₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,208 members, 8,425,474 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 03:06 PM

Toggle theme

Lilbae's Posts

Nairaland ForumLilbae's ProfileLilbae's Posts

1 (of 1 pages)

NYSCRe: 6 Kinds Of Persons You Will Meet At NYSC Camp by lilbae:
Una 4got d hypers wey dem b like any little discussion u av wif 'em,dem go b like wic uni u go nd u frankly ansa demeven if na state uni u go bt wen u ask dem, dem go fake one uni like dat wey dem papa nor fit afford.secondly,d category of girls wey dey form ajebo wey dem b confirm kpako,dem go swear 4 u dem no go taste food 4 kitchen bt u go shock 2 c say her meal ticket dem don mark am full.I c things 4 emure camp in ekiti.abeg fi si le, o funny goon. Thirdly,na d guys wey no d have a bath b4 coming 2 morning devotion cos of d harmattan cold. Fourthly, na d spotters: dez set of guys deir own na to spot babes,even if u dey platoon 1 nd him platoon 10,ur stress is minimized cos of him-cos I rememba d nyt I enta camp na a guy like reduced mai stress 4rm helping me carry ma luggage to collecting mattress to securing a bunk. Lastly,na d dictators/oversabi:dez ones be like sleeping nd waking up wit one stupid decision wic nobody iz ready to contest wit her,such as abeg I go wn make only joy dey fetch our water,dey do our laundry,dey sweep our corner 4 us so dat if any of our tin loss we go know say na her nd na 3k 4 each person nd na herself we go pay to,dem try interjecting as to why she go decide d price,she go quarrel wit u,tel u say she come 4rm delta state nd dem sabi jazz well nd nobody fit defy her.evry nyt na quarrel if e no b stealing of her bucket den na swapping of her bucket nd d person no go go free wif dat.na so she go quarrel disturb ppl wey wan sleep. Mtchew.
PoliticsRe: Jide Omokore Arrested By EFCC by lilbae: 10:09am On Jan 28, 2016
Buhari and his govt re psychopatic nd clueless,in essence they re harassing d fundamental right to live of noble statesmen.As a matter of urgency,I recommend for him psychotherapy. What's with dis craze 4 arrest? What gud has come out of it? This man actually is neither intelligent nor possess effectual prowess. What devptal effort has he come out with to salvaging d degenerating economic situation of country rather he's busy imposing stamp duty in banking sector,devastating d financial difficulties of d citizenry.

1 (of 1 pages)