Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:27pm On May 18, 2025 |
This thread has lost its fun  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 5:40pm On May 18, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:28am On May 18, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:26am On May 18, 2025 |
Dey don ban puntingnoob  Why dem ban puntingnoob?  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:24am On May 18, 2025 |
|
Romance › Re: I Need A Ghania Friend by koldrun: 1:33pm On May 14, 2025 |
oyewale0001: Have sent the other 5k for your kids. Please check ✅ You have a good heart bro. 💯👐 |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 1:12pm On May 14, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:14am On May 12, 2025 |
Una still dey here?  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 9:38pm On Apr 01, 2025 |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] to tojahh: 😂 Abeg make am 10k. I no dey accept anything less than 10k Bro but why are you like this? So if I were to give you 10k, you'll accept it? You're the most heartless nairalander I've come across, ever since I joined this platform. Reloadedisraelp dey learn work where you dey..  Thunder fire Switzerland league  I'm done with betting  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 9:31pm On Apr 01, 2025 |
Tojahh drop account details for 7k |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:03am On Apr 01, 2025 |
akwesenana: I hate emotional sissies.  No vex say I insult you when you no later help me that period... I admit to have started the whole thing. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:59pm On Mar 31, 2025 |
Samueltemi337: What's funny? Guy you f**k me up that period, but it's in the past. I take back the insult, and every other harsh words I used in the past. Whenever you need help, just ask, and if I have, I'll surely help you. I no dey forget person wey help me in the past.. I no fit forget that first help wey you give me... before we start to get issues.. You dey try wella for that side... No doubts I want us to end the beef, cos I admit that I started it with that whole Oyewale thing. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:51pm On Mar 31, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:26pm On Mar 31, 2025 |
😂 Una still dey here? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 2:18pm On Mar 21, 2025 |
NoBodyknow: Also the reason you helped anyone na to get something in return koldrun All the so called people wey you help, you don ask them for money after days or weeks after helping them, like you quarrel with WhiteIverson after he no give you money and you told him you don give am something before. So your so called help na loan in disguise, you dash Samuel money because he dey do giveaway and you want your name for the giveaway list and also expect am to help you in the future in case you need money. You are just a snake guy Alright... I will answer this later |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 2:17pm On Mar 21, 2025 |
NoBodyknow: Guy rest, you no go treat people anyhow and still expects favor from them. You curse Samuel for months, all manner of insults, even all your comments with this your account na insults to Samuel but you expect am to help you because you see am like fool na, why you no attack Alpha like this afterall you be e friend na because you know say Alpha get strong heart, Na Samuel wey get soft heart wey dey do over generosity na you feel you fit manipulate na make after you don insults am for months you still get mind to ask am for favor.
You even insult am again for 1k after you don beg am, try get shame your character show who you are as a person that is why nobody helped you, even if you dey die nobody send your papa. People like you always trying to use good people because they think say them wise You just blabbed... the guy dey help well, no doubts. Na why initially I been just like that guy naturally.. fine we been get beef, but e no mean say you go dey mock person when e dey very critical situation... I no fit even open mouth talk how I take comot from that place wey I been dey stranded for... If Samuel were to be in my shoes, explained what happened, and asked for my help, I wouldn't have mocked him like that, even if I didn't want to help. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 1:58pm On Mar 21, 2025 |
Samueltemi337: 😂 Guy sincerely eh... this no be whining If you been dey my situation, or any of the popular guys here, and any of una been ask for my help after explaining wetin sup...nothing on this earth for make me no help in one way or another... Even if i no get, i go talk say i no get and then show concern...rather than those useless disgusting comments you were throwing, just to sound savage and then get back at me. I swear you be big fool guy.. you see that nonsense wey you do eh, I no go fit do you anything o... but I don note am well for future purpose.. You just open your yansh that period say you be undoubtedly the biggest fool for this thread No be only me answer that ingrate Jedtam when e been dey cry here for help? You, alpha oyewale and some other guys wey the guy mention no even do like say person ask them something... na me wey the guy no even mention later help am with small thing.. You dey f**k up guy... swears |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 1:42pm On Mar 21, 2025 |
Samueltemi337: There's nothing ordinary about Denmark That's the first leg of a quarter finals in Denmark home for crying out loud If I catch person like you for reality, I swear on my life, I'll maim you. Big fool At least na money wey I dey find for job, na wetin lead to wetin happen to me... whereas you are just so useless and jobless. Nairaland betting section caretaker.. bastard |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 1:37pm On Mar 21, 2025 |
tobore4u: pls manage it Just seeing this Thanks a lot bro I've been able to fully resolve my issue Appreciate |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:10pm On Mar 19, 2025 |
omo... i'm in a helpless situation pls can someone help me |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:06pm On Mar 19, 2025 |
Agwadi: Sorry, I changed my perspective yesterday 😮💨 alpha pls 1 or 2k man pls im pleading man |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:58am On Mar 19, 2025 |
alphanugget agwadi pls man im begging |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:57am On Mar 19, 2025 |
Samueltemi337: Koldrun would do it for 2k guy i just pity you i pray you never experience what is happening to me |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:45am On Mar 19, 2025 |
Hammer2O2O: I guess he's your helper...aturu bro you did it? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:34am On Mar 19, 2025*. Modified: 11:55am On Mar 19, 2025 |
Pls smeone shold helpp me im in a very tiight situation Pls |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:15am On Mar 19, 2025 |
Agwadi: I thought you can't access your Opay I used some1s phone Alpha pls help in anyway Pls man |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 6:49pm On Mar 18, 2025 |
tojahh: Wetin be this one like this Bro i dey tight situation please anything boss |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 5:44pm On Mar 18, 2025 |
Larryfest: Lol.... While this is funny, it is also extreme. You don't curse or pull someone down at the behest of another.
It's so wrong and I'm 70% sure the guy who asked you to do this won't still help your current situation. Let's do things not because of today but because of tomorrow. Please can u help with anything? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 4:33pm On Mar 18, 2025*. Modified: 4:50pm On Mar 18, 2025 |
Hammer2O2O: Drop your account and write E NO GO BETSAMUELTEMI337 three timesTER FOR SORRY 4 D LATE RESPONSE BRO E NO GO BETTER FOR SAMUELTEMI337 E NO GO BETTER FOR SAMUELTEMI337 E NO GO BETTER FOR SAMUELTEMI337 really appreciate bro thanks a lot 704532.0526 opay kindly tell me when done, cos i cant receive alert apppreciate |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 3:07pm On Mar 18, 2025 |
Samueltemi337: Eya Very touching story See as you humble Bro 1k abeg I'm pleading So soorry about the inssults Please maan |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 2:54pm On Mar 18, 2025 |
Samueltemi337: He still dey wait for alert A very big naive fool 😂 Lol Thanks.. We all have our high and low moments |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 2:49pm On Mar 18, 2025 |
Make person help me with something abeg I need am bad bad Alphanugget abeg |