Krisafics's Posts
Nairaland Forum › Krisafics's Profile › Krisafics's Posts
Hi pipu!Yawa don gas 4 my head o.Feb 9th is my galfriendz batday.We av agred n talkd of hw it wud luk lyk.But d yawa wey d now b say 1 gal wey i don d pursue 2 colet dat thang don gree 2 giv me d thang on dat same day been 9th.Hw do i tel my babe say i no go dey wit am 4 dat day.Mek una help oh cos i no wan miss d thang wey d oda gal don promise me. |
lwkmd |
@ebila,i feel u! |
@ Jkobs,me fink so, But her curiosity is wat i dnt like! |
Plz pple,Each time am with dis gal,she keep asking me wen last did i do it(as in sex).Though anoda gal av also asked me this same question b4.What do d tink about?What Do they c me as? |
@Kpolli,i beliv u die! |
Me is feelin lyk landlord! |
@all,u peepz seem not 2 undastand me.We ar feelin oursefz wela wela, |
I am actually goin out wif ds gurl presently.Though,she tod me dat she has a boyfrnd wen i wz toasting her.I doubtd it cos we startd on so easily.Evry tin is fine.We do evrytin 2geda.She knws most of my frndz n stufs like dat.But d issue here is dat each tym i want 2 get down wif her she keep sayin i hav a boyfriend.But we romance,kiss,touch oursef in sum places.Though she rarely mention about him wen we ar 2geda nor hav i eva seen her caln or answerin any cal frm him.Does it mean dat dis boyfrnd of her's is invisible cos d whole tin is getn me confused.Do u think am a caretaker or landlord?Or is she just pretending? |
We met in a cyber cafe.We share d same age,height,birthday mate,state,evryfin is jus d same.I fit marry am oh!Wat do u fink? |
@coolie,u fink so? |
Hi peeps?Dia is ds gurl i met nt quite long ago.We ar feelin oursefs anyway.But each tym we ar 2geda,she kp mentionin/tlkin about her ex.Now i av askd her 2 reconcile wif him,she said no.Ok letz get down 2 biznes(if u knw wat i mean)she said no.She said we ar jst frnds.Bt d issue of dis ex,ex,ex,ex popn up evry nw n den i dnt gbadu it.Cos am beginnin 2 fink dat am statue of liberty 2 her or bn used 2 dodge bullets.What do u fink? |
Plz guyz help me put ds stuf in d right english order -: E don tey wey day break! |
@Freecocoa,y i no go run? |
Anabel, u wan break ma head?4 wetn nw. |
@Dwind,ph gal wan hia dat 1 oh.U wan kil me?Abeg |
@Dwind,i luv my babe 4 sure.Bt,d oda 1 d giv me am as e d swit me.Chei i don die o no b smal! |
@Dwind,i dnt even intend 2 sit 2 watch anyfin.U no hia say na run i wan run?Pheeeew! |
@190,u no go kil me! @sis kil,lol. @omega2,i fil ya? |
Am realy in a fixd situation rite nw.My galfrnd jst tod mi dat she wud b comin bk 2 ph 4rm lag.Dat she wont even go 2 dia villa which is in ikewere.Dat she wud spend d xmas wif me.Ok fine by me i said!But d issue nw is dat dia is anoda gurl dat i av bn hangn out wif since her absence.Dis gal also said dat she nt goin 2 travel 2 anywhia,dat we ar spndin d xmas 2geda.Now i av decided 2 run away, I cant stand d 2 of dem.What do u think, ? |
@Humble, wud do dat. |
i met dis gurl not 2 long now.Evryfin is al rite @ list 4 nw.But each tym we're talkin she's always askin me about my galfrnd.I told her dat she traveld 2 london.Ever since,she has nt askd again.Does it mean dat she tinks dat she has replaced her or sumfin?Mi i knw undastand o. |
@Scot N,i belv u. @ Ujujoan,i wud try dat. |
@All,point noted! |
@Omega2,hmmmn, U fink so? |
@Igwe, i laff in warri, |
I met this gurl just 2wks now.We started on very wel and evryfin is falin in2 place.But lately,she hadly stays wifout calin me 2 knw my whereabout nd in so cases we spend 4-5mins on fone wif out sayin any reasonable tin.D way she is comin around my home often n on, is realy worryin me.She does d calin n she has not asked me 2 giv/buy her anyfin since we met.But my instinct is telin my dat she wud ask 4 sumfin very soon.Do u fink,i she ask n i oblige,AM I FATHER CHRISTMAS JUST because OF D SEASON, Mind u she's beautiful if u knw wat i mean! |
Aren't any oda chik in ur damn hood whom u can run stufz wif?Must it b dat ur homiz property.Bak off niggi! |
My people somefin wan happen now, IF BY SOME OFF CHANCE U AR ASKED 2 DANCE NAKED FOR ONE HOUR IN UR LOCAL MARKETPLACE,FOR A PRICE SUM OF 2MILLION NAIRA WILL YA DO IT OR NOT?MIND U,NO FACE MASKS,NO DISGUISE, Wil ya? |
I met a girl in a supermarket while shopping.I only askd her a few tin which hz to do wit her designas stuf she wz putin.One tin lead 2 anoda.We xchanged numbas.Leta i askd her out,she agred bt neva showd up reason her mum dis,her mum dat.Leta she said we wud c dat wz afta a whole month.Wen we finaly met,i found out dat she is mummyz pet.But what a beautiful creature she is.Ever since,i havent seen her again but we talk always on phone.AND THE OTHER ONE,I MET HER IN A FAST FOOD PLACE.WE SHARED D SAME TABLE.IT WZ 4RM DIA WE KNEW OURSELVES A LITTLE BIT.BUT I NEVA TOLD HER ANYTIN AS REGADS TO HOW I FEEL 4 HER.ANYTIME I ASK HER OUT, SHE ALWAYS SHOW UP.4RM MY ASSESSMENT I FOUND OUT THAT SHE KNOWS WATZ UP.SHE IS NOT MUMMIES PET.So,my question is,which shud i go 4?The mummies pet or not mummies pet.Plz help out!Tanks |
@Otokx,yes oh.We ar d same age.What do u fink? |
@all,tanks.But then i fink dis goes beyond fascination.Cos ds gal d feel me/gbadu me lyk craze.I askd her 2 sho up sumwhia so we can c,she agred only 4 me 2 decline later.We av arrangd anoda meetin again and she agred 2 sho up.Shud i sho up or decline again? |
lwkmd