Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,145 members, 7,835,830 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 03:45 PM |
Nairaland Forum / Lawrence112's Profile / Lawrence112's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
Business / Re: Nigerian Women To Emulate by lawrence112(m): 9:29am On Dec 21, 2013 |
Abeg no igbo woman 4 d list |
Celebrities / Re: WOW! Tiwa Savage Shows Off Her Séxy Body In Abikini by lawrence112(m): 10:16am On Dec 19, 2013 |
Taiwo20: Do they smoke? There's lighter on the table...are u blind na only lighter u see? Weiting u sey 4 him hand, but him dey chop better meat sha |
Education / Re: Message To ASUU And Her Members. by lawrence112(m): 2:42pm On Dec 17, 2013 |
Na d nacked truth b dat make we see if dem go leave our girls alone |
Family / Re: ASUU Calls Off Strike 2013 - Now Official by lawrence112(m): 12:13pm On Dec 17, 2013 |
Make I dey clap 4 dem say dey call off abi na xmas tinz dey ma mind |
Education / Re: At Last ASUU Strike Suspended! by lawrence112(m): 9:18am On Dec 17, 2013 |
born2lead01: Yes, hope Nigerian students still remember their matric number shame no even remember d road to ma sch self we fit help abeg |
Education / Re: ASUU Suspends Strike After 5 Months -official by lawrence112(m): 9:16am On Dec 17, 2013 |
Make I come dey jump say dem done give dem money wey dem go steal. criminals |
Education / Re: ASUU Suspends Strike Next Week – Fagge by lawrence112(m): 5:26pm On Dec 12, 2013 |
Akosbaba: So the mumu FG and the FAGge led ASUU have come to their senses? I hope the next problem won't be about who will pay for the fuel exhausted in transit for the meeting.na true u talk ma person or say d current ASUU president done die as d former 1 take go die make schl start b4 dem go start to die again oooo |
Politics / Re: ASUU Signs Agreement With Federal Government, Strike Will Be Called Off by lawrence112(m): 7:56am On Dec 12, 2013 |
Make ASUU president no go die dis time as na d former 1 na him first die |
Education / Re: ASUU Strike: FG, ASUU Vc's To Meet On Wednesday Dec11. by lawrence112(m): 1:37pm On Dec 07, 2013 |
Abeg make anoda person no go die again wo.make we put dem 4 prayers abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Choose Between Me And Arsenal! - Wife by lawrence112(m): 5:36am On Dec 04, 2013 |
Monstertrucks: Between arsenal And her?? laughing my Ass off so rich clubs like madrid nd strong clubs like chelsea no dey again,na arsenal wey dust don cover their trophy roomgoat the trophies na ur papa own abi u done ever use ur eye see any of dey trophy akuya 1 Like |
Politics / Re: UNICAL Pulls Out Of ASUU. Announces Resumption For Tomorrow, Dec 4, 2013 by lawrence112(m): 7:42pm On Dec 03, 2013 |
TribalEAST: I just saw it on radiour radio get screen |
Education / Re: Breaking News: Unijos Pulls Out Of ASUU Strike!! by lawrence112(m): 11:00pm On Dec 02, 2013 |
diamondgirl: source!peace fm |
Celebrities / Re: Why Is Wizkid And Davido Beefing All The Time? by lawrence112(m): 5:34am On Dec 01, 2013 |
Dgoz: Maybe dem no like Fish, na Beef dem prefer. Mtsscheeeeeeeeeeewbro na GOD go bless u 1 Like |
Education / Re: Jonathan Declares War On ASUU, Orders VCs To Advertise For New Staff by lawrence112(m): 1:57pm On Nov 29, 2013 |
jemman: Jonathan, Jonathan must hv been taking to much ogogoro latelyguy y u go dey insult jona like dat u think say e easy to run dis country abi na u dey buy d ogogoro 4ram dis man done try give ASUU but dem no won reason wit am haba him go kill him self |
Education / Re: Breaking: Go Ahead And Sack Us - ASUU by lawrence112(m): 9:02pm On Nov 28, 2013 |
ubongutioh: ASUU is crazy. If Fashola was the president, he would have sacked them. They are capitalizing on this GEJ's extreme humility and diplomacy.gbam |
