MabraO's Posts
Nairaland Forum › MabraO's Profile › MabraO's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 80 pages)
Youpele52: That's meSo u s one representing platoon 3 for mr mansho right? |
zyzxx: wil try to and read it again?What u trying to say? |
Elantracey: she's missing , why didn't you spell my monicar correctlySorry Over speeding na cause am How was ur night? |
GeeCee: what is this one saying?Did u just ask me a question? |
What am I doing here sef by the where us my elantracy? |
Elantracey: Where's mabraOAm here sweetie How re u? |
That's my man After PDP don by votes finish dey still lost Good riddance Congrats ogbeni |
Ifyzo: my pipo im here oo,i av nt had tym for my phone oo,by d way im in platoon 4,what abt u guyz?Wow I'm in 3platoon 14 brigade currently serving in Iraq ![]() We no far from each other Mzmariah ooooooooooooohhhhhhhhh Where re u? Hope u strong now? Which platoon u dey? How was d fire alarm of two 2days ago? ![]() |
MzMariah: I was even thinking we will all meet and you know, rub minds together but since we enter emure , ifyzo and so many people wey be dey come here just bone this thread.I tire for them oh What platoon re u? |
MzMariah: Warris all this, my illness is getting worst by the minute.Sorry ehn Too bad I haven't met any member of nairaland in comp We might ve passed by each other tho Where is ifyzo sef? |
MzMariah: My illness is getting worst by the minute.Eya! Sorry ehn Hope u ve taken ur drugs sha? Common cold u wan redeploy ![]() E be like say u be omo mummy ![]() ![]() |
MzMariah: Blue pill just for my late twin sister.So u a twin This makes me desperate to wanna meet u I know u somewhere I Mami right now cooling off I guess u well now? |
Red pill all the way Mehn. Y would I want to break back dead |
MzMariah: My fellow Ajuwaya's I'm ill oWhat happened na? Get well soon Na clinic u dey make I come greet u. |
MzMariah: Lol. I'm not among o but come to think of it, all the friends I don make don marry o, even the one way we enter bus from lag together don marry, I dey go marry too.I dey wait for u oh. U never hear say if corpers marry for camp it comes with a bumper package?.. Lol[b] MzMariah: I be say make I look for you today I Con change my mind, the day way I go see you eh, chai, America must know. I just dey look your mama face.[b]Oya na where should we meet? |
MzMariah: Abeg I wan chop shawarma . ![]() Shawarma Ko shower ma ni... lol |
MzMariah: Lol. MabraO mama dey camp o.Lol So u sef join those wey dey wear ring about dey claim married abi?.. Lol |
Dan1el: Trust me u never even start boring lecturesNa God go help us oh |
MzMariah: My brother I tire o, I even look for the white canopy I nor see anything not to talk of mama Nonso . ![]() No mind those batch A wey give us gbegiri jare.. Lol Mehn sleep dey catch me for this boring lecture wey we dey receive |
Dan1el: Na only orijin be ur brand? Them say una plenty, chics must dey. Or u dey find AgbaniNo correct chicks jare. Na just manageable chicks. |
MzMariah: Otondo afar na?Fellow otondo I dey oh How ur side? |
Dan1el: Otondo observe well u go see am. LolI don find tire even match dem no dey show, Orijin dem no dey sell. Choi!! A lotta otondo don disappear from this thread wetin happen na? Mehn ekiti camp no get fine girls oh Lotta pregnant and acclaimed married girls Rada rada!!! |
Dan1el: Mama Nonso for swallow then white canapoy for rice, to charge ur phone free on code and also to watch match. Abi wat do u thinkSee I don find mama nonso and white canopy tire I no see them U sure say na ekiti camp una go? |
MzMariah: I just drop from bus o.Eya Registration was stressful I for like make we hook up 2mao after parade What u think? |
MzMariah: Almost there. Were u dey?Doing registration at the moment Stage 3 How bout u? |
MzMariah: Will soon get to ado.U not going straight to camp |
Djdamian: Omo dis ekiti state local sha...choi!!!Lol... Aswear Na only the capital make sense small |
MzMariah: No na, your mama go kill u oBone my mama sabi as e dey go ![]() Where ve u gotten to now? |
MzMariah: MabraO so na you dey near me qwy your mama dey carry go drop for camp by herselfLol... Na me na U no see me wen I winked at u? |
MzMariah: Make I modify biko.No be me and u dey inside motor so |
Na wa NYSC just post non Yoruba to ekiti The car am in is filled with ibos and one benin(me) Choi NYSC deris God oh |
See them Virgin prostitutes Virgins my black ass |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 80 pages)




