NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 9:11pm On Jun 24, 2016 |
yorme:
U want us to pick up scandal allegations against u bah? Oga Saraki senate presido! U cannot have anything scandalous against me..... I too clean  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 9:00pm On Jun 24, 2016 |
Anuoluwaposimi: Hop ur day went well? It went well though stressful..... how was urs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:52pm On Jun 24, 2016 |
yorme:
Me no dey that crew fa! Innocent me fa! I concur say u dey among them |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:50pm On Jun 24, 2016 |
Anuoluwaposimi: Heeeeya , am blushing already .Tanks dear  u welcum..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:29pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: imagine. see your dirty mind .. se na for only that direction wet u think of them dey talk " YES I DO" nii... if no be wetin you get for mind before self, u see yourself.. I pity u..lolzz I comment my reserve..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:00pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: Bros, na larubawa o Larubawa ko larabchi ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:56pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: bros forget that thing ooo.. say u hear hausa no be ticket to get " YES I DO" ooo.. Hausa no do am oo For ur informate she is taken..... I av no interests whatsoever in the direction u are thinking o..... Go and continue to be asking for patty2014 weda she go look ur side |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:50pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: guy, dundu e nla ta bo o.. hope say u understand sha wich language be this na  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:46pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: abeg make una speak wetin we hear oo.. Cos by the time the guy start to talk another now, we no go know... lolz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:20pm On Jun 24, 2016 |
missbeebee: lolz..he meant Gud afternoon in HAUSA. n its INA WUNI not INA WU OWUN. tell am jare. Back to back pages today. dedicated to missbeebee |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:18pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: guy come which one be kai kai kai naa.. abeg leave the girl ja we.. abi u don dey work for kai niii? ogbeni farabale.... which one is ur own in d matter na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 6:33pm On Jun 24, 2016 |
missbeebee: Birnin Kebbi. kai kai kai that na konk mutanen arewa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 5:06pm On Jun 24, 2016 |
dipson546: ti INA ba Wu e, lo si hell fire naa.. Olorun maje... mi o lo sibi kankan omo Jesu ni mi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 5:04pm On Jun 24, 2016 |
missbeebee: Lafiya qalau... ya jindadi? Wallahi ba jindadi. a wani gari ki ka koya Hausa |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 2:26pm On Jun 24, 2016 |
Missbeebee INA WUNI
I dedicate this page to Anuoluwaposimi, my crush that year who said I was Mr. Crusher. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 1:13pm On Jun 24, 2016 |
Titanium38: nothing.... yet! am just been surprised in advance ni. lolz. how are you me I no be mischief maker na..... I won't do anything that u will be surprised...... ehen me I fine o how u doing |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 12:36pm On Jun 24, 2016 |
Titanium38: anyone you like... you sha scarce. kontinu
mcmooney  wat I do |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 10:35am On Jun 24, 2016 |
una wan turn here to village meeting venue abi ...... oya wia d Yoruba and Hausa speaking brothers and sisters let's do our own...... in short even Okun people let's turn d place to our town square meeting arena. Lolzz |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:20am On Jun 24, 2016 |
tpip:
i love you too U go soon talk true...... just say u dey enjoy d thread  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:47pm On Jun 23, 2016 |
Anuoluwaposimi: Our nke? I'm lost o .Maybe u r taking me 4 some1 else oooo u are denying abi.... wasn't I be d 1st to crushing on u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:29pm On Jun 23, 2016 |
Anuoluwaposimi: Pls do, cus I don't know u  Of course u do, its like u av 4goten our rendezvous that we used to go that year.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:26pm On Jun 23, 2016 |
Abeg I want to reintroduce myself and I don't know how to go about it |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 5:22pm On Jun 23, 2016 |
Titanium38: i see mcmooney, i see igwe007, i see Legend and mauntomentos.. hmmm. happy peeping guys! Hmmmmmmm u can so catch person o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 10:49am On Jun 16, 2016 |
I will just assume this nonentity didn't just mentioned me. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:48am On Jun 16, 2016 |
It seems y'all are busy this morning, well today wey I ready for una so |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:46am On Jun 16, 2016 |
freduntu: Ekwe Frederick,
FEDPONEK 2015 Microbiology Rivers U are welcome to Graceland bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:03am On Jun 16, 2016 |
Philinho: Philip....Benue Poly......Marketing......Nasarawa...Enugu....Lagos. lets go there U are welcome to Graceland |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:02am On Jun 16, 2016 |
merrycent: I'm new here. What's going on with batch B? I can't wait U are welcome..... pls introduce ursef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:11pm On Jun 15, 2016 |
Emroyy: Like all those powder toy guns we used as kids! Ur head they there.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 7:16pm On Jun 15, 2016 |
johnkay1: Yahaya is not serious, I graduated from KSU not PAAU o. Lolz me too ...... see name of school like gunshot sound PAAU! PAAU!! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 8:05am On Jun 15, 2016 |
johnkay1: <Nice Group... Johnkay Microbiology KSU 2015/> Another man from the same school ..... U welcome but na PAAU u for put na since it's no more KSU  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Mcmooney(m): 9:20pm On Jun 14, 2016 |
chumaster: Check this Iceland squad, I pity the commentators sha. . Iceland XI (4-4-2): Halldorsson; Saevarsson, Ragnar Sigurdsson, Arnason, Skulason; Gudmundsson, Gunnarsson, Gylfi Sigurdsson, Birkir Bjarnason; Bodvarsson, Sigthorsson. . Iceland substitutes: Hauksson, Hermannsson, Ingason, Finnbogason, Kristinsson, Jonsson, Sigurjonsson, Teddy Bjarnason, Magnusson, Hallfredsson, Traustason, Gudjohnsen. See name abeg...... Their own better pass Greece own na |