Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by lysaa(f): 1:40pm On Aug 20, 2009 |
after una go say na only govt. corrupt |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by lysaa(f): 1:37pm On Aug 20, 2009 |
oversize lips wey u take dey holla 'bambiallah' |
Jokes Etc › Re: My Book Of Bible Story by lysaa(f): 1:30pm On Aug 20, 2009 |
hmm that na ur last supper AKA communion  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 1:28pm On Aug 20, 2009 |
na by force? i say i nor do |
Jokes Etc › Re: My Book Of Bible Story by lysaa(f): 1:27pm On Aug 20, 2009 |
good for u as ur soup is now born again plus tongue talking |
Jokes Etc › Re: Silence Is Golden! by lysaa(f): 1:24pm On Aug 20, 2009 |
. |
Jokes Etc › Re: My Book Of Bible Story by lysaa(f): 1:19pm On Aug 20, 2009 |
e bi like say ur egusi soup dey sour well well |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by lysaa(f): 1:17pm On Aug 20, 2009 |
with wetin? amputated hand? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 1:15pm On Aug 20, 2009 |
O.P no head no tail  |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 1:12pm On Aug 20, 2009 |
noffin do am pass u wey dey pack shyte |
Jokes Etc › Re: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by lysaa(f): 1:10pm On Aug 20, 2009 |
i'm what they missing, i'm why they listen,  i'm the heart police i'm cardiac arresting the best thing  . . . don’t try me o, with replies smelly smelly  im chilling in pelle pelle, i'm chiily inside you belly belly  |
Jokes Etc › Re: Lysaa Is Missing--------HELP Find Her by lysaa(f): 12:30am On Aug 20, 2009 |
who be this kolo kid?  |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by lysaa(f): 12:24am On Aug 20, 2009 |
i'm sure thats wat u'r scared of.  |
Jokes Etc › Re: Clemeningitis I Will Kill You If You Don't Explain by lysaa(f): 12:21am On Aug 20, 2009 |
u be journalist? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by lysaa(f): 11:28pm On Aug 19, 2009 |
lol. is she still a pikin? |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 11:21pm On Aug 19, 2009 |
drop by n LOL again |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 11:03pm On Aug 19, 2009 |
nor bi say u get better to yarn u go dey form activity  |
Forum Games › Re: The Game Start With The Last Word Prt 2 by lysaa(f): 10:52pm On Aug 19, 2009 |
Humans didn't construct time but the clock. |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by lysaa(f): 10:45pm On Aug 19, 2009 |
wouldn't it be u missing out on it? |
Forum Games › Re: War Don Start!. Will U Save D Person Above You (yes Or No) Add Ur Reasons by lysaa(f): 10:37pm On Aug 19, 2009 |
'he' huh or its R-kelly's song?  |
Forum Games › Re: War Don Start!. Will U Save D Person Above You (yes Or No) Add Ur Reasons by lysaa(f): 10:18pm On Aug 19, 2009 |
save to know her. @tubabie who said i'm a rapper?  |
Forum Games › Re: War Don Start!. Will U Save D Person Above You (yes Or No) Add Ur Reasons by lysaa(f): 3:49pm On Aug 19, 2009 |
 save she's my chi chai chuong sis  |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? IV by lysaa(f): 3:46pm On Aug 19, 2009 |
how about showing u some love?  |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday I-b-boy by lysaa(f): 3:43pm On Aug 19, 2009 |
odd number like i dont know  poor u. so who's the unlucky guy taking u out? |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by lysaa(f): 3:40pm On Aug 19, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 3:38pm On Aug 19, 2009 |
na that one dey make ya head big abi |
Jokes Etc › Re: Joke Section 2009 Awards by lysaa(f): 3:34pm On Aug 19, 2009 |
hey jeo didnt know u greeted o. why i go ignore am if i see am. i hail sha |
Jokes Etc › Re: Who Owns The Cash ? by lysaa(f): 3:31pm On Aug 19, 2009 |
big deal. |
Jokes Etc › Re: Your Nursery Rhymes. by lysaa(f): 3:30pm On Aug 19, 2009 |
which kind okpako be dis? u be heavy akpako woman  bye!  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 3:26pm On Aug 19, 2009 |
good uve spoken for yaself |
Jokes Etc › Re: Romade! by lysaa(f): 3:24pm On Aug 19, 2009 |
agbaya don talk  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by lysaa(f): 3:23pm On Aug 19, 2009 |
God and me |