Madukaele's Posts
Nairaland Forum › Madukaele's Profile › Madukaele's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 50 pages)
^^^no try am ooo. ![]() |
chi baby, where are u. nwa oma, odim na obi, nwayi a na alu alu, obi oma m. |
Carolece:i lik u , u dey talk tru, no mind does gurls weh don fuk finish born pikin every were d wan mak single guy marry dem. me no dey marry oo |
190:any news from which plat? ![]() |
is der any thing like 13/0.7 |
^^^190 u neva give up. me don giv up for garby, ![]() |
yeah, one day, LOL |
@poster u neva see anything i tell u, my ex beg me mak i se-x anyhow with diff gurls but mak i no leave her for anoder gurl.LOL dis babe d fuk guys wellla , me run ooo. same advice run for your lif orless u wan die young sha u continue, u knw is not by force to live. |
who born me, me weh d run micro account, i neva see food chop na to go fight away guys.LOL ![]() |
y u dey laf. cos i b local boy, right? and u b away guy. na your type mak me lose my 1st babe now ander away dude wan carry my lovly garby. |
u use away win her from me, no b so, if u [size=5pt]fuk [/size]her finish dats if u can , remain for me oo. cos na she go dis V me oo . no time |
^^ u neva collect garby from me, no b u say very soo u go [size=5pt]fuk[/size] her for Malaysia. free me make i marry jor ![]() |
marry me plsssss |
4k luving u ,it brings nothing but pain, ![]() |
[quote author=Aloy+Emeka link=topic=465755.msg6246372#msg6246372 date=1276977171]Time still dey End scores : 4-2 against Denmark. TB Joshua said it.[/quote]tb josh said e yansh, sssssssssshhhhhhhhhhhwwwwwwwweehhhhhh cameroon don die, na tb dey play game |
NL come on help me. thanks madlady i no come see ur mail again. @madlady |
do what is comfortable with u, i paid for amy ex house rent N170,000 made me broke and guess what we broke up 1 week later cos i caught her cheating.fukin anoder man dat gav her nothing, if u spend and she fuks u up will u forgive her? will u regret helping her if yes dont but if no help. |
^^^ |
@odiero dis ur malasha thing na bad news for me oo, gaby honi no visit am ooo, plss do it 4 d luv we hav for each other. me no trust am ooo |
i find it difficult understanding whos world it is, is it a mans world or a females world. Ja-rule said in his song is a mans world, i escorted a lady to a restaurant after she finished eating(i didnt eat ooo) d waiter gave me d bill, and she said is a womans world. so an stuck , WHOS WORLD IS IT ANYWAY? ![]() |
okey ooooo, Gabry u greee?> |
@jennykadry i like am oo, like say na becos of his pose u marry am. ![]() odiaero:taught as much, :Dna borrow pose pic full NL |
odiaero:it will neva work for u, odiaero, God no go greee, woman snatcher, go find ur own oo. , d kiss my wife for my house (thread) |
jennykadry:@ jennykadry your husband for pic fine oooo PokerFace:gurl u fine no b small |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 50 pages)