Madnesscom's Posts
Nairaland Forum › Madnesscom's Profile › Madnesscom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 18 pages)
Damn u'all ![]()
|
Fresia01: They say am photogenic, dnt knw hw true dat is, buh jux check ma pic and tel me if itz true! TnxIf say nobe ur big rabbit teeth and yellow eyes, only u 4 be 1st, 2nd and 3rd runner up 4miss world/universe combine |
Adaobi12: Aint photogenicEeehh baby u fine sha but de kain distance wey dey betwin ur 2eyes be lyk 4rm gwagwalada 2 oshodi. ![]() |
Mak una chek my profile pic see wetin be foto geniusness. ![]() |
Giifted: 350k? Howz d a/c?Na d problem wit nigerians. If say op put d price @ 450k nobe 400k u go price am?? Smh 4naija |
![]()
|
Omo men.... See as only babes jus de view dis thread.. I no no say babes like dia villa lyk dis o
|
jvera: Cnt believe no 1 on NL is 4rm ma villa 4rm abia ikwano let me c if I wud v followers nowWat part of ikwuano u 4rm |

