NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:05pm On Feb 26, 2015 |
kingphilip: u de envy me say fine girls de crush on me?? park well jor Abi i don envy u ni  U be chris brown wey i go dey envy  ...go sidon my friend...besides;i still fine pass u sef |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:45pm On Feb 26, 2015 |
tolustx: Mayorsweet. Wetin be ur own sef. Shey guys employ u to dey watch ova dr e-babes ni. This one wey u dey defend d babes like say u be security guard. Tolustx...no be so my guy;na dat kingphilip guy i wan deal with...i no dey tackle anybody concerning e-boo here except dat nigga |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:37pm On Feb 26, 2015 |
kingphilip: u lack understanding abi na understanding lack u? I no say I wan play second fiddle U dey craze ni  everybody here knws dat Sleekyonyx is hooked up by doublezero7;so wat's ur probes bro?? na so u dey try snatch everybody's e-boo here...if u no dey careful...i go call my goons to deal with u now
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:08am On Feb 26, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:51am On Feb 26, 2015 |
erisegun: olosho okunrin Nah...na Oni sina! d guy too like flirting around |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:38am On Feb 26, 2015 |
doublezero7: That boys head is not correct! He has started walking with dem Owliver, erisegun and babatawa! SMH hehehehe  i sha knw say u guys no go kill me with laughter |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:16am On Feb 26, 2015 |
kingphilip: I no need one the bench wey me de for sleekyonyx do me jare  U want to be second fiddle  hehehehe  kontinu then |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:11am On Feb 26, 2015 |
kingphilip: e sure me die say u no like am
Abi u need proves?? U dis kingphilip sha  U go just dey try break people's e-relationships sha...go find ur own e-boo now...shuuuu!  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:09pm On Feb 25, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 12:08pm On Feb 25, 2015 |
Walexsammy: my oga @ the top, no vex for ur boi ooo....Temper justice with mercy hehehe...u be my man now  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:56am On Feb 25, 2015 |
tolustx: LoL. Baba shey u be pastor ni Pastor ke? rara o |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:32am On Feb 25, 2015 |
babatawa: why u dey talk this kind thin now Pipo fit dey reason say na true yunnoh  Kk ooo...babatawa no be gay ooo...He desperately need an e-boo...u suppose pay for dat;we go catch for whatsapp |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:24am On Feb 25, 2015 |
babatawa: enough talk guyz you may kiss the bride  I knw say u be gay...dat's why u don't really need an e-boo...hehehehe |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Feb 25, 2015 |
tolustx: Oga love na very crazy thing o. Insyd love, person fit kiss anytym. No mata how soon or how frequently. Thank God say no be woman make d first comment sef. Na anoda tin pple for say abt me and haibe.lol Hmmm... Oga Tolu,we misunderstood ourselves ni...1love bro (na Agape love o) make people no dey think say i be gay |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:15am On Feb 25, 2015 |
doublezero7: I'm sure Walex made a mistake! When be say Janey don full hin head! No vex bro! Thanks my man...waa gbayi! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:08am On Feb 25, 2015 |
babatawa: sorry sir  hehehehe  U  naughty guy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:03am On Feb 25, 2015 |
tolustx: Mr Mayorsweet. Hope all is well. Looks lyk u woke up on d wrong syd of d bed today. U just dey vex. Abeg na. Wetin happen. Me and haibe dey joke wit u, u jez turn d joke to somtin else. Na when we start love wey we dey kiss? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:01am On Feb 25, 2015 |
babatawa: i feel ur pain bruh the feelin of bin hated rejected, stigmatized and all the "ed"  hehehe...babatawa na craze dude  far from that;was just surprised...even d new peeps in the house were mentioned |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:13am On Feb 25, 2015 |
haibe: lmao It's not funny guy...mtchew! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:09am On Feb 25, 2015 |
If u dont av any meaningful thing to say,never u quote me... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:54am On Feb 25, 2015 |
Owliver: Morning E-shout-out to one and only Pretty3 best E-boo ever... My screw in my grinding machine... My ice on the pink cute cake... My stepping stones inside potor-potor... My codine in my drink baby you make me slow... Much Love  Na wa for u...i can c dat love dey shack u |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:32am On Feb 25, 2015 |
tolustx: Lol. I can see dat sombori is jealous.  Am not jealous bro...u dont knw our relations...Walexy na my man! thanks |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:20am On Feb 25, 2015 |
Walexsammy: Gud morning E-famz, hw una night be? Cc: Mzjaney (my E-boo) Sleeky Shego Zeez Owliver Doublezero7 Judith Zeez Pretty3 Catherine Pinkie Rosemary Richy Black nerd Excellency Ella And every other person in the house #A15 #July4th #turnup #partyhard U didnt mention me...and u wrote Zeez twice...oga o...lol |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:52pm On Feb 24, 2015 |
erisegun: my frnd! Wee u kip kwiet* is it ya concern if we no rest* hehehe our chief whip...good job  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:03pm On Feb 24, 2015 |
Ahmed4002: I retract back my statements. Thanks. That's better |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:46pm On Feb 24, 2015 |
Ahmed4002: future of secondary school kid's at stake for those who are unfortunately sent to school for PpA
too much badt guy's batch A. the ladies are not left out also  Don't judge people u don't av personal relations with bro...even,d Holy book says we should not judge one another...thanks |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 4:08pm On Feb 24, 2015 |
tolustx: Ur boss dey ur back dey look u. Hehehehe  dis Tolu guy na something else o...na where u see dis now? nice one bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 3:38pm On Feb 24, 2015 |
Gracyel: Been great thnks...and yours? Likewise  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 2:54pm On Feb 24, 2015 |
Gracyel: YAAAAAAAAAY!
I made the 344th page first.
I am totally the first to post on this page.
TOTALLY OVER THE MOON RIGHT NOW! #A15 party #lets turn up Funny babe;ao has been ur day? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:47pm On Feb 24, 2015 |
doublezero7: Yes baby...not just alligator oo! I can also kill Lion and Elephant...for u!
#A15Party #July4 #TurnUp 007;Samson alagbara!  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:18pm On Feb 23, 2015 |
ade23ola: Pls is it tru U10 student of ahmadu bello university student (fresh graduate) wil not b mobilize Cc: Babatawa |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:02pm On Feb 23, 2015 |
erisegun: after u don abuse me abi. See as i turn2 corner stone. Anyway! Mayor, ema binu jare. Omode lo n' se babatawa yen. See his black head lyk armour tank ;Dafter u don abuse me abi. See as i turn2 corner stone. Anyway! Mayor, ema binu jare. Omode lo n' se babatawa yen. See his black head lyk armour tank Roftl  |