Lewizylee's Posts
Nairaland Forum › Lewizylee's Profile › Lewizylee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 33 pages)
ujezeez: Lol...henceforth na counting without ceasing....sure brooo...make e commence |
PapiDShipCapt: Hehehehehe.. For ur information, myself n mercy will be posted to d garden of Eden...sure garden of eden emmanate from the north|check ur NOR u go c am |
ujezeez: Greetings frm a fellow batch c 2013 corper to be...i will b counting on the information i get from here.cheers!welcome oh|hope u don dey count the info 1 after the other Smiles |
PapiDShipCapt: Lol... It takes a real man to know a real woman.... Its mercy n none elselove birds|because of u I been go mountain go pray too the gods make dem post mi and mercy to one state..and make ur posting letter read..taraba sT |
Adary: Me am looking for a guy to get married to then divorce after camp cuz of all una boyscome abeg|i don stay my father house too long|i dey find girl wen go come pay my bride price marry mii commot my father house |
PapiDShipCapt: Hahahaha.. Na me b d godslol hope the gods never enter u oh|nor be only native fowl na native kopers I go give dem ((((mercy)))) and (((Zap love)))) |
gfree5: Aha,in dat case u get naija blood be dat na!the gods nah from edo state Full blooded edo |
Imanuelle: House is like a movie stagebrother mii Greeting back with chemical weapon!! Welcome broo |
gfree5: Dat name sounds lyk a chinese name and dat was y u dealt wit him lyk Indomie (hungry man size) but me na correct naija guy and me no fear u meehhhn.lolz (lewyzlee na joke o).hehe for papi nah no go area| that guy almost give mi hypertension last night|because him buy new theater and 1kind kukere music wen nah only girl dey solo the song for like. 2hours|papi..u case dey with the gods |expect spiritual flog in a minute time#GoodLuck# |
legendsilver: u sure say dia handwriting clear so? cus d only orphanage well all my alawii(100%) fit go to na keystone bank acct.the gods go send u text in a minute time¤just chill¤ |
legendsilver: wat did d gods say?the gods nor gee talk oh|e be lyke say I dey suspect say the gods get stroke..he just dey open mouth but I nor dey hear anything..the only tin he write 4 ground na LEGENDsilver((((((when u get ur alawiii give 70% too the orphanage)))) That's wat was written on the FLOOR... |
Ha-Ha #Good evening# #Back From The Mountain# |
Sotenna: Just bought my first NYSC material. The green belt. I ran into a guy selling it and bought it.big congrats |
Sotenna: Just bought my first NYSC material. The green belt. I ran into a guy selling it and bought it.congrats |
fuckluv: Oh my God! What are u looking atam watching man united highlights** |
Imanuelle: its as real as reality Broits been real here |
Imanuelle: no be small thing broboss easy oh|u wan shift mi commot this thread|i durge the bazooka hailings sha|still on still hope u are keeping it real there?? |
Benose!:u wan use f u c k love take set mi up shey ![]() We'll nah Bleep love take am **peeping under her skirt** |
Benose!:to mi its the center of attraction|and the only thing that makes a man smile well***smiles** |
fuckluv: How did d bargain with Jim iyke and Ini edo goes?hehe| d bargain didn't go well|ini edo had too walk away in the middle of discussion and jim ike been a pround guy had too close the chapter |
Benose!:go collect ur boxers for toilet|u for get am |
Benose!:for warri|kepkus get different name oh|i fear wen I hear say dem dey call kpekus jangolova here**wink** |
fuckluv: U againwetin I come do again wen u dey shine teeth too bite mii *pumping my chest* |
Benose ,better hop in the train oh before u stand there watching| remember the next train will be back by A2014 |
Imanuella I double sight u with kataport Hope u feel the pain sha ![]() |
Small World With Funny People #SMH |
mercyspeaks1: Pls myslf and my Papi only show our love *thing* in d evening/night.so....let us be.ok oh day go soon dark sha |
***kpekus*** ***rushing too check the dictionary meaning of kpekus** ***kpekus is an ajectival clause** |
fuckluv: @hopeyemmy, if I catch uno be small torry I dey touch light here|make I do I partake jor |
PapiDShipCapt: Diaturbiais it a name of a aminal,place or thingz ![]() |
***in big brothers voice** Helen|||happy birthday!!!! Wishing u more money and life@ lenght **cheers *** more celebration 4 u this year****toast*** |
**peace be unto this house** **sign of the cross** Hope papiDshipcatp and mercy nor dey today make I carry chair go story with. F u c k love , abi dem don go that birthday party for the next two rooms |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 33 pages)



