MBS18's Posts
Nairaland Forum › MBS18's Profile › MBS18's Posts
1 (of 1 pages)
I wonder oo |
wait oo,z this not a friendly, y Brazil wan kill naija nah,and our coach no dey help,see as Brazil have improved in the second half, their coach obviously studied our style of play and countered it ,DAT z if we have any style at all.and our Franco German coach ....can't even make a tactical switch |
I knw I might b alone on this but I don't like this Rohr guy,he z xo rigid and outdated |
z she rilli a small gal?
wetin b her age? |
na onli tekno waka cum,ah don dey c dis kin videos 4 9ja music since nah,y dey cum tek im own xo personal?? |
where z de beautiful? |
1 (of 1 pages)