Kolade9's Posts
Nairaland Forum › Kolade9's Profile › Kolade9's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 56 pages)
Ah swear this things wey mclisze dey type dey make fear catch me woh |
Fabzgrace: #yams#yams#yamsAre u a farmer? ![]() |
This thread fast gan o ![]() |
sylvalord: GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIE GOLDIEu wan go meet am ni? ![]() |
Adex098: Wow..another patriotic Nigerian.We won some matches at the nations cup na.....ah just said that to show how patriotic i am ni |
Asakel: E be like sey na wan rugby club u dey support.Rugby ke? Ah no even understand the game. Rugby,baseball,cricket.... ![]() Me na fan of all nigerian national teams(at all levels) |
Adex098: You loveYeah #team super eagles# Even if we leave a tournament without winning a match ![]() |
Club football? ![]() Not my thing |
Monsieursuave: .LOL |
Monsieursuave: Knorr maggi?? More lyk sayin close up toothpasteToothpaste is not a brand na.....Sure you meant something like "closeup maclin" :-/ |
sylvalord: i hate being regarded as a "baby" ;-( ![]() BABY!!! BABY!!!! BABY!!!!! BABY!!!!!! BABY!!!!!! BABY!!!! ![]() |
AUGUST-DANCERS Just dancers? ![]() |
Adex098: Tell him to focus on his football career. ah never said he's a footballer na |
Em guyz...........my friend is a brazilian,he scored 205 in jamb,42 agg in d uniben putme and wants to study medicine and surgery. What are his chances? ![]() |
Samsantos9: Glad you're back Trafford *gives him a friendly hand shake*U no wan hug ni? U dey fear 14years jail term ![]() |
Asakel: Yes na.Ok ![]() |
Asakel: There was a maggi in his pap.A maggi? ![]() ![]() |
Viewing this topic: Samsantos9(m), Adex098, Mehlena(f) , Winzor78(m), y2k62(m), Ghyft(f), sylvalord(m), Asakel (m), Prisca pox, mki, philipaduobi, Detivo (m), Swagalord18(m) , Kolade9(m), jelel6, jovie50 and 6 guest (s) Full house ![]() |
New page....... Iz nothing *in olamide's voice* ![]() |
#nw: kida kudz-kida story ![]() Ah sight all of una o ![]() |
All this one wey una dey tok na story *yaaaawns* Me just dey wait for list |
ditrix: Hw fa ma people,I no like d way sm people dey behave,na onli dem own fit b play anoda person own no b play,u stroke wen I dey hail people, me stroke back so ma own no b play na onli u sabi play,sm people own,na 2 say I wonda o,no worry u go soon turn felaAh zon zie! ![]() This guy take this thing serious sha Guess what we take to be a joke here in the west might seem offensive or look lyk an insult to some ppl in the south Oya no vex ![]() |
ditrix: u c am,dis early morning wen we nid peace u wan dey start wahala,sbeg no dey find attention,jst dey at easeNa play ah dey play woh...............ah no understand how una take dey look things Just the small thing wey I type now dem say na attention ah dey find ![]() |
Make me sef greet...make dem no tok say ah lack respect Good morning house ![]() |
ditrix: Ma banKing pEople I hail una,bt mk una HAIL back abegInhaler ni ![]() |
sylvalord: lol.. U na wel.. Wetin be ur 2go username jawekorladay |
dharmora: wah course quymedicine and surgery |
New p........................ ![]() |
dharmora:na lie o....na 63 ![]() |
benusi: But really, we have contextual meaning.. Anyway what was your aggregate?76,what are my chances of getting admitted? ![]() |
benusi: Speak plainly please.... Its you I think who's "seedy" I would have shaded Kolade if it was amongst the options on that day. I guess my Medical Peeps know what Im saying.so seedy means sick.......me ah shaded pregnant ni o :\ well the result is out already |
dharmora: quy u dey confuse me w0hme too..... *whispers* ah no sure say the guy well |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 56 pages)







