Luchike's Posts
Nairaland Forum › Luchike's Profile › Luchike's Posts
1 (of 1 pages)
willing to sell for 30k,call me on 08170858819.thanks |
abi o,as if pay on delivery option no dey for their site.I have bought tins from dem and some where delivered late sha.as a nija guy wetin may u go pay for something wet u never see.mumu is your second name |
for that price,na stew u go use am cook |
5k,I go buy.my friend but same tin after the election from bayelsa for 5k |
cheap kor cheap nii,na only Mumu go buy from your hand |
e be like say u change the casing of that phone,y some part black n the other side white.want to buy but worried. |
20k,send me a text or call 08170858819.willing to buy.thanks |
u no well o,new one is 55,u dey sell tokunbo 47,u dey use jars? lol |
let me give u 12k today reply |
na craze dey worry am,maybe him feel him dey use juju.fairly use come cost past new one,or maybe na motor part. |
add pix,I want to buy today |
it only shows that u are a poor man.if u get money,wetin make u want sell the phone.trying to form big man but unfortunately hand come touch u.take the phone to oshodi to sell for traffic.I can't buy a fairly used car let alone yeye phone.poor man,swap to 3310 so u don't sell it again on time |
yeye phone wey dey hot like hot plate |
na yeye dey worry am.77k go buy half plot for agbara.s4 get fake ooo.open your yanch check the phone well before u turn mugu 70. |
no pix,how person go buy.add pix to draw buyers like me |
na lie,slot dey sell 15k,check their website. |
how much be new one,and u want sell fairly sixty k.u normal |
u don root am and e come they hang.now u want sell am give mumu make him continue. the wahala.carry that s2 go joor |
s2 for 37k,who go buy am.e dey cure HIV or gonorea,na 30k for s2 for even ikeja let alone street tinz |
or load 250 mtn den send 2H to 131.u will receive a message that you on mtn 24h plan,after gettin the mesage.put ur phone in touch lite nokia or remove the sim because of some phones comes with instant message application.so as not to touch ur mb.wait stil the exact time the next day wen it expires,i.e 24h.after getting a message that it has expired,then dial *123*4*5*2*4#ignore whatever message u see ,jus answer the query with 1 them 1 then 4.afetr answering another message would telling that u have insufficient credit to perform the operation.then start browsing using ur sim with default setting.make sure u are not on mtn pulse |
u dey craze,i will give anybody for free.i got it for free,so while should i sell it.mail me at anyasiikechukwu7@gmail.com.for only mtn users |
you are abig thief,dont mind this guy.he would ask you to pay some deposit into his account,this na old scam.admin block this thief[color=#990000][/color] ![]() |
Clean black bold 5 for sale in lagos,call 08170858819 |
UK used bold 5 for sale.40k last price.call. 08170858819 |
how much last.and ur contact |
Compaq 15 inch |
Do u have laptop screen.I need it urgently |
5k let me buy it |
How much last |
1 (of 1 pages)