Lincoln94's Posts
Nairaland Forum › Lincoln94's Profile › Lincoln94's Posts
..... Pals I sincerely need ur advice pls ...There is this Girl I ave ob Facebook I once crushed on and recently she always likes all my status even dumb ones. .buh d annoying part of it all is dat she Snubs me when I text her in her inbox...and I just like her so much...pls what can I do pls ..ur comments pls...... |
Ahhh dey laf for una matter...one girlcome friend zone me no even know self I just dey busy dey please am dey buy am stuff...na later later I cone see no hope cone leave am.....Na so i come see her friends dey even die for Me self....Na so she come dey try get ne back buh me don build superglued Fence around me.....Friend zone na Disease worst dan leprosy. ... .. |
Harbosede02: Av neva asked n will neva ask a guy out,sey wetin??no matter aw much i might be into d guy,i wud neva tell im m intrested in im...U can lie oooooh...Choi!!.... |
..