₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,913 members, 8,428,625 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 05:53 PM

Toggle theme

Lysaa's Posts

Nairaland ForumLysaa's ProfileLysaa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 723 pages)

Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 4:47pm On Jun 24, 2009
na lie, all of una shorti like shayo. dem mama dem papa, all dey do 'em do em. lol
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by lysaa(f): 4:45pm On Jun 24, 2009
where was that old pic exhumed from?
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 4:44pm On Jun 24, 2009
i forgive u, but let me know the nxt. cos i know there'd be one soon except ur being born again lasts.   grin
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 4:42pm On Jun 24, 2009
Studio CFR:
that video is WOW!!

M.i kiss
yep nice concept. did u see the wiskolowiska part? that short man go like shayo wella. lol
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 4:38pm On Jun 24, 2009
he is just a suspect, can't bring a railing accusation on him yet.
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 4:38pm On Jun 24, 2009
u don marry u nor tell me? huh chizzzz?
Jokes EtcRe: My Generation Vs. Your Generation by lysaa(f): 4:36pm On Jun 24, 2009
e don reach UME age? tongue
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 4:34pm On Jun 24, 2009
Ben20001:
rommie my darling
noffin do u, u've bn a suspect. tongue
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 4:33pm On Jun 24, 2009
i nor fit do night shift with una jo. . lol, have u seen safe vid of MI?
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 3:54pm On Jun 24, 2009
bunch of irony. tongue
Jokes EtcRe: Studio Cfr Brian Diagram Illustration by lysaa(f): 3:51pm On Jun 24, 2009
u dey form wetin? asari?
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 3:50pm On Jun 24, 2009
wink
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 3:49pm On Jun 24, 2009
romade:
pj go sell u kip change self
selling me, big deal. keeping the change settles everything at least it'd be a remembrance. so ty i dont mind
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 3:47pm On Jun 24, 2009
kiss kiss kiss @ whom it may concern
Jokes EtcRe: I'm Back Again! by lysaa(f): 3:46pm On Jun 24, 2009
i don tire o. . spen, u try for reviving this forum today. take care of u. cheers

ben c ya. . greet ur sis ekaite for me, tell her say i enjoy her edinkainkor. . whatever its called sha
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 3:43pm On Jun 24, 2009
ouch!
Jokes EtcRe: My Generation Vs. Your Generation by lysaa(f): 3:42pm On Jun 24, 2009
i know, for ya village
Jokes EtcRe: I'm Back Again! by lysaa(f): 3:41pm On Jun 24, 2009
all join
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 3:41pm On Jun 24, 2009
PeeJee:
him papa is not around that was why he dey messup , Phemour told me that the old man trash am well well that day. darlin lysa na wetin i hear be that
as long as na u talk am, i believe u.
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 3:39pm On Jun 24, 2009
i nor know wetin dey the can wey e give me o huh huh huh
Jokes EtcRe: My Generation Vs. Your Generation by lysaa(f): 3:38pm On Jun 24, 2009
point of correction, ajecheese. lol

na wetin e be b4? busybody
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 3:37pm On Jun 24, 2009
ha i don high!
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 3:36pm On Jun 24, 2009
hope ur papa nor dey see all these things u dey do online sha?
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 3:35pm On Jun 24, 2009
benbella don spoil finish
Forum GamesRe: The Game Start With The Last Word Prt 2 by lysaa(f): 3:08pm On Jun 24, 2009
sucks like how?
Forum GamesRe: Can You Answer A Question With A Question? I I I by lysaa(op): 3:06pm On Jun 24, 2009
anything wrong with her missing him? or vice versa?
Jokes EtcRe: I'm Back Again! by lysaa(f): 3:03pm On Jun 24, 2009
plus u too na. i know u for that side. i dey feel u. tongue
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 3:01pm On Jun 24, 2009
noways, he can't hold a candle whia u are. . i nor know am sef. . BTw, who is ben? huh
Jokes EtcRe: Ble Retires by lysaa(f): 3:00pm On Jun 24, 2009
na wah o, my post don lost for hia
Jokes EtcRe: Sharp Guy Lol by lysaa(f): 2:58pm On Jun 24, 2009
just checking cos i nor understand again, all these trains of kisses are questionable
Jokes EtcRe: I'm Back Again! by lysaa(f): 2:55pm On Jun 24, 2009
jog pass quick quick

@spen
lmao. thats why we be birds of same feathers, na d same papa born us.
Jokes EtcRe: Ben20001 Aplication by lysaa(f): 2:53pm On Jun 24, 2009
tongue

@pj
cooooooooooool. . right on my way darl. kiss

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 300 301 302 303 304 305 306 307 308 (of 723 pages)