LucemFerre's Posts
Nairaland Forum › LucemFerre's Profile › LucemFerre's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 110 pages)
Valorant... despite say all these small small boys dey show me say i don old and ping dey show me say i dey naija. na shege shege left and right
|
people wey dey talk throw up everywhere if you check dem go dey chop vulture or dog or snail or donkey or frog or leke-leke allow poeple enjoy their meat abeg. meat na meat |
who be the dullard wey dey do this maths? abi e get formula wey dem dey use wey i no know. inflation don knack 300% for street una dey calculate nonsense. cornm don go from 400 to 1200. Fuel, 195 to 690, millet, 300 to 900, TP 500 to 1,200 who be the dull idiot wey dey do the maths? |
people are just giving this man more attention than he deserves. who gives a fcuvk what Wole Soyinka thinks? |
Remman:e dey fascinating i swear, i no fit understand why Most Nigerians just dey naive, stupid and quick to forget. Every election dem dey always think say their vote dey count |
Lassa fever hunger don pass im power |
why is this important again? ![]() |
sense go forever dey far from black man sha |
we wey no fit afford am dem use this tin do yanga for us ehn... after dem give you e shock shege comot for your blood you go say the person no use one mind give you ![]() |
DevilsEqual:Lol funny you should say that. I hope you're being sarcastic sha |
Remain small. Make we still endure |
Bizibi:Nipco airport road before centinary city |
Na lie ![]() |
Finance Ministers and Central Bank Governors from the 15 Economic Community of West African States have advanced plans to launch the single currency initiative, known as the ECO. This initiative envisioned to propel economic growth and development throughout the West African sub-region, received Nigeria’s endorsement. The single currency is part of the features in the three-in-one Identity cards planned by the National Identity Management Commission and set for roll-out by August. “The vision for the ECO extends beyond a mere currency. It aspires to become a cornerstone of economic integration, streamlining trade and bolstering monetary stability across the region.” This week’s gathering brought together key players instrumental in making this vision a reality including the Minister of Finance of Cape Verde, Mr. Olavo Correia, the Minister of Finance and Economic Affairs of Cote d’Ivoire, Mr. Adama Coulibaly, and the Ghanaian Minister of Finance, Mr. Mohammed Amin Adam amongst other representatives. These figures, along with others, formed a collaborative force dedicated to shaping the future of West African economics. According to the statement, “The meeting culminated in a renewed sense of purpose surrounding the ECO’s introduction. Participants emerged with a shared belief that the single currency holds immense potential to reshape the economic landscape of the region, paving the way for a more prosperous future for all member states”. Source: https://punchng.com/ecowas-single-currency-eco/
|
Hehe. No need to come out of the closet again. Tinubu don scatter the closet just be whatever the fvcuck you wan be |
NextAbuja:This is how you will know a devolved human who isn't even trying to stay a step above the evolutionary stage humans left behind 2 stages ago. You people are so ill-equipped with the adequate brains cells to create a sensible sentence that doesn't involve you insulting someone else's parent. Una get problem |
where the hotel before and after picture? because even the daily trust no post anything. this one resemble tales by moonlight |
Omo I just pray say SkyB no dey nairaland. Na cry him go cry for these comments |
Na sodom and gomorah you been dey live. Because this wan na big lie |
Things fall apart And I'm not talking about the salary but, the value |
Eyyah ...i no know say Mr. Ibu don die o |
goatandyam:Nigerians never seize to amaze me. Even wetin go benefit you you no want. That's why una dey where una dey |
For like 6 years now these ones just dey make mouth say dem go leave naija. Wetin dey stop dem till now? Mtchew abeeeegi |
Why you no go hear ASUU name for anything only when they wan go strike? Academic Strike Union of Universities |
Annnnnnnd the blame game continues. |
They underrated Chicken republic |
That doctor is on his own ![]() |
You will soon see brand new 2024 SUVs being transported via lokoja-abuja road. We dey see dem na |
Thunder don resume duty |
Austineva2:Illiterate |
Wetin you dey hm happy for? |
