Lysaa's Posts
Nairaland Forum › Lysaa's Profile › Lysaa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 723 pages)
Efemena_xy:U got it bad glad this ain't one but yet u got it good we fan the hot one (chelsea) ![]() @Tayo where do i begin uh. . I notice subtle signs, thats the kinda girl i are ![]() |
I'm familiar with those town names. .Amai, Umutu, Ubiaroko, Oronigbe. It's suppose to be funny but i don't know, i'm not laughing sha. ![]() |
its an unusual feeling. ![]() |
Above abeg. .don't u know ur above? ![]() |
U don make me fall in love! ![]() |
NA today nyash dey back? ![]() |
The pocket too swell. .i nor come sure again wetin dey inside. LOL |
sure u ain't fratanizing with Ogaga lately? cos he has plans on me thats more like unborn curses but na there e end. . it shall be aborted! Amen! meanwhile, i'm just giving u a clue to y ur dream couldve been perverted. LOL. Wait 1st o, which jollof rice? ![]() |
D1KeleVra:I be diva na. .my mouth is where my money at. Efemena_xy:I know say warri nor dey carry last sha but tender pishur make we see the 'whole babe' lol. Sha sha as for my boiling point. .its high. .na melting point low. .i'm fragile+. ![]() marcelino:U like asking silly qxns o, they ones wey u ask dem neva ans u dey ask another. .anyways, he's doing his morning duty. .washing plates after hawking kunu. .na child abuse i know but country harr o |
D1KeleVra:sallap dia! i dey talk of u and marcellina. ![]() |
^^^ back to sender! xynerise:U must have bn touched by an angel to dream of me. |
Hmm thief don catch thief |
lai lai, i put my mouth where my money is and that's far from dani n his property ![]() marcelino:at the corner trying to fig out how many Moles of Morality makes up a slowpoke. |
@dkrailer LMAO. As u try to recruit me into derailling I nor gree. .na by force? Abegy. |
no oh, argue ur case o. Is it true? |
gidson12:The devil is a big liar! plus im be ozwor n big fool. |
@marcelino i'm bigger than lying man. Can't u see he's not happy that i'm exposing him? |
i see ur point. U don't want a case of MDS (multiple derailers' syndrome) |
see them dey catch demselves |
he meant the aba made version. lol silly qxns demand silly answers right? ![]() |
pls tell us how and where he's pestering u. .we are on operation find the derailers. lol D1KeleVra:nor be u? as u despoil am reach e nor even dey favor u. LOL |
^^^ e be like say u don dey trip for studio from afar. . could that be normal? |
okoliuche:I'm not a product of that Adam jorr. .I came from above. |
Heyyyyyyyy, I know u. |
dani1luv:U've never bn on topic but now. .this chunk from the bunch of silly qxns. keep it up ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 723 pages)








, pls insult urselfs, Lysaa with your k-leg like cassava stick, and dickele, your head like moulded eba