NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 10:16pm On Oct 16, 2013 |
@helen, dis is not d page for registry. We ar 49n50pages away. The official pages are page999 n page1000. Tanx |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 9:12pm On Oct 16, 2013 |
Imanuelle: i dey laugh you sha
Be like fattibombom never bully you before abeg, no make me remember o! Cus dat day no funny atall. D guy fatibombom too much n na for wan kur-ro like dat. I beg live, cus him size dey fearfully made. Lolz |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 9:06pm On Oct 16, 2013 |
BabyTee1: Mr legendsilver...e b lyk say u don shak cold pure water ds nyt cos I knw say any tym u take am, u go 'HIGH'...anyways, no vex sha, no b que I ask, na conditional statement b dat lols, share food jawe  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:55pm On Oct 16, 2013 |
Who never rch house now? Dem go soon share food o!!! Oya @Babytee1. Wen u wan start to share d food? |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:51pm On Oct 16, 2013 |
opeyemmmy: This about sums everything up.
Opening a NL account with an email address as that on one's CV isn't so cool. I've learnt my lessons. Better late than never though.  una sha wan turn ppl brain wit all dis reasons. To me sha, ko si o'ro |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:47pm On Oct 16, 2013 |
BabyTee1: of course u can , provided u re good looking she is more than pretty, so stop asking  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:44pm On Oct 16, 2013 |
J3da: Knock knock, can I com in? b4 nko, jump in jawe. How ur day na? |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:36pm On Oct 16, 2013 |
Imanuelle: Okay
A price in a minute d answer is 72 |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 8:32pm On Oct 16, 2013 |
MissIndependent:  y babes come full front na? Or shey na make d soldiers, man'O wars for pick dia choice ni?  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:55pm On Oct 16, 2013 |
Wat sha it profit me if I change my moniker for no good reasons? Jah only knws |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:53pm On Oct 16, 2013 |
Imanuelle: omoteamac also changed moniker ? me tire o!!!!!!!!  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:51pm On Oct 16, 2013 |
|
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:49pm On Oct 16, 2013 |
mtygodwin: hello mates..wats apuning 2nite? Jah blessings bro |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:30pm On Oct 16, 2013 |
Special thursday is all I want, Jah help me |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:26pm On Oct 16, 2013 |
Helenqollinz: Yes,come next week. I can see us there by sunday evening |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:23pm On Oct 16, 2013 |
Fully set to join like minds in taking dis thread to page 950 tonight  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:21pm On Oct 16, 2013 |
@rolandy22, how far na? Come sitdown for better side jawe  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:18pm On Oct 16, 2013 |
@opios baba, how far na? Long time brother |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:16pm On Oct 16, 2013 |
@nancy24, how u dey na? I see u for una corner o!!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:15pm On Oct 16, 2013 |
jinha: Guys, what's the latest on NASU ? dem still strike o!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 7:14pm On Oct 16, 2013 |
MissIndependent: This thread will be more than 1000 pages before November 5th.  remember when I said *Believe* was d word? Goodevening famz, Legend is here |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 3:59pm On Oct 16, 2013 |
Imanuelle: i no warn you ?
Eve's apple
the garden of Eden is growing from within you guy d growth dey increase o!!! |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 3:56pm On Oct 16, 2013 |
Love my folks |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 3:51pm On Oct 16, 2013 |
Abeg I need hlp o!!!!!!! I chop Apple last night n I mistakenly swallow d seed, den dis morning I notice say sometin dey grow for my head. Pls wats wrong?  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 3:44pm On Oct 16, 2013 |
Imanuelle: all is well Bro
You get sugar?
I want soak garri  u go use fried Ram meat? |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 3:38pm On Oct 16, 2013 |
Good afternoon folks, wats good |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 1:55pm On Oct 16, 2013 |
Where is everybody?  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 1:44pm On Oct 16, 2013 |
ade014ril: This airtel pipo no try @all. eya, pele |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 1:42pm On Oct 16, 2013 |
Where is @palaceduagther, she has been silent dis days |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 1:34pm On Oct 16, 2013 |
@PapiDShipCapt, welcome to Legendsilver's real world.  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 1:15pm On Oct 16, 2013 |
nezykel: My people I grit ina migwoli for those from d south south ina go understand..how's it going ere,ts been a wile o..I don miss na die... wlcm bro!!!!! How u dey na? U run leave ur boss ba, na wao!!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by legendsilver(m): 1:11pm On Oct 16, 2013 |
Debbylia: I really have to comment now .....am so much loving the drama in the house especially the change of username/moniker tinz. #okada tak me bck to viewers mansion# oga RRS, pls kindly seize dis okada so she go dey comment always. |