Maaji's Posts
Nairaland Forum › Maaji's Profile › Maaji's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
guys abeg make una help me pls, na beg i dey beg. I downloaded real football 2012 from play store. It worked. I clicked on instant play, e work, but wen i went to exìbition to select diferent teams, its askin for meuo unlock d teams wit cash, pls how do i go about it. Abeg make una help me pls. Na beg i dey beg |
pls i dont knw y i can only play instant match on my real football 2012, if i won play exhibition dem go say make i unlock all teams for 45$ pls someone help me |
pls guys how do i run fifa 12 on my n3, must my n3 b rooted b4 i can run it. I hav d file downloaded wic is 1.1gb |
aaah, mtn bbc week no b unlimited again oh. I do bbc week yestaday n today, my pone no gre browse. Wen i send status to 21600, see wetin dem send me 'Y'ello, Your active BBCWEEK subscription will expire on Wed 12:42 PM, 22 May 2013. You have reached the fair usage threshold. Thank You!' does it mean i have exhausted d mb? |
abeg guys make una no vex, una knw say dese pages plenty and to flip back to pages hard. No b matter of laziness. Pls hw do i download games from android.mob.org. Wen i want to download a game, i c smetin like cache, apk file, d apk file is smaller. Atyms 7 mb wile d cache wil b like 200mb. Pls some should explain dis |
Imanuelle: I enter danfo , another Babe enter , siddon near me ,guy i swear to god i dey feel u. |
sory to ask pls can sis and six apps work on techno n3. |
naijathings: omo na so i see my own too.. i been think the same thing but now I am thinking it is the way the phone was born cos i have see others say d same thing... i wonda y d animals no put the light for therehahaha, u dey kal dem animals. I even returned pone, d guy went to were he bought it in whole sale. Dey brought out 5 diff ones n na stil dsame. Shame catch me ooh ![]() naijathings: omo na so i see my own too.. i been think the same thing but now I am thinking it is the way the phone was born cos i have see others say d same thing... i wonda y d animals no put the light for therehahaha, u dey kal dem animals. I even returned pone, d guy went to were he bought it in whole sale. Dey brought out 5 diff ones n na stil dsame. Shame catch me ooh |
gurus in d building(brainex and hollyslyd) i hail oh. Just got my n3 today. 12,800naira, but i gat one prob, d tin no dey bring light for dose 3 keys, home, back and d od key. But d screen dey bring light normal. I cary am go back dem say naso d pone dey, pls is it true? |
Abeg brainex drop me ur. Number make I halla u about dis n3. Its urgent |
edrys: Dnt really know but that should depend on d network U are using and ur location.hw ya own download speed dey? As in if u won download file of 500mb? Hw long? |
edrys: I dnt think d 4gig will do wen it coms to dwnloading, the 8gig on my Tn3 is filled up i av to delete som file b4 I cud install Real Racing 3 of 1.38gig. I hope say u understand.tanks, but in terms of fast browsin and downloading, sony beta ooooo, abi hw u c am |
Pls abeg betwwen sony xpera u( one wey gett inbuilt 4gig, no memeory card slot) and techno n3 wich will u sincerely advice me to buy. All of de, get same specs only dat d sony ericcson no get place wey u go put memeory card but e get inbuilt memery of 4gig |
All dese games wey una dey play like dis can it work on sony ericson xperia z? Cos na d poe wey me win buy b dat, d specs high pass dat of n3 sha, n so sabi root sony ericson android pones?? |
HOLLASLYD:Hahahahhahaah HOLLASLYD:Hahahahhahaah, abeg no kill me wit laugh. I was conttemplatin on buyiing c7 or e6 since dwem b anal belle n dem games badt well, I knw knw if dis techno n3 games badt pass dem , also pls drop me ur number abeg make I talk to u urgentltly pls. I nid advice on d pone to buy |
9free: MTN WONDERS:Pls can symbian ana belle games work on techno n3? |

