LibraGal's Posts
Nairaland Forum › LibraGal's Profile › LibraGal's Posts
1 (of 1 pages)
@ Ibrahiem Its True, but I and 2 showing missin 12 are really funny, Serioiusly Laughing and rolling off my executive chair. |
targent, and who is hiding hers, Dare and Tgirl started the whole ![]() |
@Tgirl, i don warn u say make u take time ehhhhhhhhhhhmmmmmmmm ![]() @targent, Sauron n u all noooooo ![]() @ Geblabious Amin ooooooooooo ![]() @ever green, watever u say. [s]But mostly Tgirl, Take ur time before u blow u comot for this NL[/s ![]() @shegirl75, my main lady, leave them we go go together. ![]() |
Ehmmmmmmmmmmm! Na wa o so na me all of u Tgirl, Dare come dey word like this, no b ur fault na NL cause am. @ Busy_Body, Abeg no mind Dare, leave am, ko fe dagba ni, Iyalode, May your days b long jare. ![]() @ Tgirl, Wetin u mean by popularity, nobody has come here for that. If i dey popular for NL does that Turn me to omo Yar'adu . Abeg watch ya tongue ooo Else, Ama ja oooooooo. ![]() @ Dare, Dareeeeeeeeeeeeee oga fun e oooo ![]() men wit little words women wit plenty words, goes d Adage. u cant even keep your words to ur gut. owan she bi omode, you no have respect for elders like Iyalode. ![]() @tgirl, as u say make den IGNORE me na so den go Ignore u too, Ki lon se e na ![]() |
@ georgee, @ foye75, @ Ogongzky see who is talking such an arrogant idiot, must you guys cause / abuse her. Good thins neva come out of your mouth. Whatever u wish that poor lady , so shall it b to your sisters and cousins. @Easybaby, @ Smooooooth, May God answer our prayers too. |
@ Tgirl4real , hummmmmmmmmmmmm u sy u no no abi,no problem people go dey few for the weddin no wahala. ![]() @ Tope2000, u be sauron sister or mama, Y no wedding? abeg no kill show for us ooooooooo ![]() |
@ Richo ![]() @bonebaba, nobody dey hook anybody, just read peoples thread and follow up Shikana ![]() @ dare, who dey get ur attention, i was only tellin to stop fightin over chics dats all , ok lets make a deal, if u agree hala me ![]() |
@ Daree don late my Boy, U no say Geolabious, Tufulu and Richo baba dey fight before we try settle for them , now u carry another wahala come this house by fightin over chics wit Richo, u na dey hear Richo Baba u no bow, u want make then break ur head for this house, abeg take cover ooooooo , mi advice to u be say , either u take Greamish , Gamine or u no show for the parri at all., Richo get bouncers nd they are mancho well well. ![]() @ Tgirl4real, abeg cancel the parri jor or u go cause katakata for this house ooooooooooooooooooooooo. ![]() |
@ Tgirl4real so u still dey on this, you sure this Dinner go still hold wit all these people we u dey attract for Nl. abeg fear come dey carry me now wey Dare, geolaboius , Tufulu and Richo still dey show face. Abeg lets cancel the Dinner Par, jor. How come Sauron got 2 point, abeg na ojoro jor and Tope go get 4 pt instead of 5 0r 7 self. No way Tgirl4real we go RE-ELECT OOOOOOOOOOOOOOOOOO.and by the way Richo Baba & Danke ko u no add den names for list. geolabious, Danke, Tope2000, Tgirl4real and Sauron abeg den they luk for u on this post. https://www.nairaland.com/nigeria/topic-186399.0.html#msg2977231 |
@ Richo is that all, no comment, ok i go tell Tgirl4real 's family to remove your name from ythe V.I.P. list. be like say u no like to be among important people. Na u know. ![]() @ Shegirl71, dont worry Tgirl4real will get to u as soon as the I. V. is ready. ![]() @ Tgirl4real, where in this NL are u self, people want come to ur sister's wedding abi u na no want make den come. , @ Sauron u dey shy,ok no worri Danke and Tope2000 no go hear about it. I wont tell. u berra show up now so that u can get many presents from important people like Geolabious, Tufulu and Richo baba has agreed to be ur body guard that day so Danke and Tope2000 no go rm you. ![]() |
@Shegirl71 Dont worry u can get I.V from Tgirl4real,her sister is the Bride and she is the Maid-of -honour. m just her sister's friend thats all. ![]() @ Richo, So u no want make i call u baba abi, u dey accept the V.I.P Honour or not. Tell me nowwwwwwwwww ooo so that we can get a noda person wey get time and his hand is not full of ladies like u. ![]() |
@ Danke and what if hes not testing her?what if after showing him all this love ,d guy dumps her,what happens?testing her or not she has to prove to him that shes not cheap,falling for him all d time will only tell d guy that she can fall for any other guy like that,that is when d word cheap will come into d matter a man testing a woman or not does not mean d woman should be at his beck and call always,she has to show him that shes got a pride to protect. It might be true ooooooooooooooo Danke, @Post, Its realli sad that all this while u never know he has a fiancee, how come? u said u guys are very close and u never knew or ve any glue of him havin or dating any gal. well just take advices from Tope2000, Danke but before taken that advice, Dont u think Danke is right wit the above Post. Anyway, God will help you and lead everyone of us in the riGht Path. (Amen) |
@ Abioye Man i agreed with u jare, many ,95% are pretenders , hummmmmmmmmmmmmmgreat PRETENDERS. @ Cynthia75 whats all that for. @ Post , B careful gal, all the same i wish u very very Best of luck in ur search |
@ 9ijaprince, Sit her down nd talk to her and if, then let her go, she is not urs. |
CONJUGAL BILLS SPECIAL INVITATION Nairalanders, You are all invited to the wedding of LADI-B and SAURON Coming soon. just gt prepared and you will all be alert towards the ending of this October. But if u want more information, u can get to Tgirl4real (cos Tgirl4real is the younger sister to Ladi-B) or Sauron himself. i no she was scared to tell you cos of the argument between Tope2000 and Danke. Registry:- 10.00 a.m Ikeja registry receiption follows immediately 1.00 p.m Venue:--------------------- V.I.P. : Geolabious- 080- NL Tufulu- 070- NL Richo Baba - +4475 NL ![]() DRESS CODE: White, pink (Bride) Baby Blue and Gold (Groom) Strictly by IV. |
1 (of 1 pages)




