Leyoswag's Posts
Nairaland Forum › Leyoswag's Profile › Leyoswag's Posts
1 (of 1 pages)
I need a course mate,If you were posted to main campus n ur course tally wf mine kindly add me up on watssap:08093577267 BBM:2359B3FA 2go:micbab...i rep insurance main campus. |
I am stressed out,I Just returned from Nelson Mandela; the great Madiba's burial in South Africa. O boy, if you see crowd,na die & even the hold-up for sky no b sere-sere oh. Our plane too full so tey some people lap and some stand self. If no be say na 1st class I dey, heat 4 kill person. I just wind down 4 fresh air 2 blow my body well. I thank God I returned safely, I need 2 rest now. I go share d things wey I see for South Africa & things wey I buy for una come later in d evening... |
End Year Prayer! If TECNO fit ping first before NOkIA --- who told u dt all ur mates weh first u start fit make am before u finish ? If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before ROAD SAFETY----who told u dt its by how far , na by how well !!.... If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d adverts----- who told u dt u must dress nude or indecently dis Xmas to jst get married ? If OgA JONATHAN weh no get even common shoe before , but now he wears 3 different shoes per hour --- who told u dt u will continue being poor ?...over hope dey jareee If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit comot police for high way and check points thereby stopping dia N20 rogger -----who told u dt Naija no go better again ?........no be me talk am oo If 2face fit finally repent and marry Anie - ---who told u dt ur current boifriend no go marry u ...stick †̥ him and dnt be distracted wit all d yahoo boiz weh go enter villa dis Xmas If ma street fit get light every (4-5am) ----- who tell u say hope no dey for constant light in naija by 2025 ?....ok naa If Judas fit sell his boss Jesus ------ who told u dt ur bestfriend or lover no fit do worse than this?.....be careful! If them fit tie cow with rope upon all em size but must use chain to hold dog follow body, who be that wey dey tell you say you worth nothing? Finally , I know u're gonna make it in life so keep believing in ursef for every man is made andm allowed to thrive for purpose. As we are about to end the year, May GOD opens a new gate in your life. |
Plz what's the website of NSCDC....dat's al |
ABASS51: did any admitted insurance receive any text msg from d school, pls any admitted insurance shld reply me asapNA,I DIN RECEIVE ANY TEXT 4RM D SCH N MREOVA WCH CAMPUS ARE U |
I rep insurance main campus....do i've a course mate here wch is in main campus? |
[quote author=Seunfunmi18]Can any1 tell me where ogun state liason office is located in lagos... Pls reply asap.. M badly in need of it[/quote U can get it @ ikeja plot 53 oduduwa street |
Any FFMS or insurance stu rada in main campus sud add me up 08093577267 on watsap n 2go u can also add on BBM 2359B3FA,I pray d second barch favour u gues ooo. |
Guys i also need it,bt i was told I shud put alloveral on d lips it wil bring out pink lips...gues i nid ur cadid opinion or anoda opinion rada. |
1 (of 1 pages)