Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 7:21pm On Jan 12, 2025 |
abba190b: Reggzy how far na Bastard.. I know say the money don finish |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 1:49pm On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Eeeiiii God I have suffered,,,,,😹😹😹😹😹 Dem get where I tell u say I use 7k chop 2million??...😹😹😹😹... Abi na me be de cause of ur frustration dis afternoon?😹😹
Y u dey even display ur foolishness in capital letter??😹😹 So as to appear different and not to be traced to ur real account?..😹😹😹😹 E no go shock me if the guy na that bastard Alphanugget |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 1:46pm On Jan 12, 2025 |
PJtech: Pls help me drop 20 odds today game abeg.. make i stake this voucher You no go fit use that voucher without 1k |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:15pm On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: As e post am,,,,,, e rush delete am sharp sharp becus ofcus he knows wat DJ can do😹😹 Na only Abba foolishness, pettiness and idiocy wey pass that guy own for here |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:11pm On Jan 12, 2025 |
DiskJokeyManic: Akwesenana,,,, you,,, JohnPaul Alagwu nd Pjtech,,,,.
Who beg pass abeg??.... 😁😁 Na Alphanugget na Dem no dey debate am... Dey post euro receipt wey e use pay house rent... But still dey beg for 3h. Big fool |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:09pm On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Time to avoid some clowns......till nightfall guys 🤙🦅 Why you dey run? Woman beater... Paranoid goat  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 12:04pm On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: The guy no get level, just dey chok mouth for everywhere like that DJ.....the guy fit dey set awon under 18 😅 Lol... coming from a bastard who specializes in beating women. That woman for just end your life with that knife. See this fool wey dey feel himself. Dey post starlink and headphone to impress who? I pity that thing wey call himself your pikin. Your immaturity, pettiness and fake life will be your end. Fake fool  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:57am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Lol, guy your stupidity dey always crack me up Your pettiness and fake life dey throw me off balance |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:53am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Lol, another attention seeker.....you will soon crawl back to that hole you came out from, I know your type 😂 You don use your Agwadi account come like and share your own comment. Fake boy  |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:52am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:51am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: You are going through a lot.....chia, sorry 😔 Thanks slay king |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:51am On Jan 12, 2025 |
Agwadi: I no fit upload pic for my other acct, make u use this wan masturbate small 😜 You don dey act like pikin |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:49am On Jan 12, 2025 |
RealityKings1: Lol una no go kill person for this thread That bastard's comment ain't funny. Or have you lost your sense of humour? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:47am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Go brag with your 5k subscription 😂
Na Starlink I dey use, I know say your mind go skip if you pay 77k for yearly subscription plan 😜🤣 Fake slay king |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:47am On Jan 12, 2025 |
AlphaNugget: Make I go watch Shameless 🤣
The series dey give me joy 😅
My Scottish dey add to the joy....na excess joy 😂 Guy we don't give a f**k. Stop wasting space here. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:43am On Jan 12, 2025 |
PJtech: Once the small money wey dey your hand finish you'll rush and open another thread lamenting how miserable your life is I've said it that anyone who assists that guy again, is clearly senseless. Abba190b you're the biggest fool I've encountered, both offline and online. Useless bastard... Idiot |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:36am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:26am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:25am On Jan 12, 2025 |
Samueltemi337: I will send the pin as a text message to that number Wait o... Is it MTN? |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:24am On Jan 12, 2025 |
Samueltemi337: I will send the pin as a text message to that number Ok |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:22am On Jan 12, 2025*. Modified: 10:39am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 10:17am On Jan 12, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 9:28am On Jan 12, 2025 |
abba190b: koldrun mfckr
U will never change Lol.... You've added foolishness to your qualities. Manage that 12k wey you manage win.. make you no come back here this evening to do your usual begging. Bastard |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:45pm On Jan 11, 2025 |
Thread closed for the night. Make everybody go sleep. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:25pm On Jan 11, 2025 |
abba190b: God has already helped me Break that jinx of being a constant liability, by assisting at least two people with any amount, excluding me. Prove it to everyone that you're not useless. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:18pm On Jan 11, 2025 |
abba190b: instead of helping
Truly its a cruel world You fool... I pity anybody for this thread wey go ever help you again |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:17pm On Jan 11, 2025 |
|
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:16pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: I didn't edit anything bro, I didn't I don't care, slay king |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:14pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: It is online, don't be scared 🤣 Lol... You rush go edit am |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:12pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: God will forever punish you for this insult!!
You wretched bst, I curse you!!! Modified.. You rush go edit am. |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:09pm On Jan 11, 2025 |
AlphaNugget: Yes, I am fake....Someone ones said I am a chameleon, that person was not wrong.
I am dangerous, be scared of me 🥱
Bring another task of 2h and I will do it over and over till I say I don't want......you aren't in the place to tell me what to do with my phone. Rich man dey collect loan so as to impress people, me I dey loan free, I dey collect crumbs, I go drop plate if I see freebies...deal with it 😜😜 Alright slay king |
Business › Re: Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ by koldrun: 11:08pm On Jan 11, 2025 |
Samueltemi337: You still don't get it until you see your picture here I don't know why you are hesitating. If he were to be in your shoes, he'd have posted yours since Adam. |