₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,833 members, 8,447,286 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 02:23 AM

Toggle theme

MARCELBANKS's Posts

Nairaland ForumMARCELBANKS's ProfileMARCELBANKS's Posts

1 (of 1 pages)

Rap BattlesRe: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by MARCELBANKS(m): 2:26pm On Jun 22, 2017
all these rappers for these place get flow when i mean flow i mean baby flow all this rap na my junior broda dem take stole haaaa all these rhymes dey make laugh i go una one on one like hard tack i hope say una no say una be rap princess go get urself some tight pink dress with d dresss una fit make sense una dey bleach to get lighten lyte as a.rock no mean say i dey lighten u bleach ur toungue no mean say you dey rap enlighten no copy dis rap no try immitate una no banks be the best so whe no fit relate
Rap BattlesRe: Strictly Naija Rap(Pigeon English Rap) by MARCELBANKS(m): 2:25pm On Jun 22, 2017
all these rappers for these place get flow when i mean flow i mean baby flow all this rap na my junior broda dem take stole haaaa all these rhymes dey make laugh i go una one on one like hard tack i hope say una no say una be rap princess go get urself some tight pink dress with d dresss una fit make sense una dey bleach to get lighten lyte as a.rock no mean say i dey lighten u bleach ur toungue no mean say you dey rap enlighten no copy dis rap no try immitate una no banks be the best so whe no fit relate
Rap BattlesRe: PUNCHLINES; Drop 4 Or 2 Liners by MARCELBANKS(m): 2:07pm On Jun 22, 2017
killer with flow even falz no say i be bad guy goin harder and hotter even fire no fit hurt i i bless the rap game when i spit even your best rapper they imitate my speech
Rap BattlesRe: 2 Lines To Diss The Person Above You by MARCELBANKS(m): 2:01pm On Jun 22, 2017
yall be rapping like lil i think yall hell no i give bars and punchlines that worth 16 blows yall arent my sons cus if you are i think I'll disown
Rap BattlesRe: 2 Lines To Diss The Person Above You by MARCELBANKS(m): 1:57pm On Jun 22, 2017
Am new but i can battle rap every wack soul here

1 (of 1 pages)