Madukaele's Posts
Nairaland Forum › Madukaele's Profile › Madukaele's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 50 pages)
@poster, your dad is dead , [size=5pt] , same as your dad even worse ,trust me. but am still a virgin and my ex left me or cheated on me cos i didnt agree on having sex with her. so der are faithful men same as women,only dat is hard to find dem. your relationship lasted 5 yrs , mine was 7yrs. move on sis and forgive, it has good spiritual effect. true talk. |
@poster go marry who efcc go soon catch, silly statement,financialy matured, . dont u know we dey economic melt down. go marry moni,the thing is u dont love d guy u just pity him. prove me wrong |
write the name of the car u will love to ride if possible include model and type, year, etc mine= porsh 9-11, 2009 model. |
@poster can u repeat d question? ![]() |
time waits for no one. |
no time ![]() |
pweet i go release oo, pls mercy 4 me remove pic. |
^^^ ![]() |
@GB thanks man , d only time u no dey against me. forget doees light brain weh no sabi read well, if d fail exam d will talk say na cheat d cheat am ![]() |
^^^ my dear no mind educated illiterate , forget wating d write 4 car enter car, gurls too d speak watin d dont knw d meaning, expectally when guilt d hunt dem. ![]() |
@poster u r in love with younger one cos she is young. right? ![]() |
WHO WILL TELL THEM? men createD to lead d way, but the chose to sell der birth right . men when d r blessed with substance d decide to spend it on pleasure, and when the oil runs out d begin to cry ,HAD IT BIN, men built to b strong and powerful yet d weaker vessel defect them cos of wrong doing. the waste der life in search of vanity, how many are wise among dem, VERY FEW, VERY FEW. when will d first born regain what is rightfully his? when will d learn. LIFE IS SHORT THINK BEFORE U ACT. ![]() |
WHO WILL TELL THEM,when d were young d felt d world obeys dem, now d r desperate, when u should have bin gud gurl ,u use am d sakara, now u wan make man serious cos age no dey ur side again, sakara neva rich ooo. WOMEN so sad der life is lik rose tooo attractive when young and when age comes beauty fades and d world becomes opposite of what d experience early in life. Then d mugus now become if i had known, pity pity pity ladies. how many are wise, how many know dat during d days of plenty u use it to secure good future (very few). d thought d world is a novel with a happy ending. use dem guys , get what u want and b happy. d end up killing d good guys and flowing with d wrong ones. LIFE IS TOO SHORT USE IT WISELY. ![]() |
i forget d amaka na mama nmadu, she seniour me wellla, chi babe were u dey jor. ![]() |
na youroba u dey speck?, i don d suspect u ooo. ![]() |
, honnnnniiiiiii are u alright? |
honi am bak i misssed u so much |
na y we say mak u guys b virgin cos virgins no fit entr dis kin shit. pweet4me hop am right? |
but u said u no lov me nah? u wan change mind.? cos i still love u |
how u go born pikin for man weh neva marry u. women and der funny life, watin u expect he don secure u now is time to secure as many as he want, u put ur self in trouble com NL d disturb us . 1 ur shape don shift (if u understand what i mean) 2 u r not too attractive again cos u just born, etc. now u cant leave him cos u get child for him. GURLS WAKE UP OOO |
Gabry: THE AMAKA, obi m ooo, nwanyi oma, omaricha nwa. pls talk to me |
^^^^ na ur mouth go put u for trouble. |
gabry dont gio close to him ooo, his mission is to steal u 4rm me. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 50 pages)
