Lordharrick's Posts
Nairaland Forum › Lordharrick's Profile › Lordharrick's Posts
Registration ends on d 13th I don die |
This week! next week!which is which ![]() |
duro4real: i have a sure link who told me the list would be out probably on friday this week or b4 friday...i am very sure of this information this person never disapoint me b4...she is the secetary to the registry....quote me anywhere i said soHmmmmmmmmm..........fingers crossed |
DECEMBER.........My month of of 2nd list,clearance and other stuffs*winks* |
Make I hear say polyibadan no release 2nd list dis month na swear I go swear give Dem ni......happy new month pals |
Bleep up info wey una guys dey post no even move 1 bit cause I believe na dis December wey dey around d corner Dem go release d list......so ko kan aiye |
( \hayor88: [b][/b] THE 2ND LIST IS CUMN LIKE A THIEF IN D NYT.......SO B PREPAREWhy d thing no come out like owner in the day cause am scared of theives!!!#keep mute is actually working out 4 me! |
Tired is an understatement@seunfunmi M stressed out....na pray I dey pray make my name come out with d list,so dat wahala would not be in vain! |
Seunfunmi18: Egun........ Hw come u go dey cook up stories for us here naw.... Dat isnt gud..U no see I as I keep mute yesterday waiting paitiently 4 d list I even slept@3am!!!please if u not sure of d info don't post here......cause I dey para(I no wan abuse anybody) |
Seunfunmi18: Peeps any info abt d 2nd batch.... Cause i heard dat lecture is gonna start next week monday.....Even though the list comes out 2dae we no fit meet dat lectures.....secondary skul all over again go and borrow notes......chai! |
I don't know why some pple derieve joy by toying with pples feelings!.....me no see any list(smokes) |
Slt aspirants turn geology can add me up on BBM 2A15E88A whatsapp 08141663207....I pray we all rejoice @d end of the week! |
GSF ibadanpoly just message me now say 2nd list don come out!peeps how true is dis?cause I don check am dis mawin na same old story ![]() |
D portal is going no list Jare!!!! ![]() |
Happy new month 2nd list palz.....I pray dis November will be a month 2 remember cause I believe my name is already on dat 2nd list#ijn |
shoskid: pls help me check mine ooU Ave been admitted 2 study agric engineering.......congrats Bro |
Jehovahemma: I did change of course dis mrg and I was unable to print it out.Me too I did mine last week Friday but I was unable 2 print and I kept d link with me but its redirecting me too d default admission link ![]() |
Mesopotamia: I received a msg diz mawin frm poly ib dat d change of course i did in dia skul aint processed dat i should proceed to do it online.Guy no be only u Dem wicked oooo....last week Monday we Dem dey carry IB bus 2k I no even hesitate 2 jump enter bus now dey are saying all my effort its void |
feranming: The Polytechnic, Ibadan change of course form is now back online. All you need is your UTME registration number, your CBT transaction ID number and your O' Level result on http://admission.polyibadan.edu.ng/PostUTMEChangeForm.aspx. The form is free but service charge by Cyber operators may vary. For any relevant assistant, call Feranmi on 08021175447. Best of Luck!Is it necessary 4 those of us dat Ave done it @d admission office do it online again ![]() |
Abeg ooo us wey we don do our own manually 4 d admission office nko!?shey make we re apply online Ni? |
I chose polyibadan 1st n 2nd choice,SLT and FST respectively jamb score 160 CBT score score 40 any hope 4 me pls? |
Happy sunday pals admission list on my mind even though I scored 40 4 SLT and FST I ave hope in jah..... |
deleib: CUT OFF MARKSSLT scored 40 any hope ![]() |
tobillionaire: d cut off is true, av seen it in a message sent to ma gmail via college market. Xo go nd b planning ur couse of study cos he who fail to plan, plans to fail. I maself scored 40.5 nd ma choiced course cut off is 45, xo i gotta change course to electrical eng. Bt a student in ib poly said i shld b calm a while 4 d admission list to com out. Pls ma senior dem, any hint nd advice? Responsible nd reliable ones only pls.which course?becos I scored 40....rep SLT |
Abeg hw true is this cut-off mark?I scored 40 SLT becos I can't find d stuff online o! |
lordharrick: UT-OFF MARKS FOR NATIONAL DIPLOMA (ND)If I ave offended anybody with dis post abeg make una no vex,I was just dreaming dats all.....rep SLT |
Raji Babatunde: Broda u won make i fight u o why u con let banking&finance mark high dan accountancyabeg make una no vex oo....I was just dreaming dats all |
UT-OFF MARKS FOR NATIONAL DIPLOMA (ND) If the cut off mark looks like this I will be happy ooo S/N FACULTY COURSE CUT-OFF MARKS 1. FBCS BUSINESS ADMINISTRATION- 26 MARKETING- 26 PURCHASING & SUPPLY- 26 PUBLIC ADMINISTRATION- 46 LOCAL GOVT. STUDIES- 33 MASS COMMUNICATION- 53 MUSIC TECHNOLOGY- 29 OFFICE TECHNOLOGY & MGT- 25 2. FENG MECHANICAL- 26 ELECTRICAL- 24 CIVIL – 38 COMPUTER – 40 MECHATRONICS- 36 AGRIC. ENGR. TECHNOLOGY- 41 3. FES ARCHITECTURE- 27 ARTS & DESIGN- 20 BUILDING TECH.- 25 ESTATE MANAGEMENT- 25 QUANTITY SURVEYING- 25 URBAN & REGIONAL PLANNING- 20 SURVEYING & GEOINFORMATICS- 25 FASHION DESIGN & CLOTHING- 20 4. FFMS ACCOUNTANCY- 40 BANKING & FINANCE- 46 INSURANCE- 25 5. FSC AGRIC. TECHNOLOGY- 36 COMPUTER SCIENCE- 40 GEOLOGY- 29 FOOD SCIENCE TECHNOLOGY- 40 SCIENCE LABORATORY TECH.- 40 STATISTICS- 26#note be d cutoff mark be this oooo....just imagining ooo....rep SLT |
jaymejate: c if dem no tell us d cut off mask sori mark, ah go take scissors and start to de cut off d marks oo! abi wic kind delay be dis!if u fit cut to everybody's size e make sense ooo....rep SLT |
mitie17: laago meloo?....u talkin abt nxt yr formno mind am we talking about cut off mark he's talking about post ume form....funny dude |
Gud mawin aspirants in d house.....hoping 4 d best(SLT aspirants abeg make una show face) |
kolladee: i knw there re more slt aspirants in here...abeg make we share score namake don kum show deir scores now,we can determine d cut off |
I don die
Bleep up info wey una guys dey post no even move 1 bit cause I believe na dis December wey dey around d corner Dem go release d list......so ko kan aiye
Tired is an understatement@seunfunmi M stressed out....na pray I dey pray make my name come out with d list,so dat wahala would not be in vain!