European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 3:13pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: City played 3:3 with them away, Newcastle was very lucky in the game.
But at Old Trafford, Man U are playing 0:0 with Newcastle with 1 shot on target.... just imagine.
Wetin concern richest club in the world with quality players(Wasiu, Rasford, Antony, Casemiro, Sancho)? You no Dey watch the game obviously and you no watch the city game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 3:13pm On Oct 16, 2022 |
yellowgarri2: I'm United Only God can make us win or even draw this game |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 3:11pm On Oct 16, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 3:10pm On Oct 16, 2022 |
Scoring offside goals e sabi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 3:04pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: We won Celta na. 1:0 ba with abeg from the ref You want to compare them with Newcastle, team wey city use ojoro play draw with Riches club in the world |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:59pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: Your Man U dey play 0–0 with ordinary Newcastle. Oga win celta vigo first |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:59pm On Oct 16, 2022 |
Ray07: we're -2 on the pitch abi  Fact I see us losing today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:58pm On Oct 16, 2022 |
Rahkman: as far as ronaldo chose utd to retire we are practically doomed....we should just pray he leaves next transfer His contract ends this season |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (0 - 2) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:54pm On Oct 16, 2022 |
garfield1: They like fumbling to chelshit.
Suswan is with atiku He has always been Nothing new |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:52pm On Oct 16, 2022 |
Fred and Ronaldo should never play for us again Fred should be shot on both legs, they are useless Ronaldo should be ban by FA for slamming that young Everton fan phone, 15 matches will do |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:48pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: I no dey bet for Barça match, e get why Sha.
But be ready and prepared for an elite dominance and banging of goals from Barça. Chai lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (0 - 2) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:46pm On Oct 16, 2022 |
garfield1: Villa totally dominating chelshit Abegi People wey sell match already |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:45pm On Oct 16, 2022 |
Burns suppose get 2 yellows now |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:43pm On Oct 16, 2022 |
I don Dey suspect this ref |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:37pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: Bro....... with all this ranting Real Madrid will still take in GOALS from Barcelona. Make we bet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:37pm On Oct 16, 2022 |
Ronaldo is contributing nothing in this team Ganarcho should always start ahead of him He’s helping the team in no way |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:31pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: The Madrid wey play draw against Shakhtar abi? Same one wey win ulc abi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:30pm On Oct 16, 2022 |
Angelfrost: Una sure say una no go bring back Ashley Young?!
Nigga has been on fire at Villa Park! Nope He should stay there Thank you |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:28pm On Oct 16, 2022 |
yellowgarri2: Too early bro Okay It’s almost 30 minutes and I don’t see what they are doing up there No single shots on target |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:27pm On Oct 16, 2022 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:26pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: Man U playing serious garbage so far.
It's either Man U lose or draw  People wey Madrid go give dem 5 goals today dey talk too? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:25pm On Oct 16, 2022 |
prinsam30: don't blame them, blame the midfield slowmo Erikson is out then we don’t have midfield again Omo Imagine Rashford injury, then we are back to square one |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:24pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: I can never fear Vardrid, with Kounde, Roberto, Blade & FDJ on the Starting line up, I can assure you we would win this game. We Dey hear Dey watch |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:24pm On Oct 16, 2022 |
Angelfrost: So, they must win... Teams wey Drake dey support always "win"!  Nope The only person that broke the jinx was Israel Kamara |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:20pm On Oct 16, 2022 |
prinsam30: this Man u match today get as e be ooo Our front men get issue |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Newcastle United (0 - 0 ) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:20pm On Oct 16, 2022 |
Sancho and Ronaldo na rubbish abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:17pm On Oct 16, 2022 |
Fira09: Let see. Is that all you got? You don Dey fear ?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (0 - 2) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:17pm On Oct 16, 2022 |
Great100000: Dem no sell any game ooooooooo.
Chelsea na their Grandfather.  Villa Dey always match fix una game na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (0 - 2) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:16pm On Oct 16, 2022 |
[quote author= post=117607591][/quote]  I no lie Aston villa are well to match fix Chelsea fixtures |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:15pm On Oct 16, 2022 |
Angelfrost: If they lose, blame it on Drake the Rapper!
Na them say they wan honor am with their Jersey!  Lol The man bet for their head sef |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Chelsea (0 - 2) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:11pm On Oct 16, 2022 |
Great100000: Goalllllllll
We no dey waste time.
Chelsea na ur mate? Aston villa don sell Dey game Rubbish team |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Barcelona: El Clasico (2 - 0) On 16th October 2022 by Kyase(m): 2:09pm On Oct 16, 2022 |
|