Politics / Re: The True Picture Of Edo State To Those Outside Edo State by lawrence112(m): 8:36pm On Nov 28, 2013 |
Then imagine an APC president 1 Like |
Education / Re: Jonathan Orders University Authorities To Re-open Schools(full speech). by lawrence112(m): 6:07pm On Nov 28, 2013 |
Gbam to God b d glory but I done 4get road to ma sch rep unijos |
Education / Re: ASUU Strike Called Off? by lawrence112(m): 8:25pm On Nov 25, 2013 |
obalolaunited: how many times.do i need to warn from smokin wet weed without milkbros na true talk smoking wet weed without milk is very bad. Bt make I ask u hw u take kw? |
Education / Re: ASUU Friday's NEC Meeting Venue. by lawrence112(m): 4:06pm On Nov 21, 2013 |
Mbatagr82: Why are you after the venue na? It is either you are a journalist or a bombalist.pls no body should say the venue b4 we hear anoda torii tomoro oh! Hmmmm!na big lie no any nec meeting dey hold 2morrow |
Education / Re: 7 Nigerian Varsities Emerge For World Bank Sponsored Projects by lawrence112(m): 4:04pm On Nov 21, 2013 |
charleymed: I rep unijos center for phytomedicine research, kudos to professors, J. O kolawole, Aguyi et al, of pharmacy deparment.great josite |
Education / Re: 7 Nigerian Varsities Emerge For World Bank Sponsored Projects by lawrence112(m): 3:58pm On Nov 21, 2013 |
I pray say dem no go chop d money as many ASUU members done dey sharp there mouth dey wait make FG release d trillions...I rep unijos |
Education / Re: No Date For ASUU NEC Meeting Yet by lawrence112(m): 7:04am On Nov 19, 2013 |
Nawaho 1 Like |
Education / Re: A by lawrence112(m): 8:23pm On Nov 18, 2013 |
abeg weiting b d meaning of ASUU |
Education / Re: Strike Latest: ASUU Nec Meeting Now To Hold On Friday by lawrence112(m): 11:51am On Nov 18, 2013 |
tsleazy: thank God u r refering to assu not ASUUno mind me dey strike done make me 4get hw to spell |
Education / Re: Strike Latest: ASUU Nec Meeting Now To Hold On Friday by lawrence112(m): 8:39am On Nov 18, 2013 |
Make dey useless assu president comot tell us weiting dey ground abi him dey deaf |
Education / Re: ASUU May Suspend Strike Today by lawrence112(m): 12:06pm On Nov 16, 2013 |
girlinmask: I have been hearing news about ASUU what about asup or are the goverment ignoring us?. Dis na assu matter make u go find were una news dey. Make every body answer him papa name abeg |
Education / Re: ASUU Strike Latest: ASUU Nec Meeting Now To Hold On Saturday by lawrence112(m): 4:58pm On Nov 15, 2013 |
Na big lie,make una no dey do us like dis na |
Education / Re: ASUU To Hold Nec Meeting On Saturday Nov. 16 2013 by lawrence112(m): 11:54am On Nov 15, 2013 |
jicey: strike continues as NEC members return to their respective chapters..so govt go pay dem there salary so? |
Education / Re: What Is The Outcome Of ASUU Meeting in Your School Yesterday? by lawrence112(m): 8:12am On Nov 12, 2013 |
My sch university of jos vote against that strike should continue, what a shame. Greeting to you all great josite wish to see u in school soon. |
Education / Re: Confusion Trails ASUU’s Move To Suspendstrike by lawrence112(m): 7:01am On Nov 12, 2013 |
Abeg sch tinz no ni. Shame to uni jos 4 voting against una dey do like say na una holy pass. Make shc resume abeg GOD take control. |
Education / Re: Updates From ASUU Congresses In Different Universities by lawrence112(m): 7:03pm On Nov 11, 2013 |
Hmmm uni jos vote against woo,make una help me see wahala |
Celebrities / Re: Tiwa Savage Is Not Pregnant, She Just Ate 'Puff Puff' – by lawrence112(m): 1:33pm On Nov 05, 2013 |
Hmmm una go kill person wit dis una comment abeg if she like make she chop dodo all I kw b say 1 day she must get belle.I jst dey pass |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |