Politics › Re: Peter Obi Supporters Block His Convoy At Mile 2 Market, Lagos (Pictures) by Maj196(m): 5:04pm On Feb 11, 2023 |
Peter Obi is the next president of the federal republic of Nigeria.
This I have seen. |
Politics › Re: Kwankwaso: 90 Percent Of My Supporters Not On Social Media (Video) by Maj196(m): 3:10pm On Feb 11, 2023 |
Kwankwaso is suffering from the delusions of grandeur. |
Politics › Re: Peter Obi On The Streets Of Lagos, Followed By Huge Crowd Of Supporters by Maj196(m): 3:01pm On Feb 11, 2023 |
Everything is actually working for Obi |
Politics › Re: Kwankwaso: 90 Percent Of My Supporters Not On Social Media (Video) by Maj196(m): 2:30pm On Feb 11, 2023 |
Obi dodged the bullet by not merging with this dunce. |
Politics › Re: APC Crediting Voters With N10,000 Online In Exchange For Their Data - FIJ by Maj196(m): 10:00am On Feb 11, 2023 |
APC is hellbent on destroying Nigeria, whatever is left of it. |
Business › Re: Are Old Notes Still Accepted In Your Area? by Maj196(m): 7:57am On Feb 11, 2023 |
In this 21 century wey other countries dey advance see wetin Naija still dey battle with. Kai |
Politics › Re: Kwankwaso: Polls Puting Obi Ahead Is A Ploy To Corner Foreign Donations by Maj196(m): 4:45am On Feb 11, 2023 |
I have never seen him with his deputy during his one-cornered campaign probably because he doesn't want to bring a Christian man to his Hausa people |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:44am On Feb 10, 2023*. Modified: 6:00am On Feb 10, 2023 |
PastorOku: Hahahahahahahaha.. I understand what joblessness can cause I was there before. No worry, e go pass 4 u too Hahahahahaha Oh désolé j'ai oublié de te dire que je parle aussi français. Quelqu'un m'a dit que si tu veux parler à un fou. Parler avec une langue qu'il ne comprend pas |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 10:43pm On Feb 09, 2023 |
PastorOku: Bros, i nor be one room apartment guy wey nor fit keep woman for house as wife and take care of her.
I nor dey carry olosho like u for one room with 24inch TV.. Difference is, you are BOY! I'm a man..
Several weeks off Nairaland, I thank God for the money I have made. We nor be mate small boy
Gerrit! Vraiment ? ma vie est très mieux que vous ou votre famille. Je gagne un beaucoup d'argent, je suis en forme et je me contente de toute la journée, tous les jours. Au revoir. |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 5:35pm On Feb 09, 2023 |
PastorOku: Funny thing is, those who are in the program are living a better life than you with healthy bank accounts. Dey here dey play, Las las sense go come for who no get sense. You be mumu before |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 10:11am On Feb 09, 2023 |
PastorOku: Gerrrrout jor.. Nor be here u go see Nexit..
Shift go front  I forbid anything Npower or Nexit for my life. God finally catch you. No free money for you. Tueeh |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 9:35am On Feb 09, 2023 |
PastorOku: Talking nansense as always. Again I ask u, shame nor dey catch u? After 5months u still dey here? Tufiakwa poverty  And I will answer you again that I'm just here to taunt you motherf**ker. |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 10:27pm On Feb 08, 2023 |
PastorOku: If you don't need Npower, you won't still be here 5months after you were thrown jobless. Those who are in the program have better things to do with their lives than engage a shameless boy that was thrown out 5months ago and still here hoping for a miracle. E-diot, open your thick shit-full head. Nobody is hoping for any stupid Npower again. I'm done and way past that sh*t. I'm only here to taunt you motherf**ker. Karma caught up with you numskull. After all your ranting here. Shishi no still reach you. Shame on you. Tueh! God catch you. Ntooor. |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 8:45pm On Feb 08, 2023 |
PastorOku: See donkey! If 2say u get mind abi na 100k sef, why u no bet me? Me wey dey Stream II sef don leave thread for over 6weeks now but u dey here dey disgrace ya family? Shame nor dey ur own body?
