Madnesscom's Posts
Nairaland Forum › Madnesscom's Profile › Madnesscom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 18 pages)
oluwafemi113: My still working Temitoper1: My still workingAbeg na 'mine' not 'my' Today na sunday I no nid dis kain headache now ![]() |
saintneo: For delaying in the story telling......you were banned. next pyguru will ban you. even nobody will ban you. pyguru don ban me many times oNobe 2day |
Nawao ![]() |
Mynd_44: You were banned by the spambot dude. Send Jay bee a PM and he will unban youI sent him a PM since ystday, no response yet |
mak una help me ask spambot why im ban me 4 sexuality section since yestday. Na d 4th time I de get ban dis year alone. I jus de yarn my tori jeje next tin I see, dem ban me. I don rite jay bee mak Im tell me d reason why dem ban me, he no wan tok. Mak una analyse dis tori o, no weda I yarn anytin wey I no supose yarn. https://www.nairaland.com/1509033/how-tak-service-aisha-zubairu Sexkillz and co tak note.
|
Lovetinz: Get some drinksBros pesin wey no sabi dance no sabi dance. No 2 ways abt it |
Suzie 0.:I'll appreciate ur phone numba better ![]() |
Suzie 0.:Smh - shakes(ing) my head Rotflmao - rolls(ing) on the floor laughing my @ss out. Tank me lerra ![]() |
valicious1: Lol I tink say na only me de suffer dis predigament o.Wetin concern awolowo wit Im status smh 4u |
Chai. Op I pity 4 you o. Am not a good dancer myself. D tin don mak me stop 2de go club and party sef. Am gradually learning som steps. |


