Koldrun's Posts
Nairaland Forum › Koldrun's Profile › Koldrun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 42 pages)
Don't start this one word comment now, boy Finish what you think you're good at... |
Oh I forgot... How won't you know literally everyone on the forum, when you're so jobless, that you ravage the whole sections 24/7.. ![]() |
The cretin before the commenter above me, stop explaining. No one asked you. How did you know the owner of that picture? Because you're so jobless, that the only thing you know how to do best is investigating nonsense. Fool ![]() |
Sporttrader2025:You scamming bastard... The two games don cut o... Come and send the 10k to them.... Your 6k dey ready |
Growing child how far... Dem don send you your 5h dinner? Even if that one no work, just wait for Monday, make that devil incarnate try im luck... E must surely send you something, if e enter... No doubts.. Unless e go deny you your meal that day |
Robnectar:Lol Abeg pity am... Make only am dey show immaturity.... Only stupid people do such... Abeg no do am.. ![]() |
Robnectar:The juju don clear for my eye ![]() As you don talk this thing, e fit post your picture again ![]() |
Shame Shame Shame Shame ![]() You dey use this talk dey cover up your natural foolish and useless nature... Go find something doing, and stop disturbing your parents, and others on this thread all the time. As things don dey like this, I dey wait make you go dig out my non existent social media accounts, because na your area of expertise be that... Jobless poor stupid boy ![]() |
Idiot, I have exposed your immaturity and foolishness... Go and sit in one corner... 24/7 beggar |
Peterzoom20:See eh... I comot that game because I realise say that guy no go send any 5k... Make we bet am now say if that game play or not, e no go send una any money... He said he'll send the money even if it doesn't play. I then told him to send that small boy the 5k, and then I'll send 6k to him as soon as the kid receives it. He went silent all of a sudden. That guy no get that money... No dey waste your time... This time I mean it. If he sends that foolish goat the money, I'll send 6k to him immediately. |
The fool is now using his numerous accounts to like one of his comments.... Livewire5 and loverofevil na just two of them... Guy, I swear you're a useless bastard Chai... God 🤣🤣🤣🤣 This growing child is currently the biggest fool on this thread....🤣🤣🤣🤣 I spit on your face 🤣🤣🤣🤣
|
Ass licking has blinded this stupid boy's eyes, that he doesn't know when someone is deceiving him... Two fools 🤣🤣🤣🤣🤣 |
Sporttrader2025:Bastard I'm waiting for you to send that boy the 5k... 6k for you as soon as you do it... ![]() |
He can't even hide his joy....For e mind, second meal for the day go soon enter e hand, after the one wey e mama give am this morning ![]() |
This boy is currently jubilating in his parents house... Non existent 5k go soon enter e account 🕺🕺🕺Mor0n 🤣🤣🤣🤣 |
Sporttrader2025:Idiot, you no fit .... Na me talk am... Do am now for that growing child, and I promise to send you 6k immediately... Na good business, because you'll get extra 1k... I dare you to do it ![]() Broke mofo |
Mumu Because you send person 5h, you don dey use am dey brag since... Big fool ![]() |
Keep on showing your immaturity I go continue to dey talk am say you and Abba dey depend more on begging here to eat food... The guy own better sef because e no dey ass lick up and down, and then for a while now, I never even see am...Check am, na you be the current no 1 beggar here... Always online, looking for who to congratulate 🤣🤣🤣 Fool 😭😭😭 |
This boy is a goat... I pray say that game go cut, so that you no go fit see that 5h... I know say na your only hope to chop today.. fool 🤣😭🤣😭🤣 |
You bastard... I showed the ticket that day... ![]() You no get talk I swear... Kid You don happy na, 5 hundred fit enter your hand from that bastard's game... Since you just dey make mouth with 5h wey you send my sporty.... Me wey send only you 5k from my winnings, and I never for once mention am, nko... You are a useless immature mofo... Idiot 🤣🤣🤣 |
This fool's ass licking is currently at a high level... He cannot do without begging in one way or another. Spits |
Sporttrader2025:I'm not your bro... Fool |
Useless ass licker wey dey tell mama thank you... Fool... Poverty will continue been your companion if you no change your mentality... Depending on begging on this forum to eat... Useless boy |
Sporttrader2025:I no still believe... ![]() Useless Bastard |
Sporttrader2025:I no believe that ghs shit guy... I still dey talk am say if that game play, and you send 5k to whosoever, I go send you 6k... |
Sporttrader2025:Mumu... Na 3h you dey stake, and you dey make mouth.. Useless bastard |
Sporttrader2025:You be ode.... Big ode... If that game play, and you send the guy 5k, I go send you 6k...Na me talk am... Na 2h you dey even play am... Mtcheew |
Peterzoom20 Na 2h the guy get to play am, so no dey waste your time Modified: Na even 1h |
Sporttrader2025:Oga person don drop game... Play am, then show proof, so that if e play, you send am the 5k... No dey talk too much By the way, who you don ever support here? |
Sporttrader2025:Ode If you play any prediction here 5k, I'll send you 6k. You wan just mumu this morning |
Taylor Swift has finally joined Nairaland
|

