Mesther96's Posts
Nairaland Forum › Mesther96's Profile › Mesther96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 26 pages)
no,nt at all ![]() Danhumprey: Hey,esther. Happy birthday. |
xynerise: Thats once a month. Girls sef follow?tell us urs na,once in a year? ![]() |
hi Dan ![]() |
lwkmd mine is evry last saturday of d month ![]() |
chai cnt stop lafin,nasu don kolo mehn! ![]() auz,av nt seen yaungdee o,ive bin waitin 4 im since mornin 2 start d parry,mayb he is wit anoda pesin or he is afraid of d money he z gona spend ![]() |
Yaungdee: Hmmm watchin u while I grab a club...kw wht it means rih?he go fear na ![]() |
hapy bday 2 us ![]() |
[quote author=olamidarsenal]Good morning! Happy birthday to u esther............. Would like to see u one on one............. I got a special gift to give u, pls come to my ouse to collect it.#winks# [/quote] ![]() |
[quote author=Dr.'Hesjay]Someone's bday is actually 3rd....our big madam @ d top....[/quote] ![]() |
charleymed baby,we even share d same month(month sake) ,hope u had fun on ur day? wishin u llnp once again ![]() |
yaungdee isnt a jealous guy,i can manage d 2 of dem 2geda,so wats his name? ,cn i mit im? wer? wen? ![]() |
[quote author=Wealth2mighty]eeeeh Esther,OMG! would u mind if i give u someone else who is my half? buh,wait a minutes,i think i hv to think twice......... Yaungdee?[/quote]r u twin?? |
wealth2mighty if nt dt u r a lady,i wnt mind marrying u,u r such a darling ![]() |
[quote author]me no dey do free show oo nd esther u dey happy say d thread complt hundred with two% reasonable talks nd ninty eight% stupid talks[/quote]lol,crazy dude ![]() |
wen wld Esther knw how to use a quote..? #nolol chai! dnt u c ma oda posts wer i quote b4 i reply n it was ok,na only dt one u c,asin badbelle pple plenty 4 dz thread oouites,dem suppose include moral studies 4 ya course #no offence just sayin# ![]() |
hollumiezeez: ...ah!! U no even pity person self....#cryingpity ke?? mo daju gan ![]() |
[quote author=Irewumi O.]expecialy Mr yaungdeee hmmm.[/quote]face front jor,jolosi jolosi ![]() |
[quote author=hollumiezeez]gooood mornng! peepz..how was d night?...hope does mosquitoz didn't sing praise nd worshipz songz into ur ears like dey did to me....chai! Dey were really disturbing..dey were just biting me like say tomorrow no dey again#sad....crying#...ah!my beautiful body..dey don help me decorate am..#sad[/quote]chai beautiful body indeed,mayb dts y mosquito find u attractive ![]() |
lets pop champagne .our thread don reach 100 pages,mke al fait stop naw abeg,lets respect ourselves!![]() no 4get say 2mrw na my bday,m expectin bday packages 4rm evry especially yaungdee ![]() |
promise247: Yes Oo°˚˚˚° more dan 80% score less dan 40mke dem bring cutoff mark down 2 30 na,cwiosly dose qwestns r nt easy ![]() |
faboben10: Una don start to fight again abi?tnk God |
c me c wahala o,orisirisi,me dey wait 4 merit list,sme peeps dey fait on top score,hian! stop al dz biko! ![]() |
[quote author=Irewumi O.]hu hu hu hu.[/quote]if na him write d xam,he no fit reach cutoff ![]() |
yaungde,wetin? dts nt wat me n saburi discusd fa ![]() |
Forza p: wow dats super kul,u can use it 2 cash money in da bank 2morobe nice ![]() |
[quote author=Irewumi O.]u don paste ur list? Congrat 2 all ur candidate.[/quote]lwkmd |
merit list don cme out?? mehn! cnt wait ![]() |
^we no try? u fit do f/maths within 30 secs ![]() |
[quote author=Irewumi O.]na nw u no xay ur course dey competitive?[/quote]no ask me jawe,sha go get d departmental cutoff 4 me ![]() |
hapy bday sweetheart,longlife n prosperity,hip hip hip hip hip hurray!!!! |
irewunmi is 53 ![]() |

Are you a Gossip Girl fan?


[/quote]