Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,963 members, 7,838,436 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 10:02 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (355) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3566292 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (352) (353) (354) (355) (356) (357) (358) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by chichi93(f): 10:40am On Feb 25, 2015
sodiqyinka:
Since!
okay thank God ooo grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:40am On Feb 25, 2015
doublezero7:



Yes oo! #GoonIdentified

#A15Party #July4

thought u hated me? shocked
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:41am On Feb 25, 2015
babatawa:

okay... u still dey talk
abeq cum party make i drown u
con feed ur body to Owliver
wetin b ur problem sef?? U just dey shout party anyhow.e sure me die say u no go even dey there...ur type supose dey tink of how to join NCCF for camp
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:41am On Feb 25, 2015
sleekyonyx:
See beef o,hian*
see this one!
comot here my friend
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:43am On Feb 25, 2015
Better mataz..Nysc tinz....abeg hope ther wont be all these streams 1n 2 oo?? abeg o Nysc dnt post anybori to dose life threatnin states o..

2 Likes

Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:43am On Feb 25, 2015
doublezero7:


Ye! See this mallam boy? U come dey come my state come buga me again! Wait sef...wey all my LASU goons and gooness?

#A15Party #July4
okay!
You dunnoh me sef gather goons
ISIS nd BH na my wingmen o
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:44am On Feb 25, 2015
Luchiana1:
mtchew. I no get ur time guy besides na u i talk to?
lipsrsealed
Re: Nysc 2015 Batch A by omotayo9177: 10:45am On Feb 25, 2015
Blazinraj01:
You are welcome. I finished from OAU.
ok na. Omo unilag lawa.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:46am On Feb 25, 2015
Nakarey:
wetin b ur problem sef?? U just dey shout party anyhow.e sure me die say u no go even dey there...ur type supose dey tink of how to join NCCF for camp
oya na lehrus watch n see
wEtin be NCCF sef undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:46am On Feb 25, 2015
Nakarey:
wetin b ur problem sef?? U just dey shout party anyhow.e sure me die say u no go even dey there...ur type supose dey tink of how to join NCCF for camp
hahahahahahahaha* na who tell you hin no go come... Person wey don pay sef. Me if them post me outside Lagos or Ogun I dey join NCCF sharply. That's a good idea though
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48am On Feb 25, 2015
Luchiana1:
Better mataz..Nysc tinz....abeg hope ther wont be all these streams 1n 2 oo?? abeg o Nysc dnt post anybori to dose life threatnin states o..
its two streams na for each batch. So prepare ur mind for either stream 1 or stream 2...
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:49am On Feb 25, 2015
Owliver:
hahahahahahahaha* na who tell you hin no go come... Person wey don pay sef. Me if them post me outside Lagos or Ogun I dey join NCCF sharply. That's a good idea though
Goon! let him be runnin his mawt there
U join NCCF... lmfao
Joke of the day ree o
Re: Nysc 2015 Batch A by zeekleo(m): 10:49am On Feb 25, 2015
Walexsammy:
thanks for the info, buh I for say make u try resnap am and zoom for us, itz too tiny and if we are to zoom it here, it becoms blur......thanks

if you couldnt zoom in basically check www.nysc.gov.ng and www.nysc.org.ng for more info
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:51am On Feb 25, 2015
Owliver:
E no fit reach that level my guy. But thanks sha. Hope you go attend the party?
naso my guy..hopefully I go dey d party.
Party no be problem. Boys are everly ready....u know as e dey go na.once booze dey,music dey play,babes yapa..boiz go fall in. E no dey hard
Re: Nysc 2015 Batch A by haibe(m): 10:51am On Feb 25, 2015
Luchiana1:
k cool..as long as ur name dey deir..no wahala really..meaning some of my other frnds shd go n chek DSA then..

Yes.. It was pasted since last week Thursday.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:52am On Feb 25, 2015
babatawa:

Goon! let him be runnin his mawt there
U join NCCF... lmfao
Joke of the day ree o
I swear. Free accommodation. Girls go dey cook for me. No girlfriend grin I get some personal stuffs I need attain. I no want distraction in disguise as "freedom"
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:54am On Feb 25, 2015
Nakarey:
naso my guy..hopefully I go dey d party.
Party no be problem. Boys are everly ready....u know as e dey go na.once booze dey,music dey play,babes yapa..boiz go fall in. E no dey hard
na so your head correct well well... As from today me and you na best friends grin
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:56am On Feb 25, 2015
tolustx:

LoL. Baba shey u be pastor ni
Pastor ke? rara o
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:56am On Feb 25, 2015
Good morning peeps.abeg where is nigerdeltaboi?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:57am On Feb 25, 2015
sparkleRed:

Ehen babatawa lemme is it ur ako eh kilo mu eh, ma je ki kora mo eh,
my dear nur mind dat babatawa jare* still on d mata *waiting4 ur "yes"* pls say yes*
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 10:59am On Feb 25, 2015
Luchiana1:
abeg baba tee abi werin b ya name...warn ya sef..no add pepper to wetin i no talk o.. undecided
Wetin u no knw talk, after u don finished me yestiday wit ur mssg embarassed
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:59am On Feb 25, 2015
babatawa:


thought u hated me? shocked

Not when u're being called a foooollll, fool!

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:01am On Feb 25, 2015
babatawa:

see this one!
comot here my friend

Never ever talk to my baby like that, Mr Stupid! Try it again and Sango will kiss u!

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:01am On Feb 25, 2015
babatawa:

i dont want guy
nur be errbady be perv yunno.
MaleOlosho tongue
#smh I no blame u, na mamatawa wey allow u to comot for house I blame tongue
Mamatawa(pinkiepetite) abeg call ur husband to order before I lost my patient grin

Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 11:02am On Feb 25, 2015
doublezero7:


That's latin, right? undecided
young man! Becare full o*sparkleRed na no go area 4 u o*no jez try talk to her any hw* elenu yama yama
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 11:02am On Feb 25, 2015
Owliver:
na so your head correct well well... As from today me and you na best friends grin

Hehehe..naso blooda
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:03am On Feb 25, 2015
babatawa:

i dey mind her o
buh wait o
u be boy or geh
#SMH
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:03am On Feb 25, 2015
sheyman4phy:
Good morning peeps.abeg where is nigerdeltaboi?
Na tru ooo, don tey wey dat guy show face for thread
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 11:05am On Feb 25, 2015
Nakarey:
naso my guy..hopefully I go dey d party.
Party no be problem. Boys are everly ready....u know as e dey go na.once booze dey,music dey play,babes yapa..boiz go fall in. E no dey hard

#RealGoonSighted

#A15Party #July4
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 11:05am On Feb 25, 2015
Owliver:
na so your head correct well well... As from today me and you na best friends grin
So the guy sef na family grin
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 11:06am On Feb 25, 2015
Nakarey:
wetin b ur problem sef?? U just dey shout party anyhow.e sure me die say u no go even dey there...ur type supose dey tink of how to join NCCF for camp
shocked shocked babatawa na muslim bt d baddest one grin no be dose ones wey close to God cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 11:07am On Feb 25, 2015
richybanky:

#smh I no blame u, na mamatawa wey allow u to comot for house I blame tongue
Mamatawa(pinkiepetite) abeg call ur husband to order before I lost my patient grin
awe

(1) (2) (3) ... (352) (353) (354) (355) (356) (357) (358) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.