Mercyclaire's Posts
Nairaland Forum › Mercyclaire's Profile › Mercyclaire's Posts
Seriously.. .naija ppl.. Una na baba.. The husband no dey complain but una dey here they type epistle |
Expired lady trying to make her way back.... |
Abeg tubaba just give this hush puppy some pieces of advice |
This guy Don make Davido n wizkid fight go down.. .. But trust me Mercy aigbe n Tonto dike will never allow him block their shine on social media |