Leepeak's Posts
Nairaland Forum › Leepeak's Profile › Leepeak's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 58 pages)
💯/💯 The teacher can't draw it |
Nice 👍 The goat But all this is to make c Ronaldo feel he isn't giving God glory I love Ronaldo, hard work pays Forget talent Even if I nor get talent, practice can take me far than people who has talent If u nor work or put in little for your talent you go run dry |
I dey suspect Portugal to win the cup |
How many months, abeg make dem come hold me Make Dem give me my own 3m If one month is 3m I need 15m to leave Nigeria I go better go like 5months is fine Please DSS I stay in warri make ona try come abeg |
gentlesil: ![]() Nawa for marriage Thank God for my preeq |
![]() Divorce certificate Nothing concern baby father or single mother with divorce ![]() We are free from the concern of this world |
![]() Nawa I tell you make you marry amaka your nextdoor neighbor You already know her Joy when dey sell pepper for back of your papa compound na fine girl too Why u nor marry that your babe when her mama dey sell fish for market U see online ![]() |
By that time Donald trump's get don die, Joe Biden, go don die too Nonsense American |
State Police ![]() Delta state |
Blood of Jesus or blood of mary |
Audio news Just as tinubu travel as bring in $20, billion investment |
Cargo ship ![]() The fear of Iran is the beginning of wisdom Iran close the straight of Hormuz and strike Kuwait Qatar behrain, let them feel it |
edogu:Thats what I will do and do it gladly with joy, buy killing children in Kuwait, USA vs Russia or North Korea nor iran ![]() Imagine USA fighting Russian ![]() |
Because of selfish interest love die ![]() Chioma my life ![]() |
Court, supreme court I know where I would get my justice shall if person Rong me Father of democracy dey fight democracy Okay Peter obi we know say I will 2023, we know say na u the people want, Dem did mko but later him answer him Papa name Who is inec Na person when I blame na Jonathan wen nor get sense, If Jonathan get sense before all this nonsense bir go happened A foolish man |
Mariangeles:So na life be that When foreigners dey enjoy life pass who get am |
German court What of sheriff of delta state when theif money go Germany with Julius beggar Hope ona go return the money too |
Ona go just open ona mouth wa .... Like car washed Take the money and japa don't come back If you come back Dem go kidnap you, bandit go either kill you or your pikin, I pity that security man when return N13,500,000 to the useless bank I hope the bank give you a loan worth that amount later James Ibori theif, atiku theif, tinubu a drug lord certified one All are good citizens |
How Dem take dey join self Make I join because of salary If them deploy me to Iran or Ukraine ![]() I will find my way to Africa Nigeria |
Sowore in prison for crime wen him nor commit Vdm efcc Obina Gregory Peter political party |
![]() Renew hope |
Don't forget your comment represents you |
Curious345:N13,500,000 Use 10m enter Canada or find one Europe countries enter Then work and settle down Give them their useless money and leave poverty |
Pastor forget ooo ![]() We the members of bangers association I like feminist they are my spec Na just banging them need Pastor one spoil market for we that wants things equal and loyal to a woman na ![]() Nawa ooo if u have any one please tell her am interested in her |
When I tell people your comment represents you ![]() Dem say na lie The fight isn't against women it's against lies Na so my ex tell me say she is pregnant for me , I know and I suspect her that am the the one dat impregnate her, despite the fact I bang her more, but one day when she come my hux, I hear the calls between her and one male voice, nothing concern me with the voice na be pussy concern me, I didn't take it too heart I just collect my share and didn't even pay attention to her like that, If something nor happen to you You nor go HONDA STAND This things are real, I treated her like am responsible for the pregnancy but I know say nor be me, ![]() She later get rid of the pregnancy |
Nonsense hail mumu Even your state governor na theif Do any to leave poverifirst then later return the money Mumu man, your wife and people go vex for you Carry money japa enter Europe or Canada three years time return their nonsense money and tell them in three years time tur useless bank will not even give u loan worth dat amount of cash |
Lol resign is a sin in Nigeria politics They see you as incompetent The see you as bad leader Not fit for office |
![]() Anyway na the innocent Christian and Muslim I pity for |
![]() Lol wov or vow Anyway some people say u dey work Some people say u are the best president 😂 |
cr7lomo:You see enh .. sometimes something's are better left unsaid I hear one stupid small boy dey even insult sowore omo dat day tears comot my eyes Nigeria a disgraceful contry |