If nor be joblessness, u settle down dey waste 4 here (lazy yoot) ontop Stream II wey nor consyn u 
Oni Iranu E pain am  Stream 2 have been jettisoned... Stream 1 chop belle full. Mumu I no need Npower. I make my steady money. Ode |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 8:27pm On Feb 08, 2023 |
PastorOku: If nor be shameless boy u be, ya mate (Including the Stream II) u dey cry for here since Npower render you jobless over 5months ago, dey hustle make better money, u dey here wey your Stream I mate don move on. Npower really do u strong thing  You be mumu  Me wey dey work steady. I just won remind you say na only Stream 1 chop Npower money. Stream 2 are insignificant  E pain am. Laslas you no go chop the free money. You been bet for here say dem go pay January ending. Na February be this. No show  |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 7:59pm On Feb 08, 2023 |
PastorOku: See STEWPID BOY! Boy wey nor reach to call "Half Man"
Me wey dey busy dey make money say make i enta here dis evening after several weeks? Jabless idiat  Hahah  The mumu man don come  Npower don run stream 2 street  Una money don go. Otilo  |
Health › Re: Infectious Malaria Sporozoites Produced Without Mosquitoes by Maj196(m): 8:54pm On Feb 06, 2023 |
Them dey craze |
Music/Radio › Re: Grammy Awards Winners 2023 (Full List) by Maj196(m): 9:30am On Feb 06, 2023 |
Na lie no be her award |
TV/Movies › Re: BBTitans: How Viewers Voted For Jaypee, Lukay, BlaqLeng, Maya by Maj196(m): 8:58pm On Feb 05, 2023 |
E-diots |
TV/Movies › Re: Jaypee And Lukay (Jaykay) Evicted From Big Brother Titans House (Photo) by Maj196(m): 7:48pm On Feb 05, 2023 |
Carry una wahala dey go. Na Election dey our mind |
Fashion › Re: Young Unclad Lady Goes Shopping (Photos) by Maj196(m): 8:37pm On Feb 04, 2023 |
Nawa oo |
Politics › Re: Peter Obi Presidential Campaign Rally In Ogun State (Pictures) by Maj196(m): 7:35pm On Feb 04, 2023 |
[quote author= post=120636556][/quote]You had to juxtapose that woman. Was she the one in the 2015 pix  |
Business › Re: Sugarcane Seller Using POS For His Business - Photos by Maj196(m): 5:19pm On Feb 04, 2023 |
You be mumu |
Politics › Re: "Be Wary Of The False Messiah, Mr. Stingy, Peter Obi" - Tinubu by Maj196(m): 10:14am On Feb 04, 2023 |
Thank God you sef know say Obi na the messiah and no be you. |
Crime › Re: EFCC Questions Oluwadarasimi Omoseyin For Spraying And Stepping On New Notes by Maj196(m): 8:03am On Feb 04, 2023 |
She dey craze. Money wey scarce like mad na hin she dey spray anyhow. |
Politics › Re: Nigerians Need Cash Now – Osinbajo Speaks On Naira Scarcity by Maj196(m): 7:22am On Feb 04, 2023 |
This one will just sit down and start talking nonsense.
Oga GTFU and go do your MF job |
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 3:40pm On Feb 01, 2023 |
|
Jobs/Vacancies › Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Maj196(m): 2:42pm On Feb 01, 2023*. Modified: 3:11pm On Feb 01, 2023 |
Where's that i.diot called PastorFire aka PastorOku, PastorWuta, PastorIna e.t.c  He has gone into hiding after insulting a lot of people here.  We tell am he no gree...Mumu man  |
TV/Movies › Re: BBTitans Week 3: Ipelang, Khosi, Yemi Others Nominated For Eviction by Maj196(m): 5:22am On Jan 31, 2023 |
Boring BBTitans. BBNaija is better than this bullcrap |
Foreign Affairs › Re: Boris Johnson Says Putin Threatened Him With Missile Strike by Maj196(m): 1:51pm On Jan 30, 2023 |
Putin is the hitler of our time. |
Jobs/Vacancies › Re: How To Check When Npower Batch C Stream 2 Payment Will Start by Maj196(m): 10:01pm On Jan 29, 2023 |
Ezenwaez, wake up from your deep slumber. Npower has been silently discontinued. You sha no won gree. Continue dey play |
TV/Movies › Re: BBTitans 2023 Week 2 Vote Result And Percentage by Maj196(m): 9:59pm On Jan 29, 2023 |
Who cares about this horseshiit of a show |