Layway's Posts
Nairaland Forum › Layway's Profile › Layway's Posts
Abeg if uve listened to the song drop ya views |
AkambaGist: [Music]: IQ ft Teego_Burst My Brain ( @IQ_youngmarley , @Teegobeat ) http:///SbPTEnNb4a alright people dats the link download share enjoy. Please drop ya comments and views my new single |
Download this new single by a nairalander it's a reggae tone here's the link: AkambaGist: [Music]: IQ ft Teego_Burst My Brain ( @IQ_youngmarley , @Teegobeat ) http:///SbPTEnNb4a alright people download and drop ya comments |
Nigerians y he dey so easy to deceive una the monalisa pic mit be real tho but as for d banky pic na lie ma bro respect us small. So na biro u carry mak d glasses 4 banky eye reflect too lik say camera light d flash am lol |
2baba doesn't charge for collabos aii 90% of his collabos are free |
Omo ma own single drops in 3months time any where una see iQ ft Teego - burst my brains make una knw say na me |
susrite:Simi is still upcoming when she establish her brand the critics go less trust me. Na so naija dey if u neva blow dem go find fault when u finally blow dem go glorify you |
For me the song is perfect she brought reality to her music. Boys do ask stupid questions especially when d r nervous d song is good her lyrics is cool too. |
Calabar people say if u wan chop fish chop fish. If dem wan develop rail transportation, mak dem use d modern trains and rail stations no be to come d build Wetin others don upgrade from. Point is they can do better use modern stuffs and stop goin 4 d cheap and outdated ones Nigeria don grow pass dat level |
Am waiting for all of you to comment o |
Abeg who don download listen to the song any comment? |
Abeg who don download am any comment? |
MUSIC ALERT: TEEGO (@Teegobeat) Ft. JARIMA – (Twerk + MadTrips) http://akpraise.com/?p=42124 (DOWNLOAD) #HBD TEEGO PON DECK |
MUSIC ALERT: TEEGO (@Teegobeat) Ft. JARIMA – (Twerk + MadTrips) http://akpraise.com/?p=42124 (DOWNLOAD) #HBD TEEGO |
MUSIC ALERT: TEEGO (@Teegobeat) Ft. JARIMA – (Twerk + MadTrips) http://akpraise.com/?p=42124 (DOWNLOAD) |
grinface98:Omo sometimes even artist don't have cash coz them self them be human being oooo. |
Now who says 2face don d tire download dis track and shutup! |
derrick333: D guy tryd joor,23 yrs old n 3rd album,if u guys say dis album sucks,wat abt 2face n psquare curent album, Atlist joy passes gud msg ,inlove,for u, shw u d moni rocks. Joor. Guy have you heard kiss of life by 2face Jeje, international love, close to where you are, hate what you do to me guy no just compare 2face album to wizzy dat was 2face 6th album and he still had great song while dis is just Wizkid 2nd album so dnt start dat argument. But wizzy stil try music no easy I love ojuelegba tho |
That's ma result I hope say dis English no b big wahala oo eh? Abeg will a d7 on English really affect d result
|