Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 10:03pm On Sep 06, 2009 |
. I tell my fans who I am and they stand and they clap. They applaud, they love me, my God!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 10:00pm On Sep 06, 2009 |
who banga dey ask? |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by lysaa(f): 9:57pm On Sep 06, 2009 |
abeg pull over. i wan pass.\
hey sis same here- melong koofaaa get? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 9:55pm On Sep 06, 2009 |
wa a guan mon? ur default needs to be worked on |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 9:54pm On Sep 06, 2009 |
the earth is like a garden kept by God and i'm His daughter |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by lysaa(f): 9:51pm On Sep 06, 2009 |
yaba bounce am sef |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by lysaa(f): 9:50pm On Sep 06, 2009 |
ah chung kaaaa lukan sung mah funchaaaa, i'm here sis. . what are u up to? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 9:45pm On Sep 06, 2009 |
this ya condition nor get cure? |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 9:44pm On Sep 06, 2009 |
i well o |
Jokes Etc › Re: Romade! by lysaa(f): 9:42pm On Sep 06, 2009 |
chi-baby: hey mi sis?? wag1?  me irie sis, ah sey one. wa a guan wit ya nuh?. .  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 9:28pm On Sep 06, 2009 |
true confession so u gaming? imma hook u up young blood. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 9:21pm On Sep 06, 2009 |
glass box now or get inoculated |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by lysaa(f): 9:20pm On Sep 06, 2009 |
walks up to studio n lands a hot slap on his face u dey crase? u dey mad? u nor know ur mate? i'm a black belter o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 9:17pm On Sep 06, 2009 |
lab rat now get back into the glass box  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 9:16pm On Sep 06, 2009 |
so na old women u like? talk true o cos i fit link u now now |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 9:14pm On Sep 06, 2009 |
no its u. . dont make me angry |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by lysaa(f): 9:13pm On Sep 06, 2009 |
flirts! i hate to hang around flirts, i'm off to bed
chi babes whats good sis. . still chesting bullets? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 8:54pm On Sep 06, 2009 |
make pesin nor make me vex o |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by lysaa(f): 8:52pm On Sep 06, 2009 |
pls do darling,, igwe'm  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 8:48pm On Sep 06, 2009 |
since when na?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 8:46pm On Sep 06, 2009 |
leave the mugu im think say na rat race we dey do
hey sylve
hi studio, nor help am amplify am abeg. . or i pour acid for ya face |
Forum Games › Re: Ask A question,get A Wrong Answer Cont by lysaa(f): 6:08pm On Sep 06, 2009 |
i'm so sure why do u want to know how and why i feel like i do?  |
Forum Games › Re: Ask A question,get A Wrong Answer Cont by lysaa(f): 6:04pm On Sep 06, 2009 |
i so dont care
why do u care? |
Forum Games › Re: Ask A question,get A Wrong Answer Cont by lysaa(f): 6:04pm On Sep 06, 2009 |
LMAo
Hey whats going on with u? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by lysaa(f): 6:01pm On Sep 06, 2009 |
whats wrong with chilling and being good hun?  how are u doing? |
Jokes Etc › Re: A Little Boy's Prayer by lysaa(f): 5:56pm On Sep 06, 2009 |
romsky: awww makes me feel so guilty  romsky: cutie its been long i felt so guilty u dey frown dat ya face wey don dey wrinkled bifor was that u when u was likkle?  |
Jokes Etc › Re: A lady and her baby by lysaa(f): 5:52pm On Sep 06, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by lysaa(f): 5:49pm On Sep 06, 2009 |
for ya head, gbam! |
Jokes Etc › Re: This Thread Should Be Locked by lysaa(f): 5:46pm On Sep 06, 2009 |
Oh shoot! u the good guy trying to be bad! i feel that, i see it now. .now stay farrrrrrrrrr away from me |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by lysaa(f): 5:41pm On Sep 06, 2009 |
duh!!!! |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by lysaa(f): 5:37pm On Sep 06, 2009 |
ya make we give am chance jare, so muki, about the deal, i dont mind the children o, i'm so in |
Jokes Etc › Re: Nl Men, Please Pick Yer Fave Female Ladies (state Ur Reasons 2) by lysaa(f): 5:25pm On Sep 06, 2009 |
coward! make God save anyone wey look like u in my eyez, i go  |