Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 106 pages)
nezykel: abeg tell am o.I'm a goood guy o,a trial will convnce u ocorrect ![]() |
BabyTee1: u sure say na ur bb u still 1 kolet or in get as hin b *tongue out*my guy is a saint |
EVARHGREEEN: mehnnn... Guy, dt na lonnnnng fin. Abeg mk person pass tyre n petrol cme. We go mk suya out of ds chick today. Lwkmabeg o! I no dey dat wan o!!!!! |
PapiDShipCapt: Na u we de pity make e nor cry here eee, abi u nor knw say we go turture u if we nor get to place dis em em em........ Abeg watin be d name of d game again sef?we gree see Adary again, she no even dey for viewers corner. Na total vamute d babe do seh |
BabyTee1: A.O.P....anyway, I no fit vex 4 u nah, as per my LEGEND SILVER:*good girl, oya @nezykel make we free d babe, she b wan of urs now. Fully baptized |
Sotenna: I don finish my game of thrones. . .na falling skies I dey watch now.okay o! Did u miss page 888? |
nezykel: haba legend u don giv up just like dat?no o! Give up ke? Me, never o! |
EVARHGREEEN: #wavin d celeb style n smilin#wlcm on air |
Sotenna: ...just waking from a nap.see wetin *GameOfThrones* cus? |
BabyTee1: na me talk say make hin drop amno vex, u too dey quick vex slf? Person no dey follow u play atall? ![]() |
nezykel: babytee y are u pickng up ma bb naw?shooo,he resemble ur own?pls give me back jor..calling 911 now |
BabyTee1: pick up blackberry #dancing#iya awhuf, drop d bb jawe, na ur own? ![]() |
Williamso: This is one wonderful house... Too bad I couldn't keep pace with it's exponential growth due to my busy schedule#teamlasgidi, one love bro. Maximum respect |
obijenkinz: na empty hen make me late jor.bad network.eya, sowie bro. |
PapiDShipCapt: U better go n get her back here cos me i wan play dat game...if I no see dis game play, @nezykel don enter am se ![]() |
I wana officially welcome @Evarhgreeen to this afternoon shift. Over to u pretty ![]() |
PapiDShipCapt: Hahaha.. U nor serious. Nor drag my state of posting with me oh bross cos i not go like joke reach dere..lolz, ROTFnLMAO so u dey fear? ![]() |
nezykel: d fire na for winch o,abi she join??come take time o!!!! Y must u fink dat way ![]() |
PapiDShipCapt: So i be bad person abi? Nor worry i don hack dis ur kisses via bluetoothhack not so ur drm state will not b hacked by d north. ![]() |
PapiDShipCapt: Sure am in, op am not lateu no c say @nezykel don chase Adary away, as d babe see FIRE after Amen na so she gbes leave us ![]() |
PapiDShipCapt: Hahaha nor be only figure 8 but dat one join sha. i just wanted her to be the centre of attraction.. BTW sef, i only say make u give her legend fluid i nor send u to cover hershe must b covered 1st b4 anytin else jawe, u don send me message so mind ur biz 4 d matter ![]() |
nezykel: M inguy, d babe don vamute o!!!! Shey na u make her fear ni? Wit dis ur FIRE ![]() |
nezykel: Amen! Amen!! Amen!!! FIRE...dis ur own Amen come end wit FIRE. Bros y na? U want make fire burn d prayer? ![]() |
Adary: Who is interested in playing truth and dare in the houseLet's go there |
Jaygrl: I didn't make it o but I will be posted to Lagos so that I can see Legendsilver abi bronze and my stanzookay o! Only 2 people here don see my pix, don't worry cus u might b d 3rd |
I knw come next year, the following prayer will b fulfilled in our lives in Jesus Name, Amen; Congrats Batch C13. OH LORD,I pray today ur Khaki will turn to Suit, Alawi to Salary, Jungle Boot to Shoes, CDS to Board Meeting, Clearance Letter to Cheques |
Jaygrl: just fairare serious wit dis headache tin? ![]() |
BabyTee1: irorun lobade #gbam#interpreter pls!!!!!!!!!!! ![]() |
BabyTee1: Oya Legend pass her dat Legend fluid make she take cool herself for hereokay, I hear u dear |
may3: ok. Legend I dey wait d fluidsitdown 1st jawe , d fluid go come ![]() |
may3:@papi, u dey vex o!!!! Y u want dis babe to stand for center, wats on ur mind? Or u wan view her figure8 ba? @may3, sit here jawe I got u covered |
Adary: Used vs. Loved While a man was polishing his new car, his 6 yr old son picked up a stone and scratched lines on the side of the car. In anger, the man took the child's hand and hit it many times; not realizing he was using a wrench. At the hospital, the child lost all his fingers due to multiple fractures. When the child saw his father.....with painful eyes he asked, 'Dad when will my fingers grow back?' The man was so hurt and speechless; he went back to his car and kicked it a lot of times. Devastated by his own actions.......sitting in front of that car he looked at the scratches; the child had written 'LOVE YOU DAD'.The next day that man committed suicide. . .Anger and Love have no limits; choose the latter to have a beautiful, lovely life..... Things are to be used and people are to be loved. But the problem in today's world is that, People are used and things are loved.... In this year, let's be careful to keep this thought in mind: Things are to be used, but People are to be loved. Watch your thoughts; they become words. Watch your words; they become actions. Watch your actions; they become habits. Watch your habits they become character;Watch your character; it becomes your destiny.on point dear, am speechless |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 106 pages)

? Iiissssshhhh

... Hopefully, I'll be seeing some of you at Iyana-Ipaja come 26 days time
... One love
so u dey fear?