Mcnepow's Posts
Nairaland Forum › Mcnepow's Profile › Mcnepow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 (of 91 pages)
@bristol. If u nid MY CANDID opinion, dat wan no make sense. Wen d 27yr old was in primary6, d 18yr old wasnt born den (from my calculatns). So he is kinda too 'gbo' or 'ka' 4 d 18. But if TRUE love dey, it is alowed. |
@Ednut. Lol, Wetin concern women wey dey drive 4 highway wif dis one. But na true talk! Dem no get liver. |
@tomilola. True talk sha, na only God no who we go fit fal for. But wit clear eyes I wuldnt fancy the sugar mommy stuff. |
@poster. First of al, I wuld say u r f**ked up. Secondly, take ur grieviances elsewhere (not in NL) and finaly Wen u r out of NL look 4 a very fast way to commit su*c*d*, Blockhead! |
@Segct2. Wetin dey make her brag wen ha popsi no b Obama, or she be Beyonce? Let her no dis. Dnt waste any more tyme fast track d tin sharparly jor, |
@Approved1. I fink Eve was simply a pirated copy of man whose subsequent versions constantly and continously nids upgrades. Wat is not the original can neva be as gud as d original. |
Personaly, I tink mine wuld be a lady dat is 2 or 3yrs younger also depends on maturity of d individual or same age as me. Anytin below dat wuld be termed as child abuse by me and bin older dan me makes me uncomfortable since its a date i nid and not a sugar mummy. |
. |