Lordharrick's Posts
Nairaland Forum › Lordharrick's Profile › Lordharrick's Posts
Nursing aspirant scored 50.3% in post ume,indigene though I didn't choose uniosun in jamb.pls pals any hope ![]() |
Abeg anyone who has been admitted to nursing department should pls signify..... |
haxorDelite: u don see ur name for d list?nope Bro,am just being optimistic...it helps reduce tension ![]() |
AdmiralPato: if u didn't get up to 200 and didn't choose lautech. forget otwhere u hear that one if they not going to admitt us why invite us? |
Psalmpy: chairman na who invite u to dis matter....mogbo mo branchAlaye I no get time 4 thread fight so let it stop dere....mtchewww |
Psalmpy: NAh next year things ooo. Lautech still dey their 1st sem. buh they will b done with it by early OctoberIf Dem like make Dem resume mid nxt year as along my name don dey d admission list....itz well |
Bukdam: Am as eager to know my admission status as u guys are..I think we just have to wait oooIs it possible 4 Dem to release 4 1st nd 2nd list 2geda?cause u seems so sure abt d list coming out nxt wk |
psalmson86: those that ddnt pick lautech as their first choice shud start hoping for second list cos d first admission list will be merit....i mean those dat pick them first choice..... Lets hope for d best sha.......This one wey Dem never release 1st list which time should we expecting d 2nd list ![]() |
Make Dem no give me agric or maths ooooo |
psalmson86: just pray.....they mait give you another courseOk thanks |
Abeg guyz I didn't pick lautech in jamb scored 54% in d post ume what are my chances? put in 4 medicine |
Abeg peeps shey uniosun never release nursing list ni? Cause I never since never admitted nursing aspirant oooo |
Abeg make una help check dis one 47258765GJ..... |
tmanis: I got 66%, did not pick lautech in jamb, elect-elect... do I have a chance?54% going 4 medicine didn't choose Dem In jamb what are my chances? |
fineyemi: Unilag and funaab merit list is out....We should b expectin uniosun merit list nextwik by d grace of God.I pray so...... |
fedward: For a guaranteed place in the admission list call me on 09091759316.....Scammer please get a life.......na d same u post 4 delsu admission thread |
Nursing aspirants add me up on BBM 2A15E88A |
what are my chances 4 nursing peeps i had 50.8 in my post ume!!!?so scared here!!! |
[quote author=Seunfunmi18]so dats is daylight robbery??[/quote Wetin he come be? |
Daylight robbery @polytechnic of ibadan after collecting all collectable fees dey are now tell problem with studentship contact CIDM.........what's d meaning of all this |
Yaya toure Africa football of d year Bro mikel take heart! |
@seunfunmi olorun ti Seunfun E ijo ope re da?....happy 4 u Bro! |
bussyboy500: i dn dey enta d conference hall since monday mai name no dey d list wey dey wit dem...dey send me msg say na 30th i go do my clearance am fed up ooo...are u also a geology student? if yes add me on 2go wit Bussyboy500.....Bro I don send request ooooo |
bussyboy500: Baje.....me am 1 of demAs in na 1:30am yesterday mawin I dey run around like ma* person I wrote my name in almost all d list ni awon SUG BA gbe list won Wole!I almost fainted(30th tins now) |
Geology peeps plenty 4 main campus oooo |
Seunfunmi18: wow..... Wat abt mechatronics listI no use my eyes see any engineering student like dis nd besides poly dey release names everyday......I pray it favours u nd others bro |
Hit the like button if u slept @the main campus field 4 3days nd night and u saw text saying come back @the 30th of december(stressed out) |
Abeg make someone post the link wey we go take pay 4 change of course!cause yesterday wey I dey d skul D skul cafe cafe dey charge me 7k.......D thing wey I fit do by myself.....6K |
Muyak: tnx dude,bt i min d clearance stuff,is it going on today,im in osun state,so i wana knw b4 i liv 4 ibadanDon't bother urself na Monday Dem go start d clerance fully! |
Abeg I wan pay my acceptance fee now d thing dey bring error page ooooooo......pple abeg highlight how u take pay ur own If u don pay! |
Main campus all d way thanks 2 baba God geology students not aspirants anymore add me up on BBM 2A15E88A or 2go @ayodeji2533......clearance Tuesday tinzs |
Samskit why u sell ur fone @dis hour of need!!!08141663207 |


Abeg make una help check dis one 47258765GJ.....