Politics › Re: True man of God: Revisiting Pastor Iginla's 2023 Prophecies by Kyase(m): 5:21am On Feb 17, 2023 |
Tinsel early morning You want make I read everything? Highlight the main part abeg |
Politics › Re: Sokoto: APC Holds Governorship Campaign Rally In Tambuwal by Kyase(m): 9:49pm On Feb 16, 2023 |
garfield1: Just this week when tambuwal pulled a huge crowd here,pdp were mocking apc.once again,I repeat that the north is divided.whoever wins will do so narrowly... Cc kyase, penguin2, immaculatejoe, Digitron, Tinubu will get 30% of the entire 19 northern votes plus abuja The rest will be shared between nnpp and labour |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 9:45pm On Feb 16, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 9:05pm On Feb 16, 2023 |
Fira09: Kyase you just dey happy 😊, return leg, it's either by hook or by crook 🪝. Tell yourself the truth oga |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 9:04pm On Feb 16, 2023 |
Almiron: make I face Leicester this weekend first... Kelechi dey owe me two goals at Trafford Kikiki too much talk |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 9:02pm On Feb 16, 2023 |
Almiron: I sabi you Pendu boy. Barcelona won't lift the trophy eventually but dem go comot Una next week, I no dey sweat about manure FC match Na next week na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 9:02pm On Feb 16, 2023 |
Angelfrost: Nope... You won't!
However, Barcelona don fvck up! How do you conceded two goals at home?!! Against an underdog!
Real Sociedad go dey laugh them!
La Liga needs to step up abeg! Na next week sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:55pm On Feb 16, 2023 |
abobote: He thought they still got Messi No mind am |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:48pm On Feb 16, 2023 |
Almiron: next week no far I no dey like argue in advance but one thing is sure, I'll quote you even if you run away from the thread, I'll find you. Lol Ask around I don't run And forget next week game Its over for you guys |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:43pm On Feb 16, 2023 |
Almiron: Barcelona go still beat una at Trafford, na our second home be that. I no dey sweat for man Utd cos Una must collect ... Hahaha even xavi no believe this your talk No way wey Man utd no go flog barca blue black next week |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:41pm On Feb 16, 2023 |
Germanjoe: Na u dey run the collabo for them. Fear don hold u. Fear who Barca 🤣 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:40pm On Feb 16, 2023 |
N2B2: No Pedri and Gavi in the 2nd leg, and Utd will have some returning stars. A miracle could still happen, especially if the boys played as well as they did today (and actually bury their chances). They will And we are winning this tie |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:37pm On Feb 16, 2023 |
Nemesis0147: rest Why VAR no check that handball? Do I know? Ask dem why dem no give us pen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:31pm On Feb 16, 2023 |
N2B2: I'm telling you. That ref denied Man Utd a 3rd, booked ETH for no reason, and killed team morale with his bad officiating. Na air crash go kill am Useless Italian |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:31pm On Feb 16, 2023 |
With the ref We go still win |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:29pm On Feb 16, 2023 |
Buddha3: This referee is actually bias in his officiating. United seems to be on the wrong end of most of his decisions. Na now you see am? Barca and refs collabo no be today for europe |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:28pm On Feb 16, 2023 |
Barca dey beg for draw |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:16pm On Feb 16, 2023 |
Fuckingmallam45: That sheman ready to give u chop boss. Grab your copy🤪😂🏃🏃🏃 Holy ghost fire |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:12pm On Feb 16, 2023 |
Var sef dey sleep I hate Italian refs |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:11pm On Feb 16, 2023 |
BABANGBALI: Manchester United is giving me a hard on, na where I go pour am? Finestgurlie pour am for her |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:10pm On Feb 16, 2023 |
Finestgurlie: do you love me ? Abeg na I dey sorry for anything I do for you Abeg kai |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:06pm On Feb 16, 2023 |
Who's their father🤣🤣🤣 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:00pm On Feb 16, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 8:00pm On Feb 16, 2023 |
prinsam30: cum which kine press u dey talk, na press we wan chop, simple goal he can't score Lol calm down |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:59pm On Feb 16, 2023 |
Our star boy |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:41pm On Feb 16, 2023 |
prinsam30: he's just minus 1 in the team and the stupid coach pit him in the middle cn u imagine Well, the coach knows better and the guy dey press |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:40pm On Feb 16, 2023 |
Ray07: very slow player.  Aswear |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:33pm On Feb 16, 2023 |
Lol This our long man na useless height e get  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:23pm On Feb 16, 2023 |
We should be scoring that Ter dey help barca sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:14pm On Feb 16, 2023 |
Angelfrost: True... But, Barcelona no suppose lose for house to Man United!
Honestly, by default, United stands no chance.
Well, football is not that predictable! Make we dey see!  By default abi We'll see after full time |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:10pm On Feb 16, 2023 |
So this ref agenda follow us come Europa Gavi dey play ground football and this Italian ref dey blow? Rubbish |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Manchester United Europa League (2 - 2) On 16th February 2023 by Kyase(m): 7:07pm On Feb 16, 2023 |
sweetman2022: This Barca is too hot for Manutd.. atleast 4 to 1 is not too much Football no be for mouth |