NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:54am On Mar 23, 2015 |
kingphilip: why this long epistle for 2 words abi guilty conscience de catch u Guilty conscience for wat  U're a joker bro...go sidon jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:50am On Mar 23, 2015 |
Owliver: Too hell with top4 jare. We dey go UEFA. For there e sure say we go pass group stage hehehehe. Don't settle for less...Liverpool fc is failure...let's call a spade a spade !  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:45am On Mar 23, 2015 |
kingphilip: I see So u dey jealous like dis  U no dey knw dat when toying with dat innocent damsel's feelings...B U S T E D ! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:37am On Mar 23, 2015 |
dammyllare: I swear,buh there is nothing bad in trying Cos we are all corrupt one way or the other If we hadn't been approaching them for influence they wouldn't be asking for such outrageous amount for that But what can man do when the big people already placed their children under certain states We self must try to hustle reach there ooo Naija situation demand us all to try and influence to better state Corpers wey die for 2011,naija people don forget them o We all have future to protect o so I say 100% to posting influence o Guys,keep taking the risk....if u no land for Lag,u go land for somewhr around southwest or some other good states ABJ on point ooo Exactly! The NYSC scheme was created in a bid to reconstruct, reconcile and rebuild the country after the Nigerian Civil war.I could remember how those innocent corp members were killed in 2011...dat was d main reason y they shifted our orientation camp so dat sometin of such wont happen again dis yr.Nobody wants to risk his/her life after spending 4,5,6 or 7 yrs in d University,Polytechnic and Monotechnic.As for me,na Oyo state I wan go and I believe God go do am |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:22am On Mar 23, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:20am On Mar 23, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:19am On Mar 23, 2015 |
DamiEsan: Lmao. I'm officially dumping Kingphilip...so he can face his other boos squarely. *runs away* Correct...oya come to daddy sweetie  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:12am On Mar 23, 2015 |
segungbenga: Work your NYSC posting to anystate of your choice.....100% guaranteed hurry!!!! 07031625880 100% my foot...let's be sincere with ourselves bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:06am On Mar 23, 2015 |
Nigerdeltaboi: or Jigawa bush , i ve got a feeling Nysc go spoil people runs this year. U're on point bro...dat's y I dey pity dos dat are paying huge money for runs...am not against runs o,me sef wan influence am,but I no pay 1 kobo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:02am On Mar 23, 2015 |
dammyllare: Hmmmmmm Picking my fone on a monday morning fighting about e-boo really make me feel like crying  Na God go punish all these people wey keep us for house till now o SMH for that guy talking about trial All these useless leaders kept circulating power within their household and u r there talking about change? Jagaban junior is out dia contesting for house of assembly and u r dia trying to vote because of mere promise of allowance after service Ask how many people tinubu,osinbajo,buhari had helped in paying there school fees,feeding,providing employment for in d last 16yrs if not their family Same goes for mr GEJ I just hope one day we will have a new dimension of revolution to take away these clueless and selfish leaders My best post for today...u're on point bro..God bless u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:47am On Mar 23, 2015 |
Dotfam2104...Is it d same Famodun Lambo Adedotun  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:39am On Mar 23, 2015 |
Owliver: Looooolz* Oya sorry sire. Buhari and Osibanjo  Better  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:33am On Mar 23, 2015 |
Owliver: If buahri enter I hope he increases alawi to 39k oooh. I take God beg him and Tinubu...  Wetin concern Jagaban  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:13am On Mar 23, 2015 |
richybanky: I just believe say dis 2 guys go perform better dan GEJ/Sambo Let's hope so |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:09am On Mar 23, 2015 |
richybanky: Lols, dat allawee after service na d koko before pesin get job.. Part of d reason wey go make me vote for GMB/PYO I pray o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:54am On Mar 23, 2015 |
richybanky: March4Buhari ☺ Richy...e be like say u don collect money ...dis ur campagne for here get as e be ooo |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:18pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: Lolz* assuming the election happen for february ehn the way APC for take disenfranchise and rig am ehn no be here. PDP get sense small. Let's watch the grand finale coming soon... Yea...Just 6 days left...i gotta sleep nw...gd nite bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:13pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: Looolz* PDP and APC no wan hear that one and KOWA party too  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:06pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: yes oooh. May the best rigger win We want a free and fair election...a o fe ojoro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 11:05pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: Looolz* I understand you... Thank God say you sef know how E dey go for Naija. Ghana no far from where I dey, any wahala I dey go  See dis coward...  Shebi u dey form I pledge to Nigeria my country before ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:54pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: no Vacancy in aso rock till 2019  Saturday don reach |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:50pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: I actually like being addressed as "A nigerian" alone... its not inportant weda I be edo sef loooolz* Dey deceive urself...whether dos goats wey dey kill people anyhow sabi say we be 1 Nigerian...my prayer be say make dem post u go north and ur redeoloyment no go work...na den u go knw say we no be 1 Nigerian |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:47pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: someone go make good point them go just come say "sai buhari... GEJ till 2019 and people go dey like... Asiiin, no one cares about the point made. So lame  Sai Buhari! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:46pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: Loolz* don't got idea o. Na only ikole I know for dia. I don forget say u be Jew...fake Edo boy  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: who tell u*go dia go drop dis topic if e sure4 u*na buhari fans go finish u wit #sai Buhari# Na politics section mad pass  make u people visit there,den go show una pepper |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:40pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: na ikole E stay sef. Yuck* village  hehehe...Ikole still better some villages bro...my own village na Igede  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:26pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: E easy die. My brother re-deployed from kano for "dust allergy" and dem port am go ekiti... Na that scope I go use  Ekiti  Ilu mi  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:23pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:
Osibanjo fan I don't do bitter politics anybody wey win, e win noni... sai baba hehehehe  dat's d spirit of sportsmanship...e no suppose to be do or die brotherly |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:20pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: am allergic to hausa and fulani I must re-deploy if them try that nonsense with me. Dey deceive urself..na Nassarawa den go post u go...u think say na like dat redeployment easy  Sidon for dia |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:15pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: bros! No bring politics cum here o* GMB fans plenty here*jus dy pray4 Gej 4 ur house jejely*
#sai buhari# U're on point jare...dat Owliver guy is a joker |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:13pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: don't judge me. Its an issue of love here am not a player Love ko...na front and back u love...love my foot  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:08pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: I like her gan ooooo. She short, yerroow and get backy... That's how I roll  Oni shina  |