NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 8:10am On Oct 01, 2013 |
PapiDShipCapt: Same here broda... Whats ur present status? present status(((niaJA@menopus))) |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:56am On Oct 01, 2013 |
saintalone: =)) =)) ILOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God Bless Nigeria!!! Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading N200 MTN Recharge Card. Very soon Etisalat go say recharge N200 and win a big ship. Then Airtel go com follow sey, recharge N100 and win Benin Republic. Glo, go just kuku say... Recharge N500 and win Nigeria because their colour na Green. Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE" Na only for Nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines. Na only for Nigeria PHCN dey sey:- Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill (wat a pity) Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer. Wetin you no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... Trust me. Na only 4 naija you go find a graduate of Mechanical Engineering dey do him NYSC 4 Police station. na only 4 naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once.You be Bill Gates? Abi na you invent internet? Na only 4 naija you go see a graduate of law dey work as generator repairer. Na 4 only Naija, you go see madman dey control traffic, people wey their head correct dey obey... Na 4 only Naija, wey you go see the president senior the country herself. Na 4 only Naija, you go see advert from native doctor on how to make quick money. Na 4 Naija obituary poster dem go say "MAMA HAS RELOCATED" God blss my one nd only kontry. Happy Independence Day! I don laugh so tay my battery don show red |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:51am On Oct 01, 2013 |
Imanuelle: just a little lobbying is involved The bill will be a "green" I'm just being lazy ima u and this ur green syndrom||| |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:46am On Oct 01, 2013 |
PapiDShipCapt: Good morning guys lets be positive in our doings today....
#TeamSuccessIsAMust# the guys have been positive lately|but for the girls u can ask (((((adary)))) and ((lauraaaa)) |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:42am On Oct 01, 2013 |
Papi and ujezeez |happy 53rd independence|**retired back to base** |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:38am On Oct 01, 2013 |
Imanuelle: very aggressive
And I'm yet to tender my bill to the house of reps I hope the bill scale tru for second reading so we could share along side the benefits |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:34am On Oct 01, 2013 |
I pledge 2 nigeria my country..to remain faithful loyal and hoonnest..«⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥ |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:26am On Oct 01, 2013 |
Adary: Goood morning guyz, pls endeavor To say A word of Prayer for Nigeria! GOD BLESS NIGERIA its like God answers the prayer of guyz more too that of girls  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:21am On Oct 01, 2013 |
Imanuelle: All the way
from May
to June
onto July
then August
slow September. .
Now October
forward ever peeps the last time I checked|its our month of shoping |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 7:15am On Oct 01, 2013 |
Imanuelle: my Major Bros
I greet you with sarin gas happy independence boss|c u na laugh I dey laugh since oh|be lyke that gas na laughing gas  Kwo.. |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 12:04am On Oct 01, 2013 |
Eyez fall apart!!!
#GoodNight# |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:56pm On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: Is like u dun knw am a mechanical engr... Do ur Damage, As an engr, am here to make my repairs  LOOL My damaages are often beyond repairs|the last time I checked , the girlz heart I broke was beyond repair |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:49pm On Sep 30, 2013 |
Yemmy I couldn't locate ur picture oh|still searching for it under adary's bed |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:43pm On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: Hehehe..... Sorry i have gone mechanised so no more plantin leaves come back here|am going digital too crash land u |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:41pm On Sep 30, 2013 |
Adary: Keep dreaming I believe in dream|new month in a bit!! |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:37pm On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: Fueling my gas tank so u can prepare dor take off...
Witchcraft n aircraft, all na craft.... abeg oh| nor fly reach here oh|i go take ur plantain leave take do nkwoka |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:31pm On Sep 30, 2013 |
Adary nice pix u got upstaires
**unto the next**
Checking lauraaa profile
Hmmn
Dark and lovely
**for ur mind** |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:28pm On Sep 30, 2013 |
Adary: Include me in your plan sha, chief lewiz sure am gonna have some pix wen t get too ph..get set.... |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:25pm On Sep 30, 2013 |
hopeyemmy: Ask Adary, I did!
If guys so desire, we can have another picture session tomorrow. We did have one some months ago. ¤checking my profile if my pix are ok¤ |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:18pm On Sep 30, 2013 |
Adary: shey you don turn love-vendor ni? SMH ________ |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:05pm On Sep 30, 2013 |
This girl adary dey vex ni
**making plans sha** |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 11:00pm On Sep 30, 2013 |
hopeyemmy: Page 800 tomorrow. Also, it's independence day tomorrow! How about a picture session to mark it?! Can't wait! as in..photo splash..?? Or independence modelling!! |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:57pm On Sep 30, 2013 |
Adary: I know but men are the investors abi you too don forget! So I dey wait make you com invest for mi life hehe|if I nor fit invest on u I go sell u give hopeyemmy since yemmy is a foreign investor..yemmy abi I lie  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:55pm On Sep 30, 2013 |
Koper ideology. Hailings with my double barrel ... How ur side?? |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:49pm On Sep 30, 2013 |
**hoping this e-love works out**
#wink# |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:46pm On Sep 30, 2013 |
Adary: Tif, Ole, Barawo  wetin I come do again|woman nah investment abi u don forget  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:44pm On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: Lewizylee take note.
Papi n mercy were made for each oda  finally#copied# |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:37pm On Sep 30, 2013 |
PapiDShipCapt: Hahaha... 419 bride papi nor spoil my e-marrage oh |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:34pm On Sep 30, 2013 |
mercyspeaks1: Wanna say my gudnyt to d house...**Papiluv let's go to bed** Sweet dreams to all. nights |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:31pm On Sep 30, 2013 |
Adary: Sweetheart me self ready marry you but you get reach 10million for your accunt? 10 million|adary na wen I marry u I go use u take loan den the cash go come How u c am  |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:26pm On Sep 30, 2013 |
mercyspeaks1: Mayb ur own garden Lewizy.Our own garden is paradise itslf  parade ground instead of paradise |
NYSC › Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by lewizylee(m): 10:24pm On Sep 30, 2013 |
mercyspeaks1: Haters cn go nd kill demselves.I love my booboo,he knws hw to get my heart  eya..I don beg google make he give mii una pix google nor gree|una don hack google shey?? |