Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LemmYY: 12:06pm On Aug 29, 2020 |
peculiar3: your life's earnings is someone's crumbs, be humble So True |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LemmYY: 12:05pm On Aug 29, 2020 |
mesmer: Funding time is here... First 10 people to quote this post gets #100 funding each. Happy weekend ya'all.
Note: Drop your bookie: I.D for funding and state the bookie name. Boss is the funding still on, make e reach me abeg. Sportybet 09050160368. Thanks In Advance |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by LemmYY: 2:08pm On Aug 26, 2020 |
NegroAcheiver: I wan carry basketball game for there.I come see home dey lead away 82-81 for overtime na him i come see say home odds na 8.09.I come shock say wetin dey happen bayi.Na him I go put my 1k.As I wan comot go check am for sofascore, na him my mind tell me say make I check am for there.Na him I open their livescores see say home dey lose 82-90 with 2 mins to go.I just leave am shake my head but them don do that thing like 2 times now.Wicked people Lol.. Kai.. You definitely need to change bookie |