Legendsilver's Posts
Nairaland Forum › Legendsilver's Profile › Legendsilver's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 106 pages)
may3: I can't find me chair that the viewers section,abeg nah who carry amden come sit next to me for here, cus na those wen dey comment dey dis side |
PapiDShipCapt: Oya Legend pass her dat Legend fluid make she take cool herself for hereokay o! Na message dem send me o!!!!!! Oya ar u rdy? @babytee1 |
PapiDShipCapt: Wow u guys r full of surprises. Just for me to walk down to d gate come back, una don make me loose page 888 way i been de wait to endorse my signature put... Well its all good sha make i de wait for page 999 n hopefully one thousand one hundred n onety oneth pagena d ship wen u dey sail make u miss am, don't worri, #999# is on d way. Happy flexing but be careful o, make our ship no join other Mishap ships o!!!!!! |
BabyTee1: 10ks dear...helep me 10k baba God say my plane no crash 4 airway oooooodats not our portion in Jesus Name dear, feel free to mingle n stay put |
j-slimz:he meant #999# |
PapiDShipCapt: Started from d bottom now we here... I hope we get to 1001I see 1000 pages fast approaching. Believe is d word |
@papiDShipCapt. Oya come give report on how far we av gone? |
Helenqollinz: Wetin b dis,where all d F(females)go leavin only me in d house.Abeg o,c u guyz l8r.dem dey for dat dia corner na, I dey laf |
BabyTee1: Elo every1we dey o! How journey na? I tank God say u rch here safely o! Wlcom dear |
Reward for those that made page #888#: ur drm state go be where u will be posted to in Jesus Name, Amen. |
obijenkinz: I perch 4 corner 888u late guy, better luck come #999# |
Page *888* is gradually coming to an end, sign in now n receive its reward. (((((((((Gbam))))))))) |
ujezeez: Did i?....yes u did. |
stanzo3: dnt let adary see dis oh cos she wil set bomb in ur cake..my ADARY is not like dat o!!!! She understands tins of that nature. ![]() |
Lifeiscool: "Police wey go arrest soldier man for army barracks must@helen, dis guy advise u well o! |
@fayator, how far na. Me hail u for that far far corner o!! |
Helenqollinz: Hmmmm,i just tell myself,dis guyz no know say na BSU i attend,abi dem no know say na kpakororo i b.Wif d tiredness 4rm d mornin drill,i headed straight 2 my bed nd slept off.I woke up nd started mapin out my own plans on how 2 deal wif d oga of those guyz dat were betin on me.okay na |
EVARHGREEEN: Evargreeen, signing on to page #888 #dancingskelewu#I knw u will make it!!! Hope say d #skelewu dance still dey on, cus am on my snickers rdy to #skelewu anybody |
j-slimz:correct gal |
LEGENDSILVER was here!!!!!!!!!!! #888# Oya make we see those wen make dis page ![]() |
D Granite: wat of d callon its way to ur sch, nomata d NASU strike. U will surely get urs, so relax my guy cus God is in control of d situation |
We av made some huge steps, thumbs up guys. From 111-222-333-444-555-(666)-777 now we all almost getting to 888. Una try gan gidi ![]() |
dimplecakes: "someone" wat about u? Can't u send a mail .......ehn!!!!!!!!!!!! Why are u looking for "someone" wen u can do that "urself"lols, |
Fully back, I don sitdown yakata. How everybody day na, hope say d breakfast wen @jaygal cook satisfy una belle o! |
EVARHGREEEN: hmmmmnnn...alryt fill me in on it. Wђã†̥ happened?no b for here na? C u there lera |
Jaygrl: Legend she be my sweethrt o...you go soon start to laugh in swahilina she cus am nw |
Jaygrl: Hehehehehehe,I don't mind sharing it with him o,he is sure Padibetter pikin!!!!!!!!! @palaceduaghter, see as ppl dey counter u. I dey laf in indus lang ![]() |
dimplecakes: As e dey be........lolzwen eye go see mouth no go taste am abi? ![]() |
EVARHGREEEN: double fnx bro. BTW, hw was your nyt?best ever. I swear u will wana knw y? ![]() |
sydney440: yes they are good to go today..... Pls they should go and make space for us... Batch C 13 on point......morning friendsabi o!!!!!. Wlcm dude |
famz, see u guys on the afternoon shift. Maximum respect n one love, ![]() |
dimplecakes: Good morning ooooo.................Time keeperwlcm sis, how today cake dey b na? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 106 pages)


How u dey?