Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 106 pages)
So glad u are back @Dimplecakes, lemi report d offenders to u. Abeg no make cake for dem o!. I knw say her cake go reach my side*dancingskelewu* ![]() |
I miss u guys yesterday, howdy pplz |
Greetings to you all from Legend. Good to b back again. ![]() |
Goodnyt all, see u 2mao |
MissIndependent: Why is the house dry tonight now? Oya Legendsilver, Adary etc you all should start playing the gamewen she is rdy, she knws where n how o get me ![]() |
hustling has ended for today, tank God |
Helenqollinz: Na who nd who dey house here?All of una gud evenin xcludin ...helen helen, how ur day na? |
J3da: My e-bobo how far the game you suggested last nytar u ready? |
J3da: ROtfl...lolz jawe ![]() |
MissIndependent: Corper wey neva get Call-Up letter i hail oooyea sis, we da next on line. Corper shun!!! ![]() |
BabyTee1: op ts nt 2 hot ova dia?nop, dis part of lasgidi is cool ![]() |
BabyTee1: afternoon peeps, aws d day goinfine dear |
Hello @kweencess, shey na u born @palacedaughter ni? D gal get strong head gan gidi for hia o!!!!!!!!! |
Top of the hour folks. Maximum greetings to you all frm LEGEND ![]() |
Am happy if dis ASUU strike news here is real ![]() |
Imanuelle: its monetaryabi? |
Wit all dis wear dis no wear that, Do dis no do dat, Punishment not monetary. I jst wonder how I go scale through, ![]() |
obayaya: una morning for inside this morningwelcm bro |
Palacedaughter: that sentence just got me scaredlolz |
EVARHGREEEN: yh yhhh...me too. Huh! Cnt wait to girrout of lasgidi. |
Palacedaughter: wldn't wanna say busy cos that wld mean i have a attached a low priority to the family but really a lot has been drawing my attention. Missed you guys too. What have those guys said behind my back especially those 'boys'? K names abi? Opey... Legen...Omot... And co lemme just stop b4 they start to fume.na good tins we talk abt u na ![]() |
Palacedaughter: no mind me jare. I am just back from South Africa and soon will be meeting with the President of the States. Really stressful u knowsha cme back b4 nov5 o! |
So happy how dis days fly ![]() |
EVARHGREEEN: 90d guy no gree talk d answer jawe. Fear catch am ![]() |
Looking at my calendar, laff catch me. See red/blue n black biro don stain am finish, na wao........anyway sha, make I mark today own too |
Morin folks, my night was great wat of urs? |
Helenqollinz: Una gud nite jor.Luv u all.goodnight dear, swtdrms |
Helenqollinz: This was my earlier post 2 u who fink u own d room nd dont understand English.I know 999 nd 1000 is d official page but i only said,ppl wey present 4 950 which is d target 4 d night should answer present.If u no lyk am,i no fit change am cuz of u nd i wont de activate my account neither will i change my name cuz of u.best joke ever, I wonder how ppl reason sha? @helen, u wen b my sure person come dey para like dis, na wao. Anyway, jst try soft pedals okay cus Legend never typed to offend u, tanx ![]() |
Helenqollinz: I dnt remember puttin u under any compulsion 2 answer present 2 page 950 o oga @ d top.Ppl wey want don type present nd i dnt take orders 4rm u.e never rch 3rd world war na ![]() |
Pages 950 was our target tonight, now we there. I can slp a fulfilled guy now, drm big friends |
Gudnight folks, c u all tomaro. Swtdrms |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 106 pages)



