Lyze's Posts
Nairaland Forum › Lyze's Profile › Lyze's Posts
1 2 (of 2 pages)
Dfazz: Wetin come concern me with ur parole,my guy abeg pack wella,i no gbadun this HB parole at all!!!lool. Dfazz don vex o! |
viewing this topic Dfazz, Lyze...n den dey bcame two. dis thread is o....HB ahhhhh.... |
Erza: you are tired of the wait like the rest of us...lolerza isnt dere lik a contact number we can call or somfin? dis wait is gettin longer especially as HB don cut our legz |
6.49pm. bin refreshin my box lik evry 5 mins. HB.....hmmmmm....thank God 4 options. lik Macayo me sef dey port. gotta move on..... |
Sunshineville: My dear i was in a dream,when i was rushing for an interview i rushd into the firstbank office and they askd me to dress well cos i was sweating b4 i rearranged myself interview don finish! i woke up and thankd GOD it was just a dream... now i don iron my clothes oh abegLMAO! sunshineville dream kwa?! ![]() |
Erza: Wheni wrote dat test. id jux graduated den. trust me it waz anytin but cheap....den again i waz JJC so....dey shud jux tell us wia we stand already mak person mak plans jawe. it shudnt tak dis long na. abi? |
dr dams: It jst av 2 b dry @ d moment.. Wen result cum out..xactly! ![]() |
dr dams: Lyze, u sef don waka reach here... Omo nobi small tin oo!!looolz. dr dams i c u o. e remain mr craab. mak macayo no reach hia o. we rebuke u in jesus name! |
spdf: Yes naw, was jst clearing smtins..ah bros na hustling tins o. as we neva sabi wetin HBPLC wan do na. |
Macayo: One fact remains that i will miss this thread. It has been a mixed feeling of love, hate, fighting, friendship, sarcasm, chastising, encouragement and i can go on and on. But it comes a time when boys have to become men and girls women. Congrats to everyone who sailed to the Med/TS stage i am really happy for you. To those who are hopeful i have learnt a lot from you all. May our hopes never be dashed! This will be my last post on this thread and i am using the opportunity to say I LOVE YOU ALL! My time on this forum has been amazing. Julie Uneks ChrisI Sassydiva Jesusbaby spdf deturla CY iwu Mr Grab Dr dams Pistis Jtgpt Kamnelly ibrokola Teewhysafe and Delsey the confusionist! you guys rockah ah macayo no give up like dat na. na u still dey give some of us hope o! no lemme drink gammalin 20 4 ur neck o. our mails will def roll in. DNT WORYY N NEVA SAY NEVA. d final whistle hasnt blown dnt walk off d pitch. |
rychard: God knows i need this job!,saw d ED @ lag on d 12th too. wat time were u slated for? havnt gottn d mail eida o. nawa. HB no go killl person o |
sparklnshy: Good morning to u all. I spoke with one Heritage Bank staff this morning and he assured that 99% of those that made it to ED stage will surely be called for TS. This confirms the point the HR dude made weeks earlier also. So no cause for alarm y'all. You'll get ur mails soon by God's grace.ah AMEN O. me wey sick i jux comot hospital come dey c film trick 4 naira land. Devil is a liar!! where is my BP thermometer.......blood of Jesus! |
spdf: u were making sense until ur last statement.. Afterall its a mnth yet.. U for allow 26th reach!!!!spdf u don waka waka reach here? hian! .usually workforce tins takes abt a month or lil more na. e no suppose dey new. |
Kamnelly: Whe huu ikwuko mbehuu gbasara gu.... Obur te ke adigh oyi sor gu... Odi oyi sorkwara gu.... I kwukogu kpube onuloooooool. which kaind tongue b dis one na? hia! kamnelly u sef! |
chrisI: its obvious u r new to dis thread nd there4 r a learner...my people here knw me! Welcm eh?learner kwa? i don dey follow dis thread since page one. |
chrisI: helo my people hope say una dey fine...lov u guyschris 3.18 u were awake. 11a.m u still dey....u no dey sleep ?!!!(ok datz registered u dnt sleep) u no dey go church!!! ah ah nawao abi u don get P.A wey dey help u update? hia!! |
Blakangel: shud I bliv dat nobody of d above date av done d presentation frm lagos?did ma interview on d 4th of june. n presentation on 6th july. so dnt loose hope. dey're still schedulin pple. itz in batches. ull b called soonest...n jux 2 double check, u cld call dem, give dem ur name n ask ur questions. itz wat i did wen i tot evry1 frm ma batch had been calld n i wasnt...hop it helps a lil? |
chrisI: I just realized that am the only one awake on this thread.....mhen! Listening to Miguel's "how many drinks" ft Kendrick Lamar..its a beautiful song piecenawao chris i don dey notice u, dey notice u, dey notice u tay tay. na 4 nyt u dey comot dey be very active. u no dey sleep kwa? |
d thread is crawling now....den we start gettin success messages n all of a sudden evrytin comes alive... |
pistis:im here wit u o. on saturday. ....come corporately dressed with a pen...#God dey# |
Macayo: YES!!!!!better by far i hail o! class rep. |
macpeter1: whenever my phone rings , My heart starts beating faster and faster expecting msg from FBN but only to see this 35250 or MTN play msg. Please how do i deactivate this. Its FBN msg i need for now only. Everybody please pray for me to get a success msg. God has blessed us all already. Amen.u could get a movie...a very brain tasking interesting movie, maybe "lie to me" or "scandal" it'll help take off d pressure. they usually send out texts 1 month after d test cld b earlier depending on d urgency of need. |
1 2 (of 2 pages)



.usually workforce tins takes abt a month or lil more na. e no suppose dey new.