Lawrence112's Posts
Nairaland Forum › Lawrence112's Profile › Lawrence112's Posts
1 2 (of 2 pages)
So na afternoon food n nite food assu go eat 4 aso rock instead of d meeting ba weiting assu no fit tell say fG tell them till dem go consult there oracle b4 dem go tell us weiting dey dis 1 show clearly say na there pocket na him dem dey fight 4 |
Once upon a time |
Make we hear word abeg na now day break 4 our senator big fools |
Dis assu matter done taya me abeg make dem n fg find somewhere sea down make dem leave us hand |
Even blind man go see say na wizzy pikin.him look mature pass paul pikin,make una tell paul make em barb him pikin hair haba. |
Hey I kw u feel,bt I dis country e no matter weiting u study if u get d connection u can work any jst study hard datz wat matterz |
Me done leave assu since make una join me |
E no funny na 10yr I stay 4 house n wrote jamb 8 times |
1 2 (of 2 pages)