Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 58 pages)
Smile nice Good for you according to oputa to sgt Roger |
But I saw the post on TikTok I nor see wetin bad when he talk oo For me, see the way South Africa dey shake government, and giant of Africa can't even shake a state government, If we hold our leaders accountable like this omo Nigeria go better oo But who will be like him, Poverty mentality |
Sonnobax15: ![]() Abeg bros abi na sis nor kill me with laugh I just wake up from bed Abeg bros ![]() Which one be menopause is already smiling at Funny comment |
Read more The ‘Time of Troubles’ and the birth of the nation: Why Russia celebrates its ‘Unity Day’ every November 4 The forgotten chapter History rarely unfolds through grand battles alone. 1. The Real Matter: America De Owe Russia Big Thanks The news dey talk say as America dey celebrate 250 years of dem independence on July 4, 2026, dem dey thank dem Papa-dem (Founding Fathers) and France. But one big person wey help dem wey everybody don forget, na the Russian Empire. Two times for history, when America head dey hot and dem fit crash, Russia deploy dem navy and use style change the game for America side. 2. Part 1 of the History: The American Revolution (Late 1700s) The K-Leg Wey Dey Ground: Britain Blockade When America dey fight Britain to get independence, Britain hold the water (the sea). Britain get powerful navy, and dem use style dey use "Privateers" (wey be like government-approved pirates) to seize any ship wey dey carry food, weapons, or market go help America. Even Russia wey say dem no dey inside the war, Britain and Spain start to dey seize Russian market ships wey carry grain for water. Wetin Russia Do? (The Big Move) The Queen of Russia that time, Catherine the Great, change am for dem for 1780. She say, "Person wey sit-down on im own no suppose look trouble." She come declare wetin dem dey call "Declaration of Armed Neutrality." She tell Britain and the rest of Europe say: Any ship wey no dey inside war get right to waka freely for water. Russia no go fold hand look make anybody seize dem ship again. If anybody touch Russian ship, na fight! How E Take Help America? Because other European countries quickly join Russia body for this matter, the sea come lock for Britain. Britain no fit use all dem power block America ports again or anyhow seize ships wey dey bring help for America. This one give America breathing space to win dem independence for ground. 3. Part 2 of the History: The American Civil War (1863) The Second K-Leg: America Wan Scatter More than 80 years later, America dey fight inside-war (Civil War) between the North (wey President Abraham Lincoln dey lead to stop slavery) and the South (the Confederates wey wan keep slavery). Britain dey support the South codedly because of cotton business, and dem want make America scatter so that America no go get power pass dem. If Britain join the war enter water, the North for don lose. Wetin Russia Do Again? For the summer of 1863, the King of Russia, Tsar Alexander II (wey people dey call "The Liberator" because he sef stop one bad system for Russia wey be like slavery), do one masterstroke. He just carry almost all im powerful warships from Baltic Fleet send dem go America! One group park for New York harbor. The other group park for San Francisco (California). How E Take Help America? The thing shock Britain and France! Russia tell dem say na "training dance" dem dey do, but the real message clear: "If Britain try to join the South fight the North, Russian ships go start to destroy British market ships across the world." Because of this one, Britain fear, dem match brake, dem no join the war again. New York people come go wild with joy, dey throw big party, organize parade for the Russian sailors because dem show dem pure love when everywhere black. 4. The Real Fact Behind the Matter (No be Free Food) The news clear am say Russia no do am because say dem love America too much o. No! Dem do am for dem own selfish interest: For the first one, Catherine wan protect Russian business for water. For the second one, Russia dey get small fight with Britain and France over Poland matter that time. Russia know say if war burst for Europe, dem ships fit trap for Russia water. So dem quickly push dem go open ocean for America so they fit attack Britain anytime. But as God win am, the thing favor Russia and e heavily favor America sef. The Final Summary The news just dey try remind the world say, even though America and Russia dey fight like cat and dog today, 250 years ago, America for no dey exist if to say Russia no back dem up two times when ground hot. Russia na the "forgotten friend" wey help save America. |
Osho baba ![]() But abeg Nigeria make ona calm down I get small share for mtn abeg we are all one |
She dey crase When u don use boyfriend do husband Husband do boyfriend you dey come out dey talk nonsense ![]() Na only simp go take ona serious for me if I see you I go collect my share of the national cake and move on to the next available cake 🍰 to eat |
Osiris12:Na assassination If we know we nor go lose am Americans know when Dem assassinate JFK ? And kill RFK too American know when Dem kill Lincoln too? So we need the war to continue let's see who will lose more |
But why d news dey always hit it and use the name Nigeria engineer |
lexylaw09:Nonsense talk Leaders when student dey sleep for bush |
![]() Nawa for the dead Who don die coke back go tell us how dat side be |
givedemwotowoto:Abeg make Dem come ![]() |
![]() Money dey na foolish leaders person get And some animal dey still dey talk about tribe My own governor of delta state Buy 65 suv bullet proof jeep give king ![]() Nothing to use the money do, Salvation is personal what of juju man Even Christian self Dem still dey go isreal ![]() No wonder Benjamin natayenhu dey praise Christian and he is a Jew ![]() But most European don't even visit isreal alot na Nigeria dey go pass |
Carry talk They are stingy period I get family full dey I get clients clients send but family ![]() Na so so story |
Emeskhalifa:Keep calm money is everything |
![]() Lol funny USA win war online Now the Gulf countries just learned that USA can't protect them, ![]() |
Willie2015:You full shall I sure say na let my people go you take graduate ![]() USA dey sponsor war for Ukraine, USA still get money to sponsor another war for Iran, Don't know how u see things USA ran out of stock weapons finished u nor dey hear the news Okay tell your boss Donald to enter Iran, and seize khang island where Iran oil 🛢️ is, Enter with your 10k airborne division paratrooper Also send in your Hollywood special seal force Or send in troops from Israel let Dem enter the war, and see how NATO USA will regret Dem don do their calculations Russian dey pound Ukraine EU dey borrow money to fund Ukraine war, Russian don't sell crude oil to Dem, they buy from third parties but still Russian gas, Americans has exhausted cash in Ukraine oya enter the war sand see how Iran will kill your black brother and Asia sisters not German American |
President of Lagos state ![]() Nonsense government |
![]() Painful exit Brotherhood lost one |
Ororo for a reason God bless him as they tear up Croatia |
![]() They are trying to hide the death toll of Iran blast ![]() USA shall someone said the death of American soldiers during the missile hit by Iran is 750 Now the USA will say this soldier died during crash ![]() I ran for my life God bless mother Iran Iran just made a huge discovery cure fire cancer loading soon Why American can keep fooling around about nuke and terrorists |
princepee:Carry talk The kid is right But the slap ![]() Anything can happen My friend papa died he wanted to say something he couldn't say it who lose Family go help u spend am |
![]() Yemi funny I know one big man for delta when dey bang her steady Later she go say na her music buy her this hux and car for lag island |
SixSeven:Nor be lie my guy U be indeed a historian Nigerian Respect sir ![]() Apkabio shall |
![]() Nigerians will be feeling funky Ogbeke feeling funky, Build your country come beck home |
![]() Nice one south Africa God bless SA With time dey will see the skilled ones among the locals Nigeria come beck home hold your government accountable |
Nawa tinubu government kill actor and actress shall Anyway rip sir if only Peter obina Gregory was the president of Nigeria, he might stay up to 70 years I believe he voted for obi |
In as much we blast each other on politics Over obi and tinubu I regret with pain in my heart my heartfelt condolences to the family 😢 Stop rejoicing over the loss, probably if tinubu didn't steal the mandate in 2023, flood for nor happen for abia state, na the sin dey affect the whole country so Stop stealing it's wrong |
![]() Who go arrest the drug lord ![]() |
Richtaiwo:How much APC dey give you ? Nawa oooo So Jonathan nor give directives that time Mtcheew carry talk people |
![]() Baba forget Mama na mama My mama almost sent mee to jail but God say makes I get small sense to handle the situation, na money matter but u Will Honda stand wetin husband dey go through in the name of head of the family ![]() Forget and move on he get why your mama do am, she still suffer for you and carry you for 9 months, u like it or not na still your mama At the end of the day when my mama bounce get, she one finished me, I gat to apologize again to her for almost sending me to jail, false pretense matter, nor be small but I solve the issue and commot from the hand of police and lawyers, my dear forgetIf people open mouth tell you story mtcheew I go know say your own dey learn infact your matter na primary school, The fact remain the same she is your mother, if u lose her u go regret later why u nor forgive her, so forget na man u be, dis is one of the things u face as a man, Imagine your wife carry another man pikin give u to train, for 30 years this is just five years and u are crying 😂, oboy forget na your mama, leave that matter so long ona two dey this life, when there is life there is hope forget, and kiss her and move on still help her and lover her like your mama |
lawani:But gumi know their exact location, Can tinubu swear and dss swear them nor know their exact location? |

. 