TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 11:31pm On Aug 13, 2021 |
Saga is obsessed with nini ....nigga has lost it...am sorry |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:48pm On Aug 13, 2021 |
fertilewomb: Hahahahahahaha
Pere is made Maria is made
And yet they come compete with housemates untop bbn
Nothing wey No go read for this thread Na the same thing I dey ask who I quote na....make him explain why dem come BBN...if e good for dem |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:46pm On Aug 13, 2021 |
Abeg which village person dey turn Maria matter now ...she is confused..make dem free her ..so she can free wm...we no need this long talk |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:44pm On Aug 13, 2021 |
Women get wahala sha...see small spank wey cross do saskay playfully..she don run vex....guy wey dey smoosh u...wey don rock u... playful thing wey u go over look n warn him later..u begin para...nawa... saskay don spoil my cross mode...Baba begin dey drink... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:30pm On Aug 13, 2021 |
Guys..is voting is open..make I shower nini vote.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:30pm On Aug 13, 2021 |
scondy: Madam bone story..
All die na die.....what is the worst ? They get evicted..
Life finish? Maria and Pere be like who dey suffer?
All of dem go go house 1 by 1 ...so they shouldn't stand for their beliefs....abegiiiiiii E good for dem ?? wetin make dem come BBN... wetin make dem dey vex say person want use strategy get 90M...?? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:28pm On Aug 13, 2021 |
I so like cross..Baba no send..he say want do I do with this now..who will keep it ..chai .
Pere sharing indomie be like achievement for him eyes ..like it you people that eat it .. though some may it more than some...it's not white money eating it ...so Ur agenda no agend... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:20pm On Aug 13, 2021 |
FIGARO00: The guy nor go chop?
If he's hungry, he should not cook? If na me..I go enter kitchen...cook my own and move.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:17pm On Aug 13, 2021 |
Ohhhh....nini till the last day ....nini want won mi paaaaaa |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:08pm On Aug 13, 2021 |
White money why u dey go kitchen na...leave them for the remaining days . Till a new head of house call you.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:06pm On Aug 13, 2021 |
Maths hard oga...e want begin share noodles anyhow |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:59pm On Aug 13, 2021 |
White money cooking stop no one from not nominating him .like how that fvck is that a strategy...who stops you from nominating him to go home .like he doesn't even know who nominates him...
Week 2 white money was up for eviction..he was still cooking with joy and happiness for everybody...
Like which dark world pere come from.. which useless thinking him get... people sha... Maria is a loser..and will continue to be.... hiding in people shadow... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:55pm On Aug 13, 2021 |
I am voting nini moving forward...nini is so right |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:53pm On Aug 13, 2021 |
White money don't attack angel..she dey Ur side... white just lock up dey look |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:50pm On Aug 13, 2021 |
Maria..Ur a fool .they take what away...you took it away from him... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:49pm On Aug 13, 2021 |
Abeg who say white money no dey try for kitchen.. thunder go fire you .I swear see explanation..the guy is good abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:39pm On Aug 13, 2021 |
Confusion don enter pere head him no know..he don use him hand dey scatter everything..lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:36pm On Aug 13, 2021 |
God of white money hunt them |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:32pm On Aug 13, 2021 |
Pere na 2 days remain... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 8:23pm On Aug 13, 2021 |
Please how Angel know say na 3am she dey cook? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 12:24am On Aug 12, 2021 |
Tega shut up..na Michael save una..u didn't know shit |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 12:04am On Aug 12, 2021 |
White money leave the change..na 90M u dey carry |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 12:03am On Aug 12, 2021 |
Take it or leave it Maria was the downfall of team black FES.. Her useless negativity |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 11:35pm On Aug 11, 2021 |
Who go tell cross say Messi dey PSG..
E go shock am |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 10:29pm On Aug 11, 2021 |
Alphagan: Tega the tribalist Cow want turn BBN to South South campaign.. Like pere will say .na her strategy.. One south south governor no give her ambassador of entertainment if she comot.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 10:27pm On Aug 11, 2021 |
Hadeaks: Pere deliberately bringing Cross to tell Maria the truth while stylishly introducing the discussion with jokes. Tega confirming that Maria brings negative energy to every task. Kayvee reportedly said Maria made him feel bad about the task today. Maria herself also confirms that she has never won any task since the show began. Cross said it is because of the negative energy she brings to her teams.
I hope she is able to take the hint from these guys sha. The goat still no gri o... nonsense girl |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 10:13pm On Aug 11, 2021 |
Maria just wake up plan say na to spoil person image and name...why the fvck will u interrupt jpaul a and tega conversation to start gossiping about wm |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:38pm On Aug 11, 2021 |
Tranquility2345: To be honest, white money’s team wasn’t bad. It was decent. They could still win this. I agree.... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:37pm On Aug 11, 2021 |
White money is the reason team black even performed if not for his hook/ chorus..dem for no get anything to perform...
Make dem go sit down...ITK too full the group.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:30pm On Aug 11, 2021 |
Maria always good at judging and jumping to conclusion |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:28pm On Aug 11, 2021 |
Wow . Biggie should judge well abeg .. Team fes prepare album come...was only allowed to drop a single..
Team smooth tried..
Team Gold own looks nice during rehearsal but come dey somehow during performance.. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Megatone50: 9:20pm On Aug 11, 2021 |
Yousef intro beat cross own abeg |