Larrypapa's Posts
Nairaland Forum › Larrypapa's Profile › Larrypapa's Posts
1 (of 1 pages)
I rep egbeda... |
add me up 08033476098 from egbeda in Lagos need a serious relationship |
no be lie my broda.... i dey come first |
box 1 said the car dey inside am, box 2 said the car no dey inside am, na im box 3 come talk say the car no dey in side box 1. OK na thunder go fire dat box 3 wey talk say the car no dey inside box 1. no be person wey chop go know say I'm belleful. all dis yeye puzzle.... hisssssss emror4u: |
she dey crazy, did buhari mention all the women. he only said were his wife belongs not all the women. why yemi alade come dey wail. she no even get better song sef . all na #eyeservices. oya wailing wailers where una dey. |
you no get sense at all. |
Viktoh:which part of iseyin did you come from, am from oke esa/ekunle |
1 (of 1 pages